Romance › Re: Advantages Of Getting Married Late by donbachi(m): 9:17am On Jan 21, 2022 |
OmejeGuy: No be every fowl be layers na. Broiler wey no care about eggs plenty for Mr Biggs  na roaster she be? |
Romance › Re: A Guy Carrying A Lady's Handbag In FUNAAB (photo) by donbachi(m): 9:11am On Jan 21, 2022 |
Friendly gesture..nothing else. |
Politics › Re: Postpone APC Convention In The Best Interest Of Party, Nigeria's Democracy - Dia by donbachi(m): 9:09am On Jan 21, 2022 |
Democracy wey apc done destroy. |
Romance › Re: Advantages Of Getting Married Late by donbachi(m): 9:06am On Jan 21, 2022 |
OmejeGuy: No be everybody want pikin bro. Peace if u no like egg..no like the fowl dat lays it. |
Romance › Re: Advantages Of Getting Married Late by donbachi(m): 8:56am On Jan 21, 2022 |
Menopause no be ur mate oo. |
Politics › Re: I Never Denied Being IPOB Leader – Nnamdi Kanu by donbachi(m): 8:52am On Jan 21, 2022 |
No try am |
Health › Re: Lagos Mobile Blood Bank Vehicle (Pictures) by donbachi(m): 6:10pm On Jan 20, 2022 |
Sucre6: Comrade how u use know the price ?  the price no dey hide. |
Health › Re: Lagos Mobile Blood Bank Vehicle (Pictures) by donbachi(m): 6:05pm On Jan 20, 2022 |
Sucre6: So u mean person way no get money chop food go get money drink action bitters ?  1 satchet-50naira |
Crime › Re: Woman Bleeds From The Eye After A LASTMA Official Allegedly Assaulted Her by donbachi(m): 6:00pm On Jan 20, 2022 |
"If u blind her eye,u go marry her"
Make dem tell dat lastma officer.sey na in those days.no be now again.dem go blind him own join. |
Health › Re: Lagos Mobile Blood Bank Vehicle (Pictures) by donbachi(m): 5:54pm On Jan 20, 2022 |
Dis kind period wey people no see food chop..na soso action bitters full dia blood. |
Family › Re: Confession Challenge. by donbachi(m): 5:47pm On Jan 20, 2022 |
Davefed: no be juju be that wen na me be the juju |
|
Celebrities › Re: BREAKING NEWS: Women Shouldn't Give Men Attitude by donbachi(m): 5:06pm On Jan 20, 2022 |
Which does not mean.they must sleep all men. |
|
Romance › Re: Moment Lady Rejects Boyfriend’s Public Proposal; Pours Water On Him | VIDEO by donbachi(m): 4:59pm On Jan 20, 2022 |
2moro,she go dey run church to church.dey look for husband.a gud guy done propose,she reject am.she go meet a madman someday.and she say all men na scum. |
Sports › Re: Eguaveon is not on Salary As Super Eagles Coach- NFF by donbachi(m): 4:42pm On Jan 20, 2022 |
|
Family › Re: Confession Challenge. by donbachi(m): 4:37pm On Jan 20, 2022 |
I was incharge of egg frying,for 990 years in the kingdom of darkness. |
Politics › Re: Prof Soludo Restates His Vision For Anambra Transformation by donbachi(m): 4:35pm On Jan 20, 2022 |
Him go turn anambra to mini dubai |
Family › Re: I Fainted When My Wife Said I’m Not Father Of Our 14-yr-old Daughter by donbachi(m): 4:33pm On Jan 20, 2022 |
Take heart |
Sports › Re: Eguaveon is not on Salary As Super Eagles Coach- NFF by donbachi(m): 4:31pm On Jan 20, 2022 |
No be juju be dat |
Celebrities › Re: I Won't Stop Crying Until Davido Flies Me To Dubai - Lady Says | Video by donbachi(m): 4:29pm On Jan 20, 2022 |
Get ready to cry him a river. |
Politics › Re: Petrol Price Increase Will Push More Nigerians Into Poverty – Abdulsalami by donbachi(m): 4:06pm On Jan 20, 2022 |
Apc just want to increase their chances of winning 2023 elections. |
Politics › Re: All Progressives Congress (apc) Press Release Clowning Rochas In Another Infa by donbachi(m): 10:07am On Jan 20, 2022 |
Signed: Cajetan Duke State Publicity secretary Uzodimma's faction. |
Agriculture › Re: Turkey Farmer Makes His Cow Wear VR Goggles To Increase Milk Production by donbachi(m): 10:03am On Jan 20, 2022 |
Fulanis should come and learn oo.no be to dey wear dia cows with people sweat and blood. |
Education › Re: Catholic School Accused Of Burying A Student Who Died After Being Flog (Graphic) by donbachi(m): 7:48am On Jan 20, 2022 |
Abi parents go begin teach dia children at homes...only to write junior/senior waecs at govt approved centers. |
Romance › Re: 61-Year-Old Nigerian Woman Weds For The First Time (Photos) by donbachi(m): 7:40am On Jan 20, 2022 |
Jeon: congratulations
but why you put am inside crime section? maybe,dis kind marriage.na crime for op place. |
|
Romance › Re: Top 16 Signs: Wife Material Meaning by donbachi(m): 7:35am On Jan 20, 2022 |
Na for bail u go find dem....dem no dey come always. |
Crime › Re: Lagos Domestic Worker Flees With N13.9m Cash, Jewelry One Week After Resumption by donbachi(m): 7:33am On Jan 20, 2022 |
By the tme hand touch her and she chop slaps.dat her jaw or abi na cheek go enter inside. |
|
Romance › Re: What's The Weirdest Reason You Fell In Love With Someone? by donbachi(m): 6:49pm On Jan 19, 2022 |
Afang soup |
|