Romance › Re: How Did Your Parents First Teach You About Sex by donbachi(m): 2:57pm On Jan 27, 2022 |
Na gossip u dey find.
As if na parents teach dia kids to suck breast. |
Politics › Re: See The Crowd That Welcomed Pmb In Sokoto Today by donbachi(m): 2:36pm On Jan 27, 2022 |
If i go there,same crowd will still come out. |
Romance › Re: My Husband Is Abnormal by donbachi(m): 2:34pm On Jan 27, 2022 |
Sex sex sex....something husbands and wives suppose take dey baff. |
Politics › Re: Open Letter To His Excellency Amb. Ibrahim Gambari Chief Of Staff- By Enumerator by donbachi(m): 2:31pm On Jan 27, 2022 |
Wia dis gambari dey sef? |
Romance › Re: Do You Like My Profile Photo? by donbachi(m): 2:31pm On Jan 27, 2022 |
U look beautiful...the sun shines through ur face. |
Romance › Re: Married Couple: How Do You Have Healthy S7x Life by donbachi(m): 2:29pm On Jan 27, 2022 |
Sex na the first ingredient of any marriage.yes! as long as love is there.but,in the absence of sex..na grace fit keep such a marriage.
If una no correct am today.it may destroy ur marriage.but GOD forbid. |
Crime › Re: EFCC Secures Conviction Of Six Internet Fraudsters by donbachi(m): 2:24pm On Jan 27, 2022 |
No small boy again to send errand for area.all of dem na chairmen today. |
Romance › Re: Guys: If You Are 100% Sure A Woman Loves You, Be Very Careful by donbachi(m): 2:22pm On Jan 27, 2022 |
A woman in love,but not loved. I dey fear her. |
Romance › Re: I Used To Think My Husband Could Never Cheat On Me But I Caught Him Red-handed by donbachi(m): 2:20pm On Jan 27, 2022 |
"My mum my mum"...see where e land u. Though ur husband no try.una for done comot the monkey hand from the pot long ago.before e turn human hand.
Dat him friend know everything. |
Politics › Re: 2023:"You Look Presidential" as Orji Kalu sweeps hearts with amazing New Photos by donbachi(m): 1:09pm On Jan 27, 2022 |
No mind dem oo.na whine dem dey whine u. |
Celebrities › Re: “you Leaders Have Failed Us” – Courageous Lady Challenges Tinubu In Public Video by donbachi(m): 11:12am On Jan 27, 2022 |
System failed us. |
|
Nairaland General › Re: UK To Ban Hymen Repair And Virginity Testing Surgery by donbachi(m): 11:08am On Jan 27, 2022 |
Naija women over there,go begin dey press hot water after child birth.hot water wey dey wrinkle stomach. |
Politics › Re: The Most Important Region In Nigeria. by donbachi(m): 11:04am On Jan 27, 2022 |
Op,be civil. |
Properties › Re: I Found Stolen Iron Rods Hidden In My Property By Contractors by donbachi(m): 11:03am On Jan 27, 2022 |
GOD bless u.money to complete ur own will come from far and near.from the north,east,south and west.ijn. |
Investment › Re: We Need An NFT Section On Nairaland by donbachi(m): 11:00am On Jan 27, 2022 |
CandyOps: Nairaland na ancient of days. The nigga Seun and his cohorts don't even believe in cryptocurrency or the blockchain technology... That tells you a lot about them.
I think he's one of such people who decides not to follow a particular course of action (even if it benefits him) just because everyone else tells him to.
It's like when you ask a babe who's already giving you girlfriend vibes to become your GF and she all of a sudden goes cold on you. When others done already become rock of ages. |
Celebrities › Re: Sammie Okposo Deletes Instagram Page After Taking Down Public Apology by donbachi(m): 10:58am On Jan 27, 2022 |
Him just dey pour him creme de la pipi everywhere.as if na part of spreading the gospel.
Anybody with no sin,should cast the first stone. |
Celebrities › Re: “pot Calling Kettle Black” – Ubi Franklin Dragged Over Comment On Sammie Okposo’ by donbachi(m): 10:55am On Jan 27, 2022 |
Dont mind the king of queens. |
Politics › Re: Ekiti 2022: Bamidele Calls For Cancellation Of APC Primary by donbachi(m): 10:54am On Jan 27, 2022 |
Anybody e favour,will be smiling like goat wey dem dey roast.if e no favour am,him go say dem rig am..as if people wey rig am no be politicians like am. |
Politics › Re: Nairaland Behold Your Politicians(pictures) by donbachi(m): 9:37pm On Jan 26, 2022 |
Election done dey reach.dem done dey pick calls. |
Crime › Re: Nigerian Yahoo Kingpin Hushpuppi Gets Jail Sentence February 14 by donbachi(m): 9:35pm On Jan 26, 2022 |
My valentine and him own,no be mate. |
Education › Re: I Want To Learn New Languages by donbachi(m): 8:58pm On Jan 26, 2022 |
U better learn bambara.so u can relocate to mali. |
Politics › Re: FG Targets N3trn Budget For 2022 Subsidy Bill by donbachi(m): 8:53pm On Jan 26, 2022 |
Nothing come out |
Politics › Re: Photo: Nairaland Please Judge The Real Age Of Tinubu Daughter From These Photos by donbachi(m): 8:52pm On Jan 26, 2022 |
39 |
Crime › Re: EFCC Arrests Yahoo Boy, Michael Jackson Aka 'Ella' In Lagos With Pot Of Juju by donbachi(m): 8:50pm On Jan 26, 2022 |
emerged01: He no go comot normal because him go breach agreement wey get the iru mole. dem go done tell am to say 1 or 2 things at 1am midnite...aaah!.e done red for the guy. |
Politics › Re: Anambra Governor Elect 2022 Vision Is Akwaete Clothing And His Official Car by donbachi(m): 8:36pm On Jan 26, 2022 |
Nice one. |
Politics › Re: Nigeria’s Iconic Rice Paddy Pyramids To Be Evacuated Tomorrow by donbachi(m): 8:35pm On Jan 26, 2022 |
Apc Campaign rice |
Romance › Re: DNA To Be Free In Every Government Hospital by donbachi(m): 8:31pm On Jan 26, 2022 |
Women go steal or spoil dem finish |
Politics › Re: 2023 Presidency And Looters by donbachi(m): 8:21pm On Jan 26, 2022 |
The youths are the problem of nigeria. |
Travel › Re: IELTS: English Proficiency Test Cost As Against The French Proficiency Test Cost by donbachi(m): 8:18pm On Jan 26, 2022 |
E no go come down.mind u.the only thing dat rises and falls in nigeria,is prick. |
Celebrities › Re: Sammie Okposo: Cheating Is Bad At His Level & What He Stands For - Ubi Franklin by donbachi(m): 8:14pm On Jan 26, 2022 |
Ambassador of cheating has spoken. |
Romance › Re: Father Allegedly Impregnates His 14-year-old Daughter In Bayelsa. by donbachi(m): 8:12pm On Jan 26, 2022 |
Some men dey do evil pass satan. |