European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:57pm On Feb 23, 2023 |
gentlesmithugo: nonsense excuse,gavi and pedri no play ist leg.una sabi give unnecessary excuse i no dey support man u or barca, dt no concern me o..i watch ball for fun...make una dey give una self headache.... congratultn to man u |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:56pm On Feb 23, 2023 |
Angelfrost: It's not the same feeling na!  feeling of noise making, people dey smell sweat n all type of talk wey no go affect match, i dey my room make a.c dey blow me o b4 una go tif my phone for viewing centre |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:53pm On Feb 23, 2023 |
na now barca wan serious when match dn finish...una dy mumu since first half.. yeye |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:52pm On Feb 23, 2023 |
Angelfrost: Seriously... Even we neutrals can feel it too!  i no dey feel anything... man u suppose win cos no garvi, pedri, dembele n co... even xavi mumu..na clear win for man u |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:51pm On Feb 23, 2023 |
Angelfrost: Yes o!... Football is life bro!  at this age.. cnt try it.. when my phone, pc cn watch anything online... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:49pm On Feb 23, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:47pm On Feb 23, 2023 |
prinsam30: why subbing rashy na u no sabi anythng... prsn dem suppose remve since |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:46pm On Feb 23, 2023 |
bench this idiot rashforld, selfish prick |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:46pm On Feb 23, 2023 |
Angelfrost: See as all man united fans hold their breaths for viewing center!
The concentration and hands on their chests just dey make me laugh!  people still dey go viewing centre |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:45pm On Feb 23, 2023 |
barca playing like stokes city, tnks to the yeye xavi... see formatn n players wey u select ode.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:43pm On Feb 23, 2023 |
Infolenka: Garnacho so good my fav man u player |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:43pm On Feb 23, 2023 |
Gregg15: Yes I saw it. But I think there's still time for Rashford to register rashford dey spoil ball, mke dem remove am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Barcelona : Europa League (2 - 1) On 23rd Feb 2023 by donforeign: 10:42pm On Feb 23, 2023 |
xavi is a useless coach..e wan dey do like pep.. see him yeye selectnn n formatn for match... nonsense.. if u dnt want ansufati, sell him to other clubs b4 u kill him career. nice one man u |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 8:22pm On Feb 13, 2023 |
COOL10: Guy learn to dey follow posts, I'm a MAYA fan. I'm only stating the inevitable. It's happening already sef. okay no vex baba..apologies.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 8:21pm On Feb 13, 2023 |
Titaniumental: Nothing to hate about Maya, except to catch cruise with them shinanigans,they are inconsequential tbvh thats u, they are my favs in dt house. i love chill n easy going people not oversabi or loud people. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 8:14pm On Feb 13, 2023 |
Nickymezor: Maya nominates Kanaiva n khosicle...Nawa o so the Mayas no dey forgive oga shut up..did he nominate him last week.. forgive kill u there |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 8:14pm On Feb 13, 2023 |
COOL10: Oya let the insults for MAYA start in 3,2,1... 😆😆 why will dey insult dem,, una dey craze |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 1:46pm On Feb 13, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 11:55pm On Feb 12, 2023 |
Pharoh: Lol blue aiva and yemi both calling ebuka a liar  if am ebuka, i will play a clip next sunday to set things straight |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 11:54pm On Feb 12, 2023*. Modified: 1:47pm On Feb 13, 2023 |
this olivia sweater is dope.. dis girl sabi swag abeg... for me, she is the best dressed female housemate of all time n her hair game, no one comes close. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 9:40pm On Feb 11, 2023 |
dj go back to nigeria song, south africa no get song abeggggg, be like remembrance song |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 9:30pm On Feb 11, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 7:25pm On Feb 10, 2023 |
felt so bad for yaya |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 7:12pm On Feb 10, 2023 |
ipeleng is winning this |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 6:49pm On Feb 10, 2023 |
yemi cregx ooo  . wetin b dis... u dey smoke igboooo , u dey smoke india hemmmp |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 6:45pm On Feb 10, 2023 |
thatigboman: he was doing so well but wasted so much time on challenge 4 he was nervous n dt killed him |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 6:44pm On Feb 10, 2023 |
ipeleng nice one |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 6:41pm On Feb 10, 2023 |
see as marvin hand dey shake lol |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 6:20pm On Feb 09, 2023 |
yaya so lively n free. i love her... marvin na fool, persn wey i go dey rock her yansh |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 6:14pm On Feb 09, 2023 |
olivia get every dress n hair for everytin lol.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 5:53pm On Feb 09, 2023 |
nonny1212: Finallyyyy... wetin dem show them for screen how dem tke litter d house |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by donforeign: 5:52pm On Feb 09, 2023 |
na prsn like pere fit this house... |