Politics › Re: Peter Obi On The Candidates Town Hall Event With Kadaria Ahmed (Live Video) by donforeign: 9:43pm On Nov 21, 2022 |
This useless woman wey be host na biased fool. I don't take her serious.. |
Crime › Re: Man Beats Wife To Death As He Seeks To Control Property She Built In Ogun (Pix) by donforeign: 9:27pm On Nov 21, 2022 |
Useless man |
Politics › Re: Pictures from Atiku's Presidential Rally In Gombe by donforeign: 7:53pm On Nov 21, 2022 |
Doracity82: Seun Mynd44 Dominique justwise. Rule 2. tag buhari and Putin.... Yeye .... U no tag Dem when u start .. e pain am... Oya tag all of Dem including gadafi |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 7:16pm On Nov 21, 2022 |
Benchilwell: I know,but they are playing in front of their fan,do u know why Ecuador beat them,they have their main man valancia,but Senegal have none which is mane, because if u watch afcon,u will know mane was doing alot work in d front for them,if he did not score,he will assist or give opponent defend problem. we all miss mane .Senegal tried.. mendy na just big fool, make Dem bench am next match abeg |
Politics › Re: Pictures from Atiku's Presidential Rally In Gombe by donforeign: 7:13pm On Nov 21, 2022 |
MelesZanawi: Pity your parents hiding under the ground every Monday like cocoyams. coming from a baby factory product wey no know him parents. Ode |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 7:09pm On Nov 21, 2022 |
|
Politics › Re: Pictures from Atiku's Presidential Rally In Gombe by donforeign: 7:07pm On Nov 21, 2022 |
Poverty election...I pity una.. |
Celebrities › Re: Teni Recalls How Davido Cancelled Important Business Meeting For Her Music Video by donforeign: 7:06pm On Nov 21, 2022 |
Davido is a good guy.. keep your head up OBO.. |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 7:04pm On Nov 21, 2022 |
If I be coach, I will bench Mendy nxt match... Basket n dirty keeper |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 7:03pm On Nov 21, 2022 |
Benchilwell: how,Qatar may surprise them,u know they d host host na another trash |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 7:02pm On Nov 21, 2022 |
Mendy is useless abeg... Overated n trash |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:59pm On Nov 21, 2022 |
merit455: sometimes kids shouldn't commend on important match like this quiet ur mouth. Mendy na fool |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:56pm On Nov 21, 2022 |
Mendy useless keeper....carry bad luck spoil match.. make Dem bench am next match... |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:52pm On Nov 21, 2022 |
webizone: Must Africa always lose? na Mendy mumu |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:50pm On Nov 21, 2022 |
Jemex003: Better oooo before them force u go buy yeast for ya eyes  hahaha |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:50pm On Nov 21, 2022 |
abdulkayus: Which apps are u using pls? I use IPTV, url, wss.. depends on device .. |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:49pm On Nov 21, 2022 |
Senegal tried... Y'all have my respect....
Mendy na just mumu |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:48pm On Nov 21, 2022 |
Wwtin dey worry Mendy .... |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:48pm On Nov 21, 2022 |
BABANGBALI: Mandy don carry him Chelsea bad luck go world cup I swear |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:36pm On Nov 21, 2022 |
Bahamas95: Download Football Tv App, that's where I watch when I don't wanna go to the viewing center or at work. I have all the streaming tools ... I am streaming like this.. can't remember the year I went to viewing centre.. |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:35pm On Nov 21, 2022 |
Geovanni412: How do you deal with the buffering issue? not buffering o.. sharp n clean.. |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:25pm On Nov 21, 2022 |
Parizz: my own too no clear. I wan switch to nta international on gotv okay.. na live stream I dey use now... More sweeter |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:25pm On Nov 21, 2022 |
Bahamas95: I don't even pray for my enemy to watch match on NTA or any Nigerian TV station...... Nigeria is doomed. hahahaha laf wan kill me.. |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:12pm On Nov 21, 2022 |
Jemex003: Wetin you sef find go there. NTA na channel abi Sagam 1 phone screen lol.. I dn switch to online stream o |
Education › Re: Staff In Covenant University Are Raping The Students - Twitter User by donforeign: 6:10pm On Nov 21, 2022 |
Make una go protest for their church on Sunday with playcard |
Education › Re: Staff In Covenant University Are Raping The Students - Twitter User by donforeign: 6:09pm On Nov 21, 2022 |
No be today Dem start.. any religious school count me out |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 6:07pm On Nov 21, 2022 |
Parizz: shey na NTA stations dey show am including nta international? na nta be they show am but I dn off tv.. am using my laptop to Livestream |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:54pm On Nov 21, 2022 |
Parkflash: Lol wetin dem be? na bonus ..Iran n Qatar...na bonus.. |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:54pm On Nov 21, 2022 |
fabyom: Nigeria still remains the only team that defeated Egypt in 90 minutes. Nigeria lost on away goal rule. Stop talking crap. Holland should have been 2 goals up if they are a good team. Which good attack Holland get? why history no carry us qualify for world cup...abegi |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:52pm On Nov 21, 2022 |
Senegal playing well |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:51pm On Nov 21, 2022 |
Parkflash: By this time England don score oo
Senegal which way nah Iran na team.. ?? |
Sports › Re: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:45pm On Nov 21, 2022 |
Drrnie: Bro na with that Iran game I know say some countries fit Bleep up big time... I just dey pray say Senegal go be different, infact I don't even know who to support between dis teams sef  support pdapc |