₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,330 members, 8,449,793 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 11:01 AM

Toggle theme

Donforeign's Posts

Nairaland ForumDonforeign's ProfileDonforeign's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 82 pages)

SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:45pm On Nov 21, 2022
Medley02:
SÉNÉGAL! I dey count on you to win this match. No disappoint me like our super something
if Dem like Dem disappoint me,Dem better pass una supper fowl
SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:44pm On Nov 21, 2022
Ismail dey ball abeg..
SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:33pm On Nov 21, 2022
grin
SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:32pm On Nov 21, 2022
fabyom:
This Senegal team is average. Tbh. It should have been 3 nil in favor of Holland. What's the hype about this Senegalese team. Their attackers won't even make our bench. Holland self no get correct players.
where una bench
n squad carry una go for world cup? Open mouth waaaah dey talk
SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:28pm On Nov 21, 2022
Chinoval:
Oga match just start
hahahah
SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:25pm On Nov 21, 2022
sprints1:
wetin you expect brother. Nta no be station abeg
I dn switch to live stream.. I dn off tv..nta na nonsense
SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:12pm On Nov 21, 2022
NTA dey broadcast with symbian phone ...all eye dey pain me o
SportsRe: Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 by donforeign: 5:05pm On Nov 21, 2022
Nta dey broadcast 3gp... All my eye dey pain me..
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 5:01pm On Nov 21, 2022
Nirvana101:
Yeah brother, the bolded is very important.

You're welcome bro. Which country are you supporting for the Mundial!

Enjoy buddy...God bless!
I go buy another dongle soon ...

For the world cup, I dey support Argentina o, Senegal ... D world cup boring one kind ..how u see am
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 4:14pm On Nov 21, 2022
Nirvana101:
Those guys don envy your TV so tey na Lappi you dey show now?

I'm surprised you allowed their thoughts to influence your actions.
good afternoon boss, nice observation. Not really my brother, someone stole my type c to HDMI dongle for my MacBook pro, na why I no fit use my tv.. I got that dongle for 25k last year, don't know how much it will be now and you know how things be this period . Nobody fit influence my action, Dem only the envy. Thanks for checking up on me boss, I appreciate..
Foreign AffairsRe: Magnitude 5.6 Earthquake Hits West Java Province, Indonesia. 56 Dead, 700 Injure by donforeign: 3:06pm On Nov 21, 2022
Thnk God all this thing no dey 9ja, people for dn die finish
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 3:04pm On Nov 21, 2022
JimohMomoh:
Hahaha...

My phone almost fell off my hand
no mind Dem, very annoying set of people.. if na to threaten people with drone and missle, Dem no go show Dem Dt one, play ball na, dem dey mumu.. they have left dem behind grin
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign:
And that's a wrap ..

Me no dey watch second half. Waste of time . Iran na yeye.. live stream.
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 3:00pm On Nov 21, 2022
yemzone:
The Association of Referees said something like this. It's already happening. Don't be shocked if you see 50 min. LoL grin
stop lying n misleading d public... Iran keeper was injured and dey delayed for over 10mins.. d reason why they added 14 mins..
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:58pm On Nov 21, 2022
LagosIsForIgbos:
What kind of nonsense is this?

14 mins extra time?
Iran waste time well well . Keeper get injury
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:58pm On Nov 21, 2022
Am not watching second half .. let me keep my stream for Senegal .. Iran na yeye grin
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:56pm On Nov 21, 2022
Iran na useless country... Iran n Qatar na to gain points grin grin grin grin
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:56pm On Nov 21, 2022
Natbrowny:
Pls don't insult us from 1920s..that camera is from 1780s.

Take correction abeg grin
I dn tje correction.. thank you grin grin grin
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:55pm On Nov 21, 2022
Wetin Iran dey defend...
Na wa ....
If na to launch missile, Dem sabi..yeye
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:43pm On Nov 21, 2022
membranus:
A goal for England. They are playing fantastic football today.

More to come.
why e no go be fantastic when e b Iran lol
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:36pm On Nov 21, 2022
sukkot:
sorry bro lol
lol no vex...I just know say na game link.... Sorry for being rude.. I hail o
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:36pm On Nov 21, 2022
LagosIsForIgbos:
See how you finish NTA....
Nigeria!!!!!

It's well!
u dey rate nta before with their 1920 camera
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:35pm On Nov 21, 2022
Reference:
I mean I do not intend to watch the match. I only watch matches on DSTv but cannot afford the distraction now. Will do with Nairaland commentary. Thanks.
lol watching through comment na WA.. bru I have dstv but sometimes be like man dey waste sub, u go pay and match wey u wan watch, Dem no go broadcast.. aside match, d dstv is useless.. na live stream sure pass, no fit kill myself .
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:31pm On Nov 21, 2022
LagosIsForIgbos:
Wait, you mean NTA, a whole NTA no dey show am?

Okokobioko!
nta dey show portharcourt inauguration... Which one be a whole nta, na no be rat station before grin
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:30pm On Nov 21, 2022
Joebayo217:
ha grin so sorry I dey hate all this link wey na fake dey there I'm so sorry
it's very easy to know na... U can stream using apps
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:28pm On Nov 21, 2022
sprints1:
na wa for this world cup since dem born nta dey always show world cup but this one dem no gree show. My brother u have to subscribe gotv max of Dstv compact to be able to watch all the matches currently supersport football is not showing this match but it is supersport laliga that will show it.
stop stressing urself.. watch Dem easily online... All those dstv na waste
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:28pm On Nov 21, 2022
LagosIsForIgbos:
NTA dey show am....
which nta lol
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:23pm On Nov 21, 2022
Reference:
Two pidgin english channels yesterday for that matter. Very embarrassing. Not watching this match but there is a pure english channel available for quality reportage.
stream online
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:22pm On Nov 21, 2022
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:22pm On Nov 21, 2022
LagosIsForIgbos:
Mute it using your decoder settings, or choose another commentary overlay.

I love Arabic commentary, even though I understand zilch.
u love Arabic commentary, na WA o.. na goolie goolieeeeeeeeeeee goleeeee na u like. cheesy grin
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:21pm On Nov 21, 2022
doneback04:
England coach is very stupid, dropping foden on the beach
very very
SportsRe: England Vs Iran: FIFA World Cup Qatar 2022. (6 - 2) ON 21st November 2022 by donforeign: 2:20pm On Nov 21, 2022
Iran keeper dn collect o

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 82 pages)