European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:11pm On Oct 30, 2022 |
Goal to arsenal.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:07pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: Dem dey play Arsenal football, nothing changed. Still the same arsenal Dem no dey play arsenal anything.. ma arsenal Dey play demselves ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:46pm On Oct 30, 2022 |
Arsenal na yeye club abeg... Wetin Dem dey play ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:45pm On Oct 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:37pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: 1gig #200 valid for 3days. Sim selective.
#500 1gig valid for 7days not bad .. .. I do glo or mtn 2gb for 500, or 7gb glo for 1500 fr a week.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:35pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: Monthly plan that free night streaming is for what? YouTube stream or any stream? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:30pm On Oct 30, 2022 |
Saka out.. injury ooooo. Arsenal oooooooo... E go hard |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:29pm On Oct 30, 2022 |
Michelle70: This ir room make look cool and mature. Abeg try share more part of the room so that person fit get design ideas na very simple sitting room... After the match I go post one side, d other part na chair dt all.. love simple stuff |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:27pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: I use 9mobile what's the plan like? Never use that network for years o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:27pm On Oct 30, 2022 |
yinkeys: Share for boys Na radio and Nairaland I Dey watch the match on like this I no believe jare.... Hahahaha. U no go enter viewing centre |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:26pm On Oct 30, 2022 |
Grandmeister: 2gb enough to stream atleast 360p football match? With how data dey fly nowadays? yes...... E dey reach me... Depends on where u stream from.. remember the higher the clarity, the more mb ...... |
Politics › Re: NDLEA Arrests Village Head & 10 Others, Intercepts Opoid Pills, Skunk, Heroin by donforeign: 3:25pm On Oct 30, 2022 |
Enough of this media trash |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:16pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: na only to dey oppress you sabi, u no fit share me data hahahaha.. 500 naira 2gb MTN or glo will allow u stream enough.. na wetin I dey do o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:15pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: I will quote you after 90minutes u said first goal... Carry ur quote go that side.. prsn wey no hold onto him words...gerarahere |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:11pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: Arsenal will lose this match. Forest to score first goal sorry o |
Politics › Re: Military Captures Bandits Commander, Kills 8 Others In Niger State by donforeign: 3:11pm On Oct 30, 2022 |
Bandit wey we no dey see .. story... Dem dn release bandit |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:09pm On Oct 30, 2022 |
Gabriel Jesus dn still dey mumu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 3:09pm On Oct 30, 2022*. Modified: 4:17pm On Oct 30, 2022 |
Goallllll to arsenal ... Live stream all day  |
Politics › Re: Peter Obi Set To Tour Nigerian Universities (Pictures) by donforeign: 3:08pm On Oct 30, 2022 |
buckeyemedia: If Fools like Atiku are the ones that have been your masters since birth, then what should we categorize you as? I guess they have been your masters since birth ode... |
Politics › Re: Peter Obi Set To Tour Nigerian Universities (Pictures) by donforeign: 12:02pm On Oct 30, 2022 |
Thinkam: This guy wants to really milk the youths angle, lol if Nigeria was a remotely sensible country, he would have stood a chance.
Obi will drop out of the race latest December
Atiku is coming thank God you know Nigeria is not sensible and only fools like atiku can stand a chance |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 11:28pm On Oct 29, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 9:44pm On Oct 29, 2022 |
judatech: How you see that GLO 100k 1tb a year offer? e make sense if glo dey okay for your area, my bro uses the MTN 1tb a year , extremely fast.. it depends on location... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 9:36pm On Oct 29, 2022 |
judatech: Nice strategy! Which Free to Air do you recommend? the free to air is powered with strong decorder then connected to two dish. If you have any decorder guys,they can easily do it for you .. this is what I have been using for a while now. Na because data dey expensive IPTV is the best, if you have cheap unlimited data data, nobody will be watching dstv .. I watch all dstv channels and more for free on iptv , na better unlimited data to watch am no dey, so I only stream all matches on match day then switch to free to air cable |
Travel › Re: General Australian Student Visa Enquiries Part 3 by donforeign: 9:29pm On Oct 29, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 5:56pm On Oct 29, 2022 |
Meedon: How you deh do am? Which code you deh load? MTN has the plan or glo .. they have it.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 5:55pm On Oct 29, 2022 |
judatech: which is cheaper...DStv or streaming of matches... trying to make up my mind dstv be like waste for me when there are no matches and sometimes the match you want to watch won't be shown unless you are using that 10k or 9500plan or so.. I only stream to watch matches and then wen match is over , I switch over to free to air cable...if you have 9500 spare money monthly for dstv, u can do it ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 5:22pm On Oct 29, 2022 |
Meedon: Na so na... But you get money to buy more sub. lol na 500 naira sub I dey do to stream for weekend.. 500# for 2gb |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 5:21pm On Oct 29, 2022 |
Messi dey carry psg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 5:13pm On Oct 29, 2022 |
Meedon: Enjoyment galore for where..na sub they burn lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 5:12pm On Oct 29, 2022 |
angelfallz: Nice one. I would love to stream, but sometimes the thing hangs and buffers. it depends where you are streaming from most times, the clarity especially when it's full HD,your network too. I watched this Chelsea match with no buffer.. use this website. Livetv.ru Am currently watching psg match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 5:07pm On Oct 29, 2022 |
angelfallz: Oh you're streaming and you connected your laptop to the tv? yes using HDMI ... Sharppppp |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by donforeign: 4:54pm On Oct 29, 2022*. Modified: 5:57pm On Oct 29, 2022 |
And that is a wrap  .. . Brighton 4 Chelsea 1  . Livestream all day |