Politics › Re: Naira Redesign: You Must Put Arabic Sign On Every Note - MURIC To CBN by donforeign: 11:15am On Nov 01, 2022 |
Useless country I found myself.. God abeg o... |
Politics › Re: Is Makinde Withdrawal Of Support From PDP A Win For Tinubu? by donforeign: 11:14am On Nov 01, 2022 |
Makinde no get value...persn wey pdp put for there.. useless fool...
It's a win for labor party |
Travel › Re: Ganduje Launches Kano Mass Transit Scheme With 100 Buses, 50 Taxis by donforeign: 10:10am On Nov 01, 2022 |
Kano needs to banned Keke from the major cities .. the Keke make the state be like wetin I no know |
Celebrities › Re: Fans, Celebrities Mourn As Davido's Son, Ifeanyi Dies by donforeign: 9:53am On Nov 01, 2022 |
Noreytech: I'm just pissed off how 20 grown niggas will be in one house and couldn't see a 3 year old down.. 
Davido should chase away those niggas fr I swear.. their own na to smoke weed . No one cares |
Politics › Re: Governor Umahi Bans Use Of Public Schools For Political Rallies by donforeign: 3:41am On Nov 01, 2022 |
This one no come get sense. Decamp to be president aspirant but still yet Dem deceive am.. ode |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 11:57pm On Oct 31, 2022 |
OBTOREPA: Wishes you the best. and same here sir |
Celebrities › Re: Davido's Son, Ifeanyi Falls Into Swimming Pool, Rushed To The Hospital by donforeign: 11:57pm On Oct 31, 2022 |
Carelessness |
Politics › Re: Aerial View Of Edo State Secretariat by donforeign: 7:40pm On Oct 31, 2022 |
Wawelexy: All this low budget secretariat..... Nigerians love celebrating mediocrity.... Abeg make una shift u dey mind Dem ... |
Christianity Etc › Re: Bishop Oyedepo Speaks Against LGBTQ Rise In The World (video) by donforeign: 1:52pm On Oct 31, 2022 |
NkanuSon: Who knows if u are even part of them speak for urself ode |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:26pm On Oct 30, 2022 |
Kingcalls: Rashford scores when Ronaldo is in the peach...the game against Liverpool is the only time he scored when Ronaldo wasn't on the peach... Ronaldo frees space for him...but they keep on saying Ronaldo is the problem man u na dead club with useless n ungrateful fans.. make Ronaldo comot abeg .. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:24pm On Oct 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:23pm On Oct 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:14pm On Oct 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:12pm On Oct 30, 2022 |
Ade1177: Live stream how
Let's enjoy together, all these apps and sites are just failing use wss app on phone, IPTV on phone or laptop... For web streaming use livetv.ru/en ....enjoy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:08pm On Oct 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:07pm On Oct 30, 2022 |
sbashir10: Abeg give me link to watch livetv.ru/en |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:07pm On Oct 30, 2022 |
Half time .....  :
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 6:00pm On Oct 30, 2022 |
OJEEMAH: leave am make e dey cry
When Messi dey play with Ansu Fati and Braithwaite, e dey criticize am. no mind Dem ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 5:59pm On Oct 30, 2022*. Modified: 6:24pm On Oct 30, 2022 |
Goal to man u .. Nice one rashford
Live stream continue |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 5:29pm On Oct 30, 2022 |
Jokerman: Pesssi dey play with Neymar and Mbappe
Ronaldo dey play with Elanga, Scamcho, Rashford... na wa  na d same pessi dey carry Dem dey go ..Dem tie ur penaldo for there ...make e comot na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:56pm On Oct 30, 2022 |
Let's switch the stream to Manchester united....
Thanks gunners |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:54pm On Oct 30, 2022 |
chigbokingsley: Baba, na true. I'm not just seeing laptop and tv but other things. That tv is an Android tv, the environment nko, superb. Show us the way bros. this tv no be android tv oga ... Na u know wetin u see o... D way is to be obidients o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 4:36pm On Oct 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by donforeign: 4:35pm On Oct 30, 2022 |
Be like Ronaldo n Maguire dey linee up.... Getting my stream tools ready  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:33pm On Oct 30, 2022 |
OBTOREPA: Bros you are living big,that's good. I would loved to also. You can help others to rise too. Happy Sunday. baba na normal laptop n tv connection using HDMI . nothing major baba.. happy Sunday brotherly |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:31pm On Oct 30, 2022 |
Smooyis: We are showing them why we are on top of the league 4:0 that League postn no sure o... If na 6 points clear I go hear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:30pm On Oct 30, 2022 |
Ceenachi: At swear Something is wrong with Arteta na today u know ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:30pm On Oct 30, 2022*. Modified: 4:55pm On Oct 30, 2022 |
Be calming down gunners ... 4:0  Manchester united line up already... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:20pm On Oct 30, 2022 |
Arsenal be calming down lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:16pm On Oct 30, 2022 |
yellowgarri2: You must collect this second half.
Jesus doesn't no his wing again.
Wàhálà for Arsenal fans he no too dey on form but the good thing be say he's not selfish.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:15pm On Oct 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by donforeign: 4:15pm On Oct 30, 2022 |
Nice one gunners ...  . Arsenal 3 .... |