European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 4:50pm On Oct 22, 2022 |
pargelenis: Mod de toilet
Pay who?? No money de nairaland … na free/volunteer lol.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 4:40pm On Oct 22, 2022 |
baralatie: Mod update the score line ooo It is 2 to 1 mod wey dn go drink beer |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 4:39pm On Oct 22, 2022*. Modified: 6:10pm On Oct 22, 2022 |
Goal kelvin druyne |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 4:35pm On Oct 22, 2022 |
Brighton dey lose and Dem still dey selfish... useless team |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 4:20pm On Oct 22, 2022 |
YourLandMyLand: nice setting thanks my gee.. as money no dey to waste on dstv, make we dey stream live |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 4:19pm On Oct 22, 2022 |
Ade1177: It's pure rubbish
What's now the point of the VAR
Var is good it showed all the good angles of the contact
But those idiot ref will play it in slow motion and not show the action leading to the main thing
Anything in slow motion will look bad on the defender
Was he supposed to disappear or just vanish
Imagine VAR was 10 yrs ago that ramos kick people anyhow
Now you don't even have to touch the striker, the striker.can lean to you or hit you when he has ALREADY LOST THE BALL and its a penalty
It was silva that stretched his leg and hit the defender on purpose then fall like a fool you said it all.. The ref na big fool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:52pm On Oct 22, 2022 |
lhordspy: Will appreciate, thanks.
Whats the name of the app? I use istb on my MacBook, u can also use wss if you use Android or Livestream. For the link you can use livetv.ru/en , very dope.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:49pm On Oct 22, 2022 |
Mustiboy: That was a clear penalty, bro.
One defender pushed/pressured from the back, and another kicked from the front. he didn't no push him ... U no dey hear commentator dey complain say no be even penalty self . Na benaldo Silva bring him leg out . That not penalty.. d useless ref dey blow under pressure.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:47pm On Oct 22, 2022 |
lhordspy: Bro where are you always streaming these games from? I use an app or you can use a stream link... Can help u with it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:46pm On Oct 22, 2022 |
GraceunIimtedd: you go your Uncle house snap picture come pose God bless my uncle be that.. anything else |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:45pm On Oct 22, 2022 |
All this VAR dn spoil ball..
Ref watch VAR still appoint penalty, trash... That's not a penalty at all... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:38pm On Oct 22, 2022 |
membranus: De Bruyne is the heart of ManCity team. He gives his all at every match. Lose him, the striking structure will weaken. facts |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:38pm On Oct 22, 2022 |
ModCaller: Use phone and Miracast to tv. You dey waste your data on that laptop na same software I dey use for both my PC n fone... Na same tin ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Brighton (3 - 1) On 22nd October 2022 by donforeign: 3:25pm On Oct 22, 2022*. Modified: 5:04pm On Oct 22, 2022 |
Goal to haaaland .. Live stream  |
Travel › Re: Floods In Nigeria: Share Your Experience From Your Location by donforeign: 2:28pm On Oct 22, 2022 |
Fakbrown: How is his governor stupid, his he the cause of the flood or he has the power to stop it, this is a disaster that is at its peak, nobody can do anything at this point, the best they could do is give out relief materials, people's houses are submerged what do you expect the governor to have done, maybe you don't understand the geography of bayelsa, you dont just stay on your keyboard and spew out rubbish before you talk you think which disaster.. una never see disaster una dey talk.. small control una no dey do dey shout disaster. I hope say d disaster really happen make u see for urself. Those governors are useless. No preparation for all this, nothing nothing.. dey there dey clap |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Liverpool (1 - 0) On 22nd October 2022 by donforeign: 2:26pm On Oct 22, 2022 |
Nottingham forest na yeye team..... Dem deserve relegation.. see goal Dem dey miss... Useless team |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Liverpool (1 - 0) On 22nd October 2022 by donforeign: 2:11pm On Oct 22, 2022 |
i miss footbal of those days, ref no go allow u tackle player without blowing, useless referees.. make dem dey look opponent abiii |
Travel › Re: Floods In Nigeria: Share Your Experience From Your Location by donforeign: 11:31am On Oct 22, 2022 |
OnlyJust: Very devastating here in Bayelsa. Everything gone. We have been displaced ur governor is foolish |
Christianity Etc › Re: Photos From The Attack On Apostle Johnson Suleman's Convoy In Edo (Graphic) by donforeign: 6:45am On Oct 22, 2022 |
Brian47: Gist lover have to be behind this u no well |
Celebrities › Re: Balenciaga Officially Cuts Ties With Kanye West Over Anti-semitic Comments by donforeign: 4:19pm On Oct 21, 2022 |
Ye will be ye
Untouchable ye |
Culture › Re: Ooni Of Ife Marries For The 7th Time - His 4th Marriage In 2 Months (Video) by donforeign: 11:21am On Oct 21, 2022 |
This one dn turn women to sourvenir ..na WA o |
Politics › Re: 2023: Supreme Court Affirms Sherriff Oborevwori As Delta PDP Guber Candidate by donforeign: 11:14am On Oct 21, 2022 |
gift01: Delta deserves a better development based on the amount it gets monthly from the federal purse but leadership is also a disaster there delta, Edo, south south na yeye Dem be.. nothing to show |
Politics › Re: 2023: Supreme Court Affirms Sherriff Oborevwori As Delta PDP Guber Candidate by donforeign: 11:10am On Oct 21, 2022 |
hisexcellency34: Okowa just wan dash Delta State to APC maybe because of fear of EFCC who dey fear efcc .. wetin Dem dey do governor or office holder wey thief ni |
Sports › Re: Aston Villa Sacks Steven Gerrard by donforeign: 11:05am On Oct 21, 2022 |
Na WA...wotowoto everywhere  |
Politics › Re: PDP Holds Presidential Rally In Edo Saturday by donforeign: 11:00am On Oct 21, 2022 |
Showco01: Omo everywhere go choke for benin no level |
Sports › Re: Ronaldo Banished From first team squad, Dropped For Next Game V Chelsea by donforeign: 10:15am On Oct 21, 2022 |
Snapchat: Oga, you no be Messi fan. Disguising to make me accept your view no go work.
Any football fan that’s not a Ronaldo fan boy knows that Messi does more in a game than Ronaldo, even if he’s not scoring. go n check all my sport post, u go see say I be Messi fan. U can't even compare Messi to Ronaldo in anyway, Messi is far ahead when it comes to ball in general. I have so much respect for Ronaldo for what he has done, the passion, and they gat to put some respect on his name.. disguise ke, u dey whyne urself |
Sports › Re: Ronaldo Banished From first team squad, Dropped For Next Game V Chelsea by donforeign: 9:14am On Oct 21, 2022 |
Snapchat: I understand you are a Ronaldo fan boy but relax no dey use emotion Judge the matter. I no be Man U fan, infact I dey even pray make them dey lose; but I no shy away from the truth, the truth wey Ronaldo fans dey run from.
I ask you a question you dodge am. May I rephrase am: if you be Ten Hag and your team dey play better without Ronaldo and them dey grind out result. Shey na because say na Ronaldo you go dey play am without minding say wetin he dey play dey different from your tactics?
Again if them wan sack, no be players wey dey on top field them go sack oh, na coach dey always suffer am, base on say na him get power to assemble the best team to get results.
Lastly, shey the Ronaldo wey don play 12 games this season (wey start 6, enter for 6 matches), be like person wey go score hat trick anytime soon. You no see wetin him play against common omonia? I don't even love Ronaldo lmao, I am a Messi fan but I have respect for Ronaldo , I even watch man u game cos of him. For that omonia match, him try to score but was not in his favor, some days are like that even for Messi and top strikers, u never see strikers wey dey miss one on one back to back for field? Ronaldo bring fear to opponent team wether old or not, if that's the case let him be playing 2nd half and not u changing him 90+ , who does that. Fernandez of befor and now na dsame, no drop form, why e no dey chop bench? U wey dey talk so, tomorrow Ronaldo score hatrick, ur mouth go change, I know una... Since una dey get better result without Ronaldo, why una never win league or top since? Ronaldo made a big mess for coming to ailing man u , I rather go back to Lisbon.. I no know wetin dey worry Ronaldo self, for am to go move better money for Arab or china, him say na passion.. okay o.. we dey look o |
Sports › Re: Ronaldo Banished From first team squad, Dropped For Next Game V Chelsea by donforeign: 9:06am On Oct 21, 2022 |
lastchild: how?
is Ronaldo performing well since he came to man u performing we for how many mins play? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs PSV.Europa League (1 - 0) - Live by donforeign: 9:06am On Oct 21, 2022 |
duro4real: Clean and neat iPhone 7 for sale, 32gb. Location Ajah Lagos. Quote me if you’re interested. how much |
Sports › Re: Ronaldo Banished From first team squad, Dropped For Next Game V Chelsea by donforeign: 9:05am On Oct 21, 2022 |
DryMouth: Man utd has been winning games this season without him so who cares about him leaving in January?
Which club wants to sign a 37year old with that kind of high wage? Oga man utd has been doing Ronaldo a great favour. He is not important to the squad anymore. He has been banished. wish useless banish.. una get team talkless of banish. If y'all was doing better, why sign him? Tomorrow he score hatrick, una mouth go change.. humans |
Sports › Re: Ronaldo Reacts To Being Dropped From First Team by donforeign: 9:54pm On Oct 20, 2022 |
Nlanalyst: Drop this emotional manipulation, tender an unreserved apology instead. which useless apology |
Politics › Re: Peter Obi Accommodating Flood Victims From Kogi State In 2012 (Throwback Video)) by donforeign: 9:52pm On Oct 20, 2022 |
If una like una vote atiku or goat or tinubu...na una go suffer.. |