NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:40am On Oct 15, 2015 |
Olami90: Loool. Kind of buh it is very much under control.
I know u can't wait damn high Dey dere na... I the thank God for every passing second... Since e d draw 21st come near... But my anxiety levels the reduce sha... Now I jes dey focused on premier league  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:38am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:36am On Oct 15, 2015 |
goodyboo: its going well so far..
how bout yours? Its just like every normal day...
I can see you're online at this time of the day... Which is strange 
You didn't go to work? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:35am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:34am On Oct 15, 2015 |
Olami90: Ah dont need to ask as per sey na u my oga dey request...
Dnt mind server, just continue trying. Gonna b a success soon.it is all abt patience See ya yeye face  Baba... Shey your anxiety levels the pop up already? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:25am On Oct 15, 2015 |
mistabiola:
 Eh...
Its true na 
Imagine staying at home for up to a month...
I've stayed for half a month already and trust me, its not easy...
So just be patient for say.... A week till you see your call up letter. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:23am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:21am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:19am On Oct 15, 2015 |
mistabiola: ★★★You're right bro...
After this week ayam resigning for real...
I will be free jez like err 1 hia
★★★~ ©Mistabiola®  Lol
Bro...
Wait till you see call up letter before resigning o...
As e no go good to dey stream 2 
You know the rest. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:18am On Oct 15, 2015 |
itoski: I need new PS cds but don't want to order now till after camp... I dey engage cos Lifeisghud  no ball till weekend na I dey here dey find gist but my pa Keribaby dne go jollof wit goodyboo and she told me to quit smoking elmisti weed and stop beer...so d boredom na highest... D surest bet now for me to go pool 
Di's rainy season dey spoil pitch Na all these plenty excuses wey you the give the make you bored sef  And boredom is contagious  *smh* Dey dere eh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:16am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:15am On Oct 15, 2015 |
Olami90: U no even le.
Doing well bro. Thanks so much.
Wah about u? Me 
*looks left and right*

I'm doing fine o 
I jes the wait make you bring that call up letter link  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:13am On Oct 15, 2015 |
Abdul4trust1: Seun305, i ask a simple question but you respond with a stupid answer. And you wanna cry  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:12am On Oct 15, 2015 |
goodyboo: tnks baby...u remain d best. How's the day going dear?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:10am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:09am On Oct 15, 2015 |
itoski: na d problem b DAT na....I go Delta go Melo  
Baba go play PS...
Or toast babes...
Or gym
Or play ball
Or watch ball
Or gist
Or ......
Fill in the blank space  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:07am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:05am On Oct 15, 2015 |
Olami90: Wot does it luk lyk?
 
Lemme nor kontinu...
How you dey? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:03am On Oct 15, 2015 |
seun305: wane hali wannan daya ce ? Talk to Angela down the hall
*sips coffee*
Or should I call security? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:02am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:01am On Oct 15, 2015 |
itoski: Boss na boredom arrest I dey under....How ur side? My side make sense...
Old man like you the talk boredom  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:59am On Oct 15, 2015 |
seun305: need eyes drop? Don't let me get in my zone  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:58am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:58am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:57am On Oct 15, 2015 |
itoski: is forbidden in d south...to go gym dey expensive..na to carry concrete den correct daily pay sure pass..*naim be using one stone to kill two birds*  Baba how you dey na? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:55am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:53am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:52am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:52am On Oct 15, 2015 |
itoski: y perking goodyboo in public  I no wan talk since because u say u dey gym....I dne start to dey carry concrete becos of ur matter I no fit perk my boo where I want again... Because badbelle full here  *looks at him* Carry cement o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:50am On Oct 15, 2015 |
When dem d start this Rotimi Amaechi screening sef 
Or they have done it already  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:49am On Oct 15, 2015 |
See olami90 and mistabiola with them big heads  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:48am On Oct 15, 2015 |
|