NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:21pm On Oct 15, 2015 |
ademasta: Oga mi I dey fine o... How goodyboo? This question get plenty answers na 
*fine
*beautiful
*elegant
*wonderful
*sweet
*adorable
*pretty
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:20pm On Oct 15, 2015 |
kunlesufyan: good afternoon everyone !! Good afternoon Kunlesufyan 
Hawayu? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:19pm On Oct 15, 2015 |
Dublyhover sup?
You watched empire e4 yet or nah?
Mehn...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:18pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns: Una never reach Page 3000 ....waaarappin! 
Anyways sha...as keribaby don go spy AKS me sef don Go spy OSUN State Today....so Donpsymon na good place for u to be ... No traffic there and stuffs are super cheap .
..plus d camp ground no far from Adeleke Uni and FedPo Ede....na Iyana Ede d place dey...as u dey enter Osun from IB.
So...i dey com back to Lagos...Harinholar i look for u tire for Osun...i no see u...abi u dey wit Engr Ademasta ni . Errreeeee ehn  Okay,,, That means I no choose bad 3rd choice be that... Bet wait o... Which 1 you come d spy osun? You sef choose 1 #2 why you come hurry the tell me say the place no bad  Abi you don d pray ma go there.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 15, 2015 |
Olami90: Tnkz much paddy mi....
I'm back Where you go sef  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 15, 2015 |
hayzed2: That one go hard to overturn ooo  And match don finish already... Soo Scores CAN'T be settled. Okay lemme come out plain  We come on here to socialize eh? We meet many people... So if some don't wanna roll with you, make dem jejely join #TeamSwerve  We can always make new friends! That's the trill of it! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:12pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo: I know and Iv gat him already.
Donpsymon Boo of life! 
Thanks dear... Should we employ him as a house boy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:11pm On Oct 15, 2015 |
itoski: u deserve better goodyboo....u nid Mr capable in ur lyf You're slowly becoming a snitch...
And my oh my! 
I'd like to feast on ya when the time comes  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:10pm On Oct 15, 2015 |
Danator: No vex o. Hope say she don pack her clothes giv u join to wash?  You the find house boy job?
Ma for employ you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:08pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo: note: he's no cleaning d shoe as a cobbler
he's doing dat to prove to every1 that he's a perfect gentleman.
I know I'm a princess already cos his love makes me feel so. ...And she's always got my back  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:07pm On Oct 15, 2015 |
Bet mistabiola 
#randomthought
Itoski can sha good for house boy o 
I be like "itoski, wash the car"  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:06pm On Oct 15, 2015 |
ademasta: Hmmm... I no even knw wetin to talk self Lol... Baba how you dey? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:05pm On Oct 15, 2015 |
mistabiola: ★★★An act of mental Slavery.... So you can't even employ a common houseboy like (itoski) to do the polishing for you.... And D guy sabi Cobbler work wella 
★★★~ ©Mistabiola®  See ehn... Itoski doesn't have the qualifications to run house boy errands in my house na  + goodyboo has maids... But 1s in a while... We do cray things for ourselves... We aint about that too formal lifestyle  Like today I clean her shoes... Tomoro she cleans mine... Its jes our thingy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:02pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:02pm On Oct 15, 2015 |
I don't know how else to explain this to y'all but...
*whatever I and goodyboo does is our bidzness 
*We LOVE each other and we're inseparable

Why's y'all mad anyway 
Thought I should address this before replying to mentions...
And mistabiola
Padi mi chop knuckle jare  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:59pm On Oct 15, 2015 |
KingJB: Imagine if Abiola, Aare and others came unannounced
....
*meanwhile, donpsymon is still cleaning shoes*
And you are receiving perks..
....
How will you feel? Be giving council like 345 
Y'all aint got nothing on me and my boo 
I don't know what else to say to y'all  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:58pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:57pm On Oct 15, 2015 |
Danator: No vex o. Hope say she don pack her clothes giv u join to wash?  #ignored  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:01pm On Oct 15, 2015 |
hilsocial: i 4 say. Ma explain further... Dem tell you to settle your scores with your friend... You no say you no fit settle anything... So you codedly ask which scores  Eyimba 3 vs 4 Awka utd  You don get the logic ba? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:59am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:58am On Oct 15, 2015 |
itoski: VERY happy for u bro.....after 7years in d university u have finally found ur calling #COBBLER# Jealousy kee you  I no shock say you be gateman sef  Your certificate be like FSlC |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:56am On Oct 15, 2015 |
Danator: see woman wrapper. And it pains you how  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:56am On Oct 15, 2015 |
goodyboo: *smiles*
raises his head n perks him
*whispers into his ears*
u d best. *perks her back 
Chai... Love sweet o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:54am On Oct 15, 2015 |
hilsocial: haba u no knw de no de win away from home in 9ja premier league even ref go tell u to prepare for draw e be like u never hear say Aba boys de gate. Lol bruh  If say you read the whole thing, you for understand why I put am like that... I meant the score is controversial... Can't be settled  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:50am On Oct 15, 2015 |
mistabiola: ★★★Modern Slavery... 
Smh
★★★~ ©Mistabiola®  Nah...
An act of love 
She does worse for me... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:50am On Oct 15, 2015 |
goodyboo: Ayam...just less busy. Alright dear...
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:49am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:47am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:46am On Oct 15, 2015 |
*whistles and polishes goodyboo's shoes*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:44am On Oct 15, 2015 |
Olami90: Wahs d fixture for weekend? Liverpool v spurs - 124:45
Man City v Bournemouth - 3pm
Everton v Man utd - 3pm
Chelsea v Aston Villa - 3pm
Watford v Arsenal - 5:30pm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:42am On Oct 15, 2015 |
hayzed2: Better  Bet lemme chip in 
Don't mind that mofo...
He's jes mad for no reason... And I'm so excited we don't roll again  |