NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:48pm On Oct 11, 2015 |
Marcelinho: Yea i put the 21day Why 
And even if you do... It should be 10 days...
You don't know how that your 11days the kill morale  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:47pm On Oct 11, 2015 |
itoski: iamauxin pls help me tell him d case u can use to defend me here pls...cos I hear say b4 u called to bar u must sabi lie without blinking d eyes    |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:47pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:46pm On Oct 11, 2015 |
jatau7: hahhahaa.....no let me dey confess my sins for hia...till we meet for camp... Oya naw  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:41pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:34pm On Oct 11, 2015 |
itoski: bros no shaking oo...u Neva hear say two barristers dey d house now...Dem Go shield us with our rice abi na Rights  Lol  Them tell you say them go dey d same camp with you? Abi na them give ur legal advice to jump fence  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:33pm On Oct 11, 2015 |
jatau7: hahahahahah....as d money leads... Na your type go drink begin puke everywhere 
Dem go d fear to touch una 
Guys go hol legs and hands 
No try me o...
Before dem change ur name to liquor for camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:31pm On Oct 11, 2015 |
Marcelinho: 11 - 21 nah 21 - 11 equals 10  not 11...
And even that err 10 sef e mean say you the count + the 21st be that  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:31pm On Oct 11, 2015 |
Marcelinho: 11 - 21 nah 21 - 11 equals 10  not 11...
And even that err 10 sef e mean say you the count + the 21st be that  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:25pm On Oct 11, 2015 |
jatau7: confirm....na u try pass bro Ma ask you sef
How many bottles you fit handle 
This 1 wey ya eye be like drunk...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:24pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:23pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:22pm On Oct 11, 2015 |
itoski: yea bro I FCK up sha...I no follow my first mind were say make I choose dere na my 3 rd mind I used select but Di's guy like to dey waka ooo.I dey fear say make I no go jump fence for camp  Nooo... You can jump  Yes! Go onnn  Till soldier catch you... Your name go get different versions for camp walls ... Smh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:19pm On Oct 11, 2015 |
haywire1: Y U KEEP WEED, GUYS DEY STEAL WEED ANYHOW OOO, DONPSYMON OYA RETURN D WEED U STOLE
# Bet why?  Comon weed I cannor buy  No be the same brand me with am the take sef  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:17pm On Oct 11, 2015 |
elmisti: Nothing is free even in free town...... Xenophobia is free in free town na smh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:17pm On Oct 11, 2015 |
shawwal1: Thanks bruh hoping it won't last that long
Already started walking with the leg but with less pain compared to this morning though bandage is still on the leg
Hoping to be back strong fully ready for camp
How your side? I'm fine bro... Jes that your experience made football a total Nay for now o  See as 1 guy set leg for me yesterday eh... I'd have broke mine if I made that tackle sha. Jes stay off football after you recover o... D do small road work rather. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:14pm On Oct 11, 2015 |
haywire1: TO GO SUPER NA A DAY JOURNEY, WHO FIT HELP ME BUY AM OOO MAKE I SEND MONEY..
# Kuku buy for camp na 
Before person scam you for here shap shap |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:13pm On Oct 11, 2015 |
itoski: Boss mi I no even smell there self o...na Kaduna I be wan put but I just reason d north co reason my sleep omen nothing beat say u dey sleep dey snore very loud for nyt o  Baba... Kay D safe na If say you ask me, I for tell you to choose Kay D  Na very nice place... And partial sharia law sef. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:12pm On Oct 11, 2015 |
jatau7: hahahahha....na xo bro....we go meet for aks bro.... For that... 1 origin for you bruh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:10pm On Oct 11, 2015 |
elmisti: Its becoming a free nation Does that by any means imply free weed  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:10pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:06pm On Oct 11, 2015 |
jatau7: na xo ohhhh bros.....God dey Yeah bruh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:06pm On Oct 11, 2015 |
christay: Na so una go de rake before match Bet no be rake na... Everton get their issues now o... If we no fit beat them na wahala on our part be that. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:04pm On Oct 11, 2015 |
haywire1: WELCOME ON BOARD, SIT BESIDE DONPSYMON, ELMISTI GIVE HIM 3 WRAPS OF VANILLA FLAVORED WEED.. PUT AM FOR MY BILL
# That guy na my tight padi o... Serious AKS PCM mehn... No time... He don dey around for some time sha... As una stop to compel people to intro, na why una no notice. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:02pm On Oct 11, 2015 |
haywire1: I NEVA SEE SHORTS AND WAIST PURSE BUY OOO
# Na wao... Bet why na  See that 3 quater short sirbiolee snap show us yesterday... Mehn... Na that type I need sha. Na lag you dey na... Cc goldenone or Olami90... Dem go give you directions. Or wait, you go buy for camp. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:01pm On Oct 11, 2015 |
KeriBaby:
Yeah he really is That's quite refreshing dear  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:00pm On Oct 11, 2015 |
christay: Na so gunners humiliate una Lol 
Once in a while, #ItsAllowed  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:58pm On Oct 11, 2015 |
itoski: cos na politics dem dey talk dere..... Baba...
If you no get who go work your PPA for you... No go o
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:56pm On Oct 11, 2015 |
jatau7: hahahahahhahahha....no time ohhh baba....badt n sharp guy wia I be....but make dem no dull me ohhhh I just the hope o Me as I reg quick... I d use am console myself say na first choice I d see. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:55pm On Oct 11, 2015 |
sammie23ten: I dey fear dat match ooo.... bfor Everton wipe us again... Nothing go happen jor. Baines, Stones, coleman dey injured.
If we no fit beat dem now na our case na. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:52pm On Oct 11, 2015 |
KeriBaby:
God pass dem Honestly dear...
Hope sammie's treating you well? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:51pm On Oct 11, 2015 |
ene4real1: Bros I dey... E don tey ooooo Walahi baba!
Eyaff actually tey... So wetin the happen na?
As per camp shopping? |