Dotez's Posts
Nairaland Forum › Dotez's Profile › Dotez's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 159 pages)
What if the girls at the dinning table are also talking about the guy the feel in the house |
All the girls dey feel Zazu?
|
Dem dey feel Bella buh hold back cos of Sheggz,chai chicken guyz.....this ones no fit produce any vawulence |
Dotun has eyes for Bella Buh since Sheggz dey,e nor dey dat one.though he like big ass Adekunle dey feel Bella,buh e b like,na Sheggz dey her mind. All this guyz dey dull me,dey ain't ready to step on each other toes cos of the ladies |
So Chichi dey feel Sheggz I knew it ![]() |
Sheggz talk who you dey feel All this shalaye sef |
I knew this meeting will be about girls .....yeye guyz |
Did i just heard "With my full sessiness" The wannbe posh lady chichi sha |
The Convo goes thus: Adekunle : I think you guys are like Kiddwaya and Erica Sheggz: I don't think we are like Kiddwaya and Erica Doyin: I think you guys are more like Ozo and Nengi |
Why are you guyz lying? Kunle was the one who compared Sheggz and Bella to that nonsense one sided Kidd-Erica or is it Kiddrica and Sheggz said no we're not like them. Smh! Why am I even defending this? Who know you don't like Sheggz but that's fine,why the lies |
This girl is gone already, ![]() Bella fans make una brace up,by the time Sheggz start frolicking now,drama go start
|
Drunkards spewing gibberish ![]() |
Confused Doyin Shey na Dotun you like ni or Sheggz |
This Sheggz and Bella thing seems to be going the way of Miracle and that senseless gal that time......buh i just don't like that idea,this guy has got everything to be own by all the ladies in that house,just dey dull ontop one small gal,i was expecting a moraf**king player not some slow lover boy. Jeez |
Sheggz giving me migraine with all this clinginess,I hope this one won't turn to another Ozo,no Hms fit stress me like Ozo again,Ozo will be the last,if this one no change all this radarada by next week,i'm dropping him straight from my fave list,no time to dey defend nonsense this yr |
Oshokhai69:Whatever you think he was ![]() |
Dotman Nation Sheggz crew Bryan crew Keep holding it down for us Make we quickly reach work nd comeback
|
Sheggz is nothing like kid!hez a well grounded naija london boy
|
Bella and Sheggz will serve shippers food well well. But I’m here for the tears that usually follows after ![]()
|
Samueltemi337:
|
TheEnforcer:
|
eleshin:
|
Una go struggle tired ![]() You must keep switching btwn those channels ![]() No chance to pick winner from week one this time around
|
Ain't so bad together sha Which one go fly? ![]()
|
FIGARO00:
|
With all dis things wey Phyna bn dey talk about Chi Chi and wetin me i don observe myself,then we can Blame Bella for whatever happened btwn them earlier |
Phyna braking down chi chi perfectly...so so on spot |
Let the asslicking begin ![]() Modified: They can't even asslick cos he is not in the same house with them |
Eloswag got this |
Dotun yesssss |
Which kind mumu game be dis |
Dotun Bryan,Leggo!!!! |
