Dotman4real007's Posts
Nairaland Forum › Dotman4real007's Profile › Dotman4real007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 42 pages)
That guy na useless fellow, phones of all things, if you want to be a criminal then do it big time Rob the CBN. ![]() |
Wow someone finally saying the truth |
Naija police wey dey find target practice before una don give Dem the perfect excuse to carry out their hobby. Awon oloriburuku |
Lucky bastard. he had questions to answer. |
If the guy knew that the woman was a married woman then he deserves the murder charge, Dont do married women!!! |
If this happened in Nigeria, wetin you go hear na, and so he raped you in the car and let you go for drugs abi? You dey craze na this jail you go die put, Sergeant lock this girl up in the cell with the men. No worry you go soon know the meaning of rape!!! |
Benin airways at work abi na yahoo+ |
Chaii so no be Alafin first open the gateway. ![]() |
Why una get bad belle like this? Una go dey put una useless eyes for person life like say una life perfect. Awon oloriburuku somebody wey be say na bad news dey sweet their belle!!!! ![]() |
Just say that you are sorry, opari !!! Some people don't forgive and forget. |
deltateam:You are the dimwit!!! So you think everyone will believe you hook and sinker? Ode!!! Read your article again and edit the lies you cookedup there to a more believable lie. He can't assault you because you told him to obey traffic light. |
Anty I doubt your story, telling the driver to obey traffic light is not enough for him to assult you. You probably abused him. Just looking at you self it is obvious that you be olosho wey Sabi lie welaa ![]() |
Omo bi nu waye ![]() That baby's previous life I guess he was a Nigerian, he wants to enjoy what life has to offer at the other side. ![]() |
starbuck:Don't worry na when a not so reckless driver kills your whole family, he won't be reckless and the beating won't resurrect your family. You need to sometimes put yourself in other people shoes before you comment. ![]() |
How can you run over two people with your car are you blind? The driver must have been high on weed or ogogoro. He must be delt with. |
Oya APC deny am again na, shebi this one na photo shop abi na photo supermarket. ![]() |
Just look at his thin legs, ode dey form Daniel Craig with the ladies but e no fit keep quiet about his dealings with them in the room. I beg beat am Wella ![]() |
I will never allow any pastor close proximity to my family, let the prayers start and end at the church. Do not come to my house to pray. All these selfish demonic pastors wey full everywhere. ![]() |
Too bad . RIP |
Lucky bloody civilian ![]() |
They are hungry and they need money to feed, but if truly they are doing their job the right way then they shouldn't worry about being recorded. Awon ole ![]() |
Free fish just dey show for Bayelsa. All these whales no know say buhari economy is making Nigerians wicked. Like the saying an hungry man is an Angry man. |
40 year old man dey fight 20 year old girl, that man is a fool, wetin be the market wey he dey price with that girl. Omo that girl go like raw meat ooo. Black Cannibal ugly girl. |
The man is a demon, pretending to be helping meanwhile he was covering his tracks. The woman he sold her to self na demon queen!! How can you buy a human being is she a mannequin? Evil people. ![]() |
[quote author=anuma1 post=81560098]pained Afonjaaalaja Spoted.[/quote Pained IPOB spotted |
DHonorable:Take away right, I am waiting ![]() |
You sell your own child that woman is a demon. Op this picture na naija man wey die reincarnate for america, you go know with the happy face and smile pointing out that omo I escape hell called Naija this time around. ![]() |
Xmas showoff for east no go dey this Xmas be that. With FBII in Nigeria already Yahoo boys will start migrating to Benin republic, no dollars to spend this year, mama emeka go count stars this xmas |
Naija prisoners no go come back Lai Lai, na to enter cameroun sure pass. |
Amateurs |
This one na follow come thief!! Within 6hours haaa!! |
Donate gini?? Those are the Go okada they seized at old abeokuta road, they just painted it in police colours. If they will buy will it be 23 bikes? |

he had questions to answer.
Not just that you will be fed if u visit mama emeka, "she go arrange take away for your house hold"