Draypapa's Posts
Nairaland Forum › Draypapa's Profile › Draypapa's Posts
08127462343 na my numbr b dat.make i join YB.boss baba i dey wait 4 ur call.i loyal |
CELEBRANT TODAY NA UR DAY OOO.WETIN DEY FOR LUCKY.CUZ NA ONLY U SURE PASS O. |
Bossboy u too get mouth.i hail u pass any1 4 dis room.zubistar abeg go loyal |
Micheal peters nice1. |
73.1.35 try that for fortune |
73*35*1 try that for fortune.Goodluck |
gudmorng house ,any1 wit luky result? |
May the blessings of today be out for our reach i pray.gudluck to all of us.gr8 day ahead.happy ending for the year.3 direct A-B-C permit it also lol. |
boss boy serriously i like the way u pull waves in here,though i never chop ur game.i playd the mark2 ending 9,the redemption u gave some weeks back too,every na game of luck.i see no reason i shld be angry aftrall if i won i wont hv bought u car.kudos anyway.4get antagonism and ride on. |
Na wa for this forum self.Abegi make 1 nice person send me enugu result jare. |
Na wao boss boi considered sme ppl in this forum as his enemies saying its nt expectd of him to drrop game 4 his enemy.seriously i think we nid to understand d spirit of this forum. |
seriously its kinda annoying u dont post ur game here yet u come bak here telling us u won two times in a day.my broda think am well.this is naira land not watsup ok. |