Drchillz's Posts
Nairaland Forum › Drchillz's Profile › Drchillz's Posts
1 2 (of 2 pages)
guys watsup wit dis service tin
na wen d tin go pure![]() |
yes a property worth 4.7m available for sale.
Its suitable for student renting
located at Samaru zaria Kaduna state
call me Steve 08062263263 |
An outstanding and beautifully built House suitable for student accommodation and renting for sale at danraka samaru zaria Kaduna state. The house has four-singular rooms which are all self-contain (has private bathroom & toilet). house has a personnal well-water source. Its a fenced compound with a gate. Price very attractive ; #4.7m asking negotiable location: danraka samaru zaria, Kaduna state. C of O is available Call Steve if interested or for enquiries 08062263263 |
mine I usually kip sweet inside to lick wen hungry |
plzzzzzzz send me d link oga Mi
adediresteve@gmail.com |
adediresteve@gmail.com |
any ABUSITE in d house.
greatest abusite wat re hapun ?? |
adediresteve@gmail.com
guy nak me for d parade |
TheSlyone:Oga wetin happen naw,don't take dis tin too personal Abeg. If God say Gbem nobody can say Gbemgbem. U get it |
Davido now signing in to become a "Yash police".
Any congressman knws dis. |
its an Ewe(female sheep) nt a ram nor goat. |
WTH wedding for IDP camp,den dis pple ain't suffering as we're been told. Their mind dey @ rest na y dem wan reproduce bdat. |
wat of "snehh" Wats d meaning ?? |
men/boys too like to dey belittle demself in front of those gala/ladies Dats Y. |
Abeg guys me na Doctor ooo, na which three states for now make sense to choose for dis 2016 A youth service. states wey dey pay relatively well. Abeg my pple helep me na MSS money b d koko now ooooooo |
Oga sorry ko!!! there is God ooo,even ur wife wan follow chop Nigerian Oil money. |
1 2 (of 2 pages)
na wen d tin go pure