Dre101's Posts
Nairaland Forum › Dre101's Profile › Dre101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
;d ![]()
|
I don come again ![]()
|
chei ![]()
|
You can imagine ![]()
|
to face the fact, being literate or not does not relate with love. But if this guy is a coke person and ur sister is not sure he had quit, then my advice is that she should move on with her life, better person like me will soon come her way. ![]() |
Efosa, see, na opportunity dey ur front so, Tell the guy say U no go tell Aunty B, so you go turn am to ur aboki, anything you want, gba he go do am one time, except he no love ur aunty ![]() |
Efosa, Efosa --- na only you? ![]() Gbeborun of Africa -- ![]() see make U just go tell your Aunty B, na dat time u go kom jam double wahala ![]() U know how many time u for don get promotion? maybe na because of your waka about ![]() |
Oti ooo
|
Efosa wey u dey? come see your friend o as she dey piss for body because of money ![]() |
Come see ooo ![]() Omoge to sara ooo ![]()
|
"not bad like Monkey" ![]() No be me talk am oooo, na wein ennyluv go talk be that ![]() As for me she fine small sha, ![]() |
lolaluv:Abeg the person enny ratted as "not bad like Monkey", is not annoyed, so am suggesting that this thread be closed, e don do |
This one sef fine no be small, she resemble my babe ![]() If na lie I lie make nairaland.com no open 2morrow ![]()
|
This one na cat eye or tiger eye ![]()
|
Efosa ---- ![]() No be my baby ooo, ![]() |
![]() ![]() ![]()
|
den talk say cake sef dey for divorcing ceremony ![]()
|
se this one na true?
|
Fine girl ----- She fine pass U ![]() abi na lie? ![]()
|
Efosaaaaaa Na wetin dat una lion dey LICK? ![]() |
You see ooo Naija Naija Wetin den wan take all the money do? I love Sunny Okosun, but why demand for such money. Some people are anticipating of using his death to acquire wealth. Na waaaaao ooooooo ![]() |
August kee? ah , well I no get choice , August will soon come After then we get the pirated maybe by september ![]() |
I love this man die ![]()
|
Thats a nice one |
Efosa --- U no dey encourage me o Put something there and I will also continue --- ![]() |
Those dvd labeled with season 4 here is just the concluding part of season 3. I cant wait to see season 4 ![]() |
Femi na Baba agba, Am sure they are going to produce a wonderful sound of music ![]() |
Asa ![]() |

