European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 10:51pm On Jul 21 |
Bimmarlykay: As long as Rodri aint competing with Mardrid players(the people fav) no complains.
🇪🇸 Rodri for Spain this World Cup: ⚽️ 0 goals 🎯 0 assists ✅ Golden Ball
🇦🇷 Messi for Argentina this World Cup: ⚽️ 8 goals 🎯 4 assists ❌ Golden Ball
Ah so goals matter now No be una camp talk say person dey score useless goals 👍😂 Still talk say no be goals dem dey use judge player Still talk say make lamine yamal win balondor with 9 league goals say e no matter 😂👍 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 1:43pm On Jul 21 |
Rodri twerking for Madrid and Perez continuously rejecting is such a funny story |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 1:42pm On Jul 21 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:31am On Jul 21 |
Jamiuokolaa: Man has been trying so hard to drag Mbappe into virtually all arguments
Lool I no even understand 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:19pm On Jul 20 |
andrewbaba44: You no fit tell me say people wey Dey Stan this guy no be sadist
World Cup flop ogunmepon liking an Instagram post of a journalist accusing Argentina and Messi of corruption
You can easily tell that the ediot have been depressed since the 2022 wc finals
A proper looser Una don begin spread false news o. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:15pm On Jul 20 |
andrewbaba44: Back to the Rodri and serio Busquets matter
You feel rodri is better than busquets ,I am sure it’s due to individual achievements which is also very fair
If you will agree dembele is better than mbappe because of that ,i might agree with you
A40 Ani na only you know wetin mbappe do you See cattarh for your nose over him matter for 4 days now Long may it continue😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:47pm On Jul 20 |
Won the world cup at 19. Won Golden boot at 23. Became top scorer of all time at 27. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 6:43pm On Jul 20 |
izzou: World Cup don finish nau
Why is the floor on this thread still slippery? Omo na tears and cattarh o😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 6:41pm On Jul 20 |
Roland17: I don’t give 2s about the meltdown you are experiencing because truthfully, it is unnecessary.
I wasn’t the one actively campaigning for the canonization of Argentina as Patron Saints of Immaculate Football.
Rather than accept the L and keep it moving, you are busy allowing amala to burn from excessive turning.
I called you out after almost every match because if it walks like a duck, quacks like a duck, looks like a duck, then it is a duck! Guess the team with the most red cards in the WC finals? You always had a convenient excuse for why Argentina fans were unruly or why their players engaged in theatrics and other dirty plays, just like other South American teams.
At the end of the day, Argentina play dirty football just like other South American countries.. That is the premise on which this Agenda has been standing on! Not England, not Nigeria, Ghana, not Switzerland but South America. Go back to the premise of this agenda and stop dragging others into it..
The feeling is mutual about not quoting me if you continue on this path falsehood. Finishing. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 1:28pm On Jul 20 |
-World Cup Top scorer — Mbappé
-Euros Top scorers — Ronaldo
-UEFA Champions LeagueTop scorers — Ronaldo
Copa AméricaTop scorers — Zizinho |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:58pm On Jul 20 |
Lana1: He should have retired after the Copa after that world cup. I don't know why he kept going. It would be madness to still continue after this world cup knowing how rubbish that team is. Person wey greedy Him no wetin him dey find |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:03am On Jul 20 |
Donald trump by the way
He wanted to lift the world cup with Spain like he did with Chelsea
Rodri no gree😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:48am On Jul 20 |
andrewbaba44: And them take the thuggery win una premier league England 😁
Anyway na Spain get football I think say na south America good pass Spain na still Europe 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:45am On Jul 20 |
andrewbaba44: I already said he should be punished for it
My only truth about Argentine national team that they will be average as Messi time is over ,or Wetin else I for talk ?
Na my boys wc dey sweet me abeg Na why I like banter you You dey honest some times 😂😂 Enjoy your win |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:44am On Jul 20 |
andrewbaba44: Brazil na from Europe ,I forget Still Europe had the most world cup No be by thuggery And yes Brazil carried |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:42am On Jul 20 |
andrewbaba44: After game scanario Na wetin make am land 22yr old kid punch He no even mature at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:40am On Jul 20 |
Spain had the hardest route to a WC final
Kudos to them |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:32am On Jul 20 |
andrewbaba44: If you bring mbappe World Cup I will bring Yamal World Cup
But if I bring Yamal euros what are you going to bring ?
I am sure mbappe fans will be praying for Madrid to win the ucl soon but e get as the universe Dey run am 😁 Mbappe really show you shege for you to hate am like this o😂 I think say you sabi cook You just dey spam mbappe name since yesterday 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:31am On Jul 20 |
andrewbaba44: So paredes wan kpai gavi yesterday
He suppose chop better punishment Oh you just dey see am😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:30am On Jul 20 |
andrewbaba44: Shey Messi na still fifa boy ?
I like as everybody keep quiet for Rodri winning that golden ball
Make we maintain same energy going forward
Thank you You and who dey go forward Japanese soldier that kept fighting after world war too😂 Go back to inter Miami The watch has ended |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:27am On Jul 20 |
andrewbaba44: Na why dem get the most wc *Brazil carried And it's cos they play proper football South America una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:27am On Jul 20 |
andrewbaba44: Wetin you wan hatewatch when the person wey Dey give una pain no go Dey there again 😁 . Give me pain ke Talk true wetin Argentina dey do make sense?? By the na your gavi parades launch blow for ground o Messi has most likely retired from the team , and he has a WC So speak your truth about the Argentine national team abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:21am On Jul 20 |
Unlimited22: Omo see agenda
Especially given that Di Maria did not play the final of 2014 God I love this game 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:13am On Jul 20 |
Jamiuokolaa: Ha
Which kain agenda be this one again
Didnt see this coming o
Does it mean that Enzo has been the one carrying Messi?
Nawa o  Make Messi put him world cup without enzo on the table 😁 Agendaland |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:42am On Jul 20 |
Sportsweb: European football really schooled Copa America 😂😂. Only thuggery dem sabi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:40am On Jul 20 |
Disgraceful
Person go fit hatewatch them without any Messi to save them
Posted to wrong picture at first
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:34am On Jul 20 |
andrewbaba44: Oya show me mbappe euros
I said he has nothing over yamal and you can’t prove me wrong 😁 I don ask you to show me yamal world cup final goal at 19 you keep mute since Celebrate your players world cup eje Tackle Pedri and Bellingham talks with WC Keep mbappe out your banter E no get where you fit hook am 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:30am On Jul 20 |
andrewbaba44: Golden ball na World Cup best player ,mbappe have never been the best player at any wc
You go like show me mbappe ballon d or 😂 You don dey shift goalpost o😂 Na useless goal for this tourney we dey argue Why you dey tackle your metric 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:24am On Jul 20 |
Unlimited22: I didn’t make the rules
I met them like that Na him create metric yesterday Na him dey tackle him own metric too😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:23am On Jul 20 |
andrewbaba44: Golden boot no be trophy
Since mbappe has gold and silver medal ,why not show me his golden ball 😂 Or shey na golden ball be trophy?? Or you mean world cup wey don dey dictator hand since age 19😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:22am On Jul 20 |
andrewbaba44: 2 wc golden ball
Mbappe how many 😁 2 WC golden boot , highest of all time goal How many for the king of useless goals using your metric?😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:18am On Jul 20 |
andrewbaba44: Messi use him goals collect silver medal ,while mbappe us him own loose bronze medal Dem don waybill him golden boot go meet am Bigger than silver and bronze medal Using your metric your goat scored 8 useless goals at this tournament |