European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:31am On Jul 20 |
andrewbaba44: So paredes wan kpai gavi yesterday
He suppose chop better punishment Oh you just dey see am😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:30am On Jul 20 |
andrewbaba44: Shey Messi na still fifa boy ?
I like as everybody keep quiet for Rodri winning that golden ball
Make we maintain same energy going forward
Thank you You and who dey go forward Japanese soldier that kept fighting after world war too😂 Go back to inter Miami The watch has ended |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:27am On Jul 20 |
andrewbaba44: Na why dem get the most wc *Brazil carried And it's cos they play proper football South America una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:27am On Jul 20 |
andrewbaba44: Wetin you wan hatewatch when the person wey Dey give una pain no go Dey there again 😁 . Give me pain ke Talk true wetin Argentina dey do make sense?? By the na your gavi parades launch blow for ground o Messi has most likely retired from the team , and he has a WC So speak your truth about the Argentine national team abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:21am On Jul 20 |
Unlimited22: Omo see agenda
Especially given that Di Maria did not play the final of 2014 God I love this game 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:13am On Jul 20 |
Jamiuokolaa: Ha
Which kain agenda be this one again
Didnt see this coming o
Does it mean that Enzo has been the one carrying Messi?
Nawa o  Make Messi put him world cup without enzo on the table 😁 Agendaland |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:42am On Jul 20 |
Sportsweb: European football really schooled Copa America 😂😂. Only thuggery dem sabi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:40am On Jul 20 |
Disgraceful
Person go fit hatewatch them without any Messi to save them
Posted to wrong picture at first
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:34am On Jul 20 |
andrewbaba44: Oya show me mbappe euros
I said he has nothing over yamal and you can’t prove me wrong 😁 I don ask you to show me yamal world cup final goal at 19 you keep mute since Celebrate your players world cup eje Tackle Pedri and Bellingham talks with WC Keep mbappe out your banter E no get where you fit hook am 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:30am On Jul 20 |
andrewbaba44: Golden ball na World Cup best player ,mbappe have never been the best player at any wc
You go like show me mbappe ballon d or 😂 You don dey shift goalpost o😂 Na useless goal for this tourney we dey argue Why you dey tackle your metric 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:24am On Jul 20 |
Unlimited22: I didn’t make the rules
I met them like that Na him create metric yesterday Na him dey tackle him own metric too😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:23am On Jul 20 |
andrewbaba44: Golden boot no be trophy
Since mbappe has gold and silver medal ,why not show me his golden ball 😂 Or shey na golden ball be trophy?? Or you mean world cup wey don dey dictator hand since age 19😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:22am On Jul 20 |
andrewbaba44: 2 wc golden ball
Mbappe how many 😁 2 WC golden boot , highest of all time goal How many for the king of useless goals using your metric?😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:18am On Jul 20 |
andrewbaba44: Messi use him goals collect silver medal ,while mbappe us him own loose bronze medal Dem don waybill him golden boot go meet am Bigger than silver and bronze medal Using your metric your goat scored 8 useless goals at this tournament |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:16am On Jul 20 |
Unlimited22: Andrewbaba44 abeg come tell us now, based on YOUR own metric and criteria yesterday, between Messi and Mbappe, which person score useless goals? World Cup - Spain Golden boot - Mbappe Top assists - Olise Most World Cup trophies - Pele Youngest Player to win the World Cup - Pele Oldest Player to score a KO goal - Cristiano Most World Cup goals in history - Mbappe Most World Cup assists in a single tournament - Olise Most Knock Out stages goals - Mbappe Most goals in a final - Mbappe Most penalties missed - Messi King of useless goal using andrewmetric |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:15am On Jul 20 |
andrewbaba44: What does mbappe have over yamal once again ?
Show me his euros trophy 😂 Show me yamal golden boot or final Goal egbon mi😂😂 Amala una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:10am On Jul 20 |
andrewbaba44: See as you Dey run mouth
You go tell me when mbappe take win euros
This one think say we banter without facts
Show me mbappe euros abeg 😁 Show me yamal final goal or knockout goal at 19 abeg 😁 Abi where you see me mention euros for there 😂 Amala una carry job |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:07am On Jul 20 |
So since none of the contenders won the WC
I guess it goes to rodri
And yamal will be in conversations too |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:04am On Jul 20 |
andrewbaba44: Una go soon come tell me Wetin mbappe get over yamal
I get low battery sha Two of them no get UCL 7 league titles Multiple golden boots World cup and Nations league winner Back to back world cup golden boots Highest goalscorer of all time at the world cup Trust me , better stick to bantering Ronaldo and other clubs players |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:53pm On Jul 19 |
So dem no even give am player of the tournament
And person say na mbappe dey score useless goals
How e con be using your metric nau😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:20pm On Jul 19 |
Roland17: The General! We get like 2 more WCs to farm! The dictator himself |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:17pm On Jul 19 |
Spain conceded 1 goal in this world cup
Surely has to be a record
They did exceptionally well |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:13pm On Jul 19 |
Mbappe
Highest goalscorer of all time st the world cup
Most knockout goals
Top 10 youngest player to win a WC 8 assists
No worry |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:09pm On Jul 19 |
andrewbaba44: 9 Barca players have won the wc
Yamal is a wc winner at 19 😭😭😭😭😭😭
God am I dreaming Congratulations Cook as you will |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:09pm On Jul 19 |
Unlimited22: Are you people aware he won the World Cup at 18 and is the highest goal scorer in the history of the tournament? Ah
If you wan banter Mbappe use another thing not World Cup You wan banter mbappe with WC I don die 😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:08pm On Jul 19 |
Bluelines69: Mbappe fallout Won at 19 too with a goal in the final Nothing new |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:07pm On Jul 19 |
Rodri has completed football
Goated midfielder |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:06pm On Jul 19 |
Roland17: Fencists make Una come down We don mount One ewure won use afcon path to finals win WC |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:03pm On Jul 19 |
I don come down My goat dictator don kuku carry am at 19 .with back to back golden boots |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 11:00pm On Jul 19 |
Debroslink: Wait first make this WC ends. if you no cook me and you go get issues Spare no team. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 10:59pm On Jul 19 |
I no con understand the cattarh
I think say the two teams wey dey play na one big family 😂😂
Make ellexy con tell me wetin Rooney get over yamal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 10:51pm On Jul 19 |
At least barca fans are leaving here with something 😂
We go soon ask wetin rio Ferdinand get over cubarsi |