European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:08pm On Dec 09, 2022 |
Bluelines69: You never play your own na  I'm playing against defending champions and current nation league holders Excuses full ground  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:30pm On Dec 09, 2022 |
Adiwana: Oga, calm down, tomorrow beaver reach I am very calm bro I never even start na just snippets be this |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:27pm On Dec 09, 2022 |
donstan18: Argentina and Brazil going home the same day will be mmuaaa!!!!
Chimo!! I wan cook... Ye God of soccer and banter Na your hand e dey Serve us Argentine tears tonight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:09pm On Dec 09, 2022 |
World class Spanish and Brazilian boys sent packing
Overated and overhyped English boys still in the tourney
Like is said una hate and agenda is slowly getting exposed |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:01pm On Dec 09, 2022 |
Dem don dey port go Argentina  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 6:58pm On Dec 09, 2022 |
andrewbaba44: Croatia strolling to the finals again by winning japan and Brazil with pk ,just as they did last time with Denmark and Russia
Brazil na bunzu
Well deserved croatia Andrew the criminal I remember you tell me Spain,Brazil,are your favourites How market  You pack 4 teams as fave you think say you wise  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 6:57pm On Dec 09, 2022 |
DontBullshitMe: Croatia nah Tournament specialist!!!!!! This past 2 Wc they've been fantastic |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 6:56pm On Dec 09, 2022 |
donstan18: Cookings go get levels tonight Lmao and dem Sabi cry No be to dey dance Croatia go beat Argentina like theif wey dem catch for ikorodu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 6:51pm On Dec 09, 2022 |
Donstan abeg never cook na tomorrow e go sweet
Whodeyhause Una dey ball |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 6:45pm On Dec 09, 2022 |
England is overrated
Samba boys yen yen |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:08pm On Dec 08, 2022 |
People calling out and hating on mumugate and the England NT for benching Trent But I'm yet to see anyone call out Santos and Portugal for benching cancelo The hate and double standards  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:06pm On Dec 08, 2022 |
I see everyone on twitter is tipping france to beat us
No wahala |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 10:56pm On Dec 06, 2022 |
Rest the Goat
I don't mind him being carried |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 10:09pm On Dec 06, 2022 |
Wish everyone best of luck
I love all teams in the second set tho
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:55pm On Dec 06, 2022 |
andrewbaba44: Goncalo ramos
Enzo Fernandos
Benfica go soon hammer again
A bozo like nunez even costed 100 million  Advantage of good scouting and no chasing big names Something Chelsea lacks |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:39pm On Dec 06, 2022 |
Christopher cunt
I need this Ramos in Chelsea asap |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:28pm On Dec 06, 2022 |
Cancelo dey chop bench for dalot??  Ruben neves,Nunes, Ricardo Horta and Andre Silva dey bench Portugal will do well without Ronaldo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:26pm On Dec 06, 2022 |
Ramos hatrrick
Very underated team
I like it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:25pm On Dec 06, 2022 |
TalabiAudu: GOOALL.
Ronaldo can die on the bench plss Like... Make him dey bench We are performing well without him |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:23pm On Dec 06, 2022 |
My Portugal balling
Once again
King Bruno >>>>>Kdb |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:41pm On Dec 06, 2022 |
Morroco we did it
Fbs update the points for my boy ziyech |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 12:23pm On Dec 06, 2022 |
FBS: Score card update Update whodeyhause score Bellingham had an assist |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 9:30pm On Dec 05, 2022 |
Skimpledawg: Check well before you give me and itsrm high blood P Yes It's Brazil Vs Argentina if they make the semi's |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:49pm On Dec 05, 2022 |
Wait Argentina Vs Brazil if they both make the semi?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:39pm On Dec 05, 2022 |
At least I like Brazil and dem no go jam me unless I reach final
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:37pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44: Brazil will finish this current Germany
No let old Skool 7-1 deceive you But e for dey competitive See as dem dey beat Korea like theif wey dem catch for ikorodu  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:36pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44:
 8 teams remaining Only you dey support 4 inside Wicked man |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:34pm On Dec 05, 2022 |
Shebi this south Korea for leave Germany to qualify jeje |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:32pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44: I dey troll donstan
In order below
Argentina Spain France Brazil You for kuku support everyone wey dey the quarter finals now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:17pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44: Give us Brazil  Walai Brazil go too beat your Spain Careful what you wish for |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:15pm On Dec 05, 2022 |
EmmanuelScott1: Fbs
Richarlison assist No this is not Fpl he wasn't credited the assist |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:14pm On Dec 05, 2022 |
Neymar  my man |