Drmikeadams's Posts
Nairaland Forum › Drmikeadams's Profile › Drmikeadams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 269 pages)
Benny4:sorry bro. |
huachipato vs u de conception ?.over 2.5 God told me ![]() |
godoluwa: choi...the party don get title sef. |
Benny4: >: are you saying the gods of Godoluwa is a babe with big boobs?hian.. |
Benny4: don't mind all of them here...if alabi no kill us ,we go kill am.. |
Benny4:No worry thunder don kill them finish by now..dem no go play ball next week..their stadium din catch fire,,,,,no worry chile league dey dis midnight ..I dey fear brazil league dese dayz |
drmikeadams: obala |
2pointsonly: duduosun d magician |
Airbus,talbot,Rhyl,Gillingham,guisely,York city,Tns all over 1.5 odds 3.80?.thunder fire any judas in advance. |
...office don resume.. |
khassy: ..u get luck dem collect only 3k...normally dem go first label u yahoo boy...come carry u go office dey bill u left right centre........if dem like make dem die...we don't care. |
change |
hanny999: |
u can't buy manners.....upbringing matters a lot...Home training...home training ...home training ......sometimes we need to apply brain and sense together ..as a woman u no need jesus to come down before we do certain things...so she cum my house ,I cook,wash plate for am,she go watch dstv finish dey go..thunder go fire am be that,...so when I marry am ,I go don indirectly turn myself to house boy say I wan marry graduate.... ![]() |
Columbia league 12. Am. |
hemor: mehn try dey use google search.....make God help me..these days I don punt so tey ..if I see any club for here, I go know the league where e dey wideout google...punting na addiction Walai... ![]() |
Calebsky: ..Boss boss.....I suggest make any body wey know say em go like come to answer present..we go now get idea of how many people wey wan cum so we go fit make budget...Food,drinks etc..location fit be lagos ,I know say u dey ph.... |
chimajii: ;DHow much we go now use do the party choi...anyway ur fee is moderate..calebs and godoluwa will take care of it.. |
youdontknowme: ..noooooooooooooooo...shebi dem talk yesterday for this thread say women dey bring bad luck for punting....say make we dey masturbate ....I don't forget who talk am |
godoluwa: dat one no be problem...I go bring babe from Bahamas ..na only u get am...nobody go follow u drag am.. |
youdontknowme:Seconded,,,,Caleb's and godoluwa go bring 80% of the money...we go bring the remaining 20%"",,,as dem be our boss ... ![]() |
coolestdude01: Igbo go full ground,,big Nyashh go full ground...shayo go chill for inside oven...Walai. |
sazibass:Major league soccer....na American league...Obamfemi martins,kaka,drogba,lampard ,Gerard dey play ball there.. |
I wan make we do party dis December.....any body wey wan support the ministry...e go good make we see ourselves......man shall not die by punting alone...... |
mazizitonene: otu Ocha ....Esom gi na azu...Walai .. |
mazizitonene:Nna u go Jamaica abi Zimbabwe ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 269 pages)

, & yh its a won bet score was 1-1 under 10mins.
