Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:26am On Aug 01, 2015 |
Mikkyboy008: No mind dem o.E just b lyk when u wake doctor from sleep to go perform surgery wey im neva do for 3 months n u expect good result  Walai d patient go die asap |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:06am On Aug 01, 2015 |
Mikkyboy008: Punting rule #59: Allow a league to play at least 5 games in the new season before betting on em so you'll see the strength of the teams and also avoid the last 3 games of the season cos thats when miracles happen more. To those breaking the above rule,how e de be with you so far na?seriously,there are many other leagues in their mid season and lots of friendlies to choose from.Lets be wise#my2cents  u sure dem go hear as some people dey see EPl for dreams.... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:16am On Aug 01, 2015 |
Too many games ..today ?.hustle continue |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:29pm On Jul 31, 2015 |
;DMan no go die for this punting business pocoapoco88: d 1game cut don torture me tire since yesterday,i don kuku close lappy make i rest |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:22pm On Jul 31, 2015 |
Boa vs cricuma over 2.5 odd 2.40""""""na u know if u follow me play am..no be me dey for field. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:48pm On Jul 31, 2015 |
Calebsky: Start your August with this Apple
ARGENTINA: Primera Division Atl. Rafaela - Aldosivi 1 @ 2.40
In Laga's voice.....Stake all your...i no talk again
Stake Responsibly!!!!! ?e don tey wey play home win or draw..dis one dey tempting... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:27pm On Jul 31, 2015 |
 ..chai thunder go fire that gent and genk...each player go collect 2 strikes of thunder each.. Tolzeal:

JUST A GAME TO GO... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:17pm On Jul 31, 2015 |
Hmmmmm gent and genk |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:57pm On Jul 31, 2015 |
 I dey wait make odd rise..dis one pass me by Walai.. Mversed: Obago! Thank God, i no do ojukokoro wait make Odds rise. Yes!! |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:15pm On Jul 31, 2015 |
godoluwa: wetin i do oga dibia? Nothing bro..imagine over 3.5 wey I dey find up n down cum waste |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:05pm On Jul 31, 2015 |
godoluwa: abi o. deyqunlay under1.5ht ended as over3.5ht  ... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 4:26pm On Jul 31, 2015 |
Ni ojuelegba,alabi know my story. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:28am On Jul 31, 2015 |
Mversed: The Under goals dey work too. Try Iran, Jordan, Argentina B Metropolitan, even Romania and sometimes Germany D2. If you fit find Senegal Div2, dat one na 0-0 FT Tanx bro....I will look into em. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:21am On Jul 31, 2015 |
Mversed: Tnx, my man. Been hitting it this mrng. Thought i should share. Right now na Tennis Inplay get me. Hope i can post as i play 'cos everything here happens under a minute Peace bro ..I just pray God go give me strength to play under goals and tennis one day..  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:17am On Jul 31, 2015 |
Make Malaysia games turn green dis mawng oo |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:16am On Jul 31, 2015 |
Mversed: Game lost, player injured. Injury break now  ..early morning red..sowi bro |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:26am On Jul 31, 2015 |
opsydudu: Punting mehn.,.na inside dream I remember say I stake..can you imagine. Alabi no go turn me to something else..later tinz  ...only alabi dey make person dey waka for road dey reason which game em go play |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:24am On Jul 31, 2015 |
yungchop: August13 abi?? Issorite Is Jesus coming by August 13 th? |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:23am On Jul 31, 2015 |
sholad11: Una no dey sleep...  Igbobian how far? Drop something(over 2.5) 4 d boys make we use do night watch nah ?.walai I dey sleep these days ooo...alabi don turn night crawler too  .. I just wake now .. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:58pm On Jul 30, 2015 |
Resource ....I dey Chilean cup now |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:15pm On Jul 30, 2015 |
 ..small small pays on d long run..we will get dere godoluwa: baba, i just dey eat dat guy small small |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:13pm On Jul 30, 2015 |
siegfried99: Tomorrow na green apples go baptize this thread mark my words.
Though I don't need 'igbo parcel'  ?.chai remain blessed ...don't worry if igbo or alabi no kill man ,big Nyashh go kill am....I dey follow u tomorow |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:10pm On Jul 30, 2015 |
godoluwa: oga dibia, hws ur day? Walai tank God my Batry off ,I jump pass Madrid game,,I see say una don turn here to battle of muzanga....ope say u dealt wit alabi today abi |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:42pm On Jul 30, 2015 |
Yesterday na scam..today na beefing and threatening...please predict wat will happen tomorrow and stand a chance of winning Igbo parcel..entries close by 12 midnight |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:33pm On Jul 29, 2015 |
 2pointsonly: hahaha, very funny tip. This must be Alabi's 2nd handle. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:55pm On Jul 29, 2015 |
oluwapoju: In play Doncaster - Sunderland Full time :2 Bros. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:37pm On Jul 29, 2015 |
Phillipine and Bangladish league way forward |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:56pm On Jul 29, 2015 |
krall3: thunder fire these edioots!!!!!!!!!!!!! Casted!!  Chai dem later giv me over 2.5 ..I don mad?...wey I don giv up since |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:03pm On Jul 29, 2015 |
Deyqunlay: Just go dey pray say that 2.13 enter....if not, you go hear am this morning. ?.e don enter...Caleb's too much |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:14am On Jul 29, 2015 |
 Pelumih: no more tips like b4 in dis thread all because of dis scam sh!t  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:52am On Jul 29, 2015 |
Phillipian league.Coolest dude ur head dey dere. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:10am On Jul 29, 2015 |
nymphomaniac: Hazard forming boss cos messi and neymar are vacationing... Suarez will still score sha U dey watch am live? |