Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:49pm On Jul 28, 2015 |
nymphomaniac: thinking of putting 2k on BTTS and over 2.5 ?.. E dey very likely e go enta..jst in mind say messi and Neymar be like dem go vacation....but na Weitin I go play on in play. D odds go don go up small. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:41pm On Jul 28, 2015 |
Hmmmmn..Chelsea vs barca dis mawng.....no sleeping |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:31pm On Jul 28, 2015 |
siegfried99: WORLD SCAM DAY
PUNTING RESUMES TOMORROW
Igbobian, Kindly lock this door  Lol...una still get 30 minutes to dey talk scam...any bori wey talk scam 2mao ehn.......Make I go brazil |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:40pm On Jul 28, 2015 |
Before I follow any game on this thread.i console myself by acknowledging dat the person dropping the game is not playing the match....so anything can happen..the time I spend in complaing and blaming ... Will use the time to source for anoda game....every body for here don Cary each other go village cum back..that's just punting... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:25pm On Jul 28, 2015 |
coolestdude01: Four consecutive days of losses. I need suggestions house. Am I doing anything wrong? ?.bro play singles..u go jst focus on one game....accumulation dey give high hopes,u go just feel funky till one yeye club go spoil d accu.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:23pm On Jul 28, 2015 |
 ....I'm playing weda alabi like am or not. krall3: I no stake. I wan sleep well this night.  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:15pm On Jul 28, 2015 |
krall3: Quick Analysis
Vitoria - Macae BTS @ 1.80 ABC - Ceará Over 2.5 @ 2.00 Ur head dey dere...I just carry dat abc for mind since mawng ..hopefully we go shine teeth ......long time bro |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:05pm On Jul 28, 2015 |
Chai brazil games many o..God I just nid one wit btts wit 2 odds and over 2.5 wit 2 odds..God Giv me a sign. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:54pm On Jul 28, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:33pm On Jul 28, 2015 |
Deyqunlay: Thanks bro, I tapped the fourth goal at 1.65  One love broda |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:46pm On Jul 28, 2015 |
Rubbers: Calebsky madrid VS Grievances bottling Utd. Tips: X/1, 1 FT(safest bet). OBAGO!!
KOC FC VS THREAD Tips: 12(Either side to win), X2, 2 to win either half, BTS, Minimum 1 red card. Drmikeadams roll that skunk make i buy coda, this match go long  Kai...u don finish work...make I rush do in play.... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:37pm On Jul 28, 2015 |
Garcello vs Sport lore to...second team Cary two red cards....if u like goals go do in play... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:31pm On Jul 28, 2015 |
chimajii: I hear sey u dey vex for niggas whey dey bottle tins up. Kwakwakwakwa .. That is Me Totally,I bottle everything Up. cause I xpect ppu to do better and act well.  Keep bottling yourself up ,I go use opener open u one day  .....some bori giv dat new laugh ....dequnle |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:17pm On Jul 28, 2015 |
Hehehehe..today took a very different turn...Walai...punting business close today ...if una para finish make we continue for midnight  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:57pm On Jul 28, 2015 |
drmikeadams: It's a new multinational bank..KOC bank of Nigeria ...deposit money @ur own risk To whom it may concern na play I dey play ooo |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:41pm On Jul 28, 2015 |
1stdami: which one is KOC and what do you think of ATM payment option tried it dint work It's a new multinational bank..KOC bank of Nigeria ...deposit money @ur own risk |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:29pm On Jul 28, 2015 |
1stdami: pls guys have been trying to fund my merrybet account since through my atm but no code was sent to me what is the wayout or what other means can i fund my account Bank transfer |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:13pm On Jul 28, 2015 |
Deyqunlay: woke up and sighted the native doctor......"oh my ghoist"......*dies again*  ...na u win today award,,,very funny hehe |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:00pm On Jul 28, 2015 |
Deyqunlay: kwakwakwakwakwa *dies* Pours him cold water and he wakes and continues kwakwakwakwakwa....dis una laff ..una no go kil person for dis nairaland |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:13pm On Jul 28, 2015 |
Asleykene: Advice me house because am planning venturing into scamming, dae have wrecked me even scammers who sell so called fixed match and bookies. Oya pay me the sum of 5k,I have a scamming ebook for sale. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:06pm On Jul 28, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:37pm On Jul 28, 2015 |
spadar4u: OK boss but I think they only have live games ?.live games rock bro and besides some games other bookies hide,u go see am for bonan win.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:29pm On Jul 28, 2015 |
spadar4u: Anyone tried bonanza win yet? ?.na dere all of us dey now....Walai Malaysia leagues saving lives since d days of Lincoln |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:07pm On Jul 28, 2015 |
opsydudu: Bet1
Follo vs Brann Bergen Over 2.5 goal @1.50..NorD2
Wisła Kraków (U19) vs Bohemians 1905 (U19) Over 2.5goal @ 1.50..Int FriendlyI follow chop bohemians tank u in capital letters
Total odd 2.25
Bet2 Midtyland vs Apoel Nicosia over 1.5 goal @ 1.45 Young boys vs Monaco over 1.5 goal @ 1.35 Macabi Tel Aviv vs Plzen over 1.5 goal @ 1.30 Dinamo Zagreb vs Molde over 1.5 goal @ 1.35 CSKa Moscow vs Sparta Prague over 1.5goal @ 1.30
Total odd 4.46 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:40am On Jul 28, 2015 |
Anybody wey wan fund account please contact me......I charge only 10%,,,,I wan use una money smoke Igbo... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:28am On Jul 28, 2015 |
2pointsonly: Abeg na which kind fone You dey use? See as You scatter my comment...arrange am back as I take give You.
Brazil wey love under 1.5? Don't go there.  .omo see assignment o..where I wan start to rearrange am. No vex .na Nokia 3310 reinvented I dey use |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:24pm On Jul 27, 2015 |
[quote author=2pointsonly post=36342781]if I fit see person wey go dey give me 100% sure 2 points eh... & someone is asking for 100points? Lol[/quote walia....100 odds no be here oo...but brazil on a very good day dey deliver 2 odds....either bts or over 2.5,and Mls.] |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:15pm On Jul 27, 2015 |
O yeh night crawlers go to bed for the kingdom of alabi is fully awake dis night. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:14pm On Jul 27, 2015 |
 ...bros I don carry people go villa well well o..this 100 odds...Walai u for ask for one game of 2 odds .....if u put 50k u get 100k.....quote author=2pointsonly post=36342254] cc deyqunlay + drmikeadmans HELP![/quote] |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:57pm On Jul 27, 2015 |
2pointsonly: Today is indeed a GOOD day. no loses.
So finally Kingofcasting is a scammer? Very disappointed. Chai who go come dey cast our games for us make we dey laugh sef?  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:20pm On Jul 27, 2015 |
Pelumih: its been a while on this thread sha...workin on my own strategy 8(
drmikeadams how u dey?? My boss greetings...u no show today.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:44pm On Jul 27, 2015 |
 Deyqunlay: kwakwakwakwakwa....We will be awaiting your resurfacing after another 6 weeks....bye  |