Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:17am On Jul 19, 2015 |
Sunsat: Abeg Mehn in the house, where can i find bet365naija agent. i heard that dem get the highest odd for Naija and Africa. abi na online scam be that. I don find the office tire. ?..lol...bro e be like u wan find am reach vision 2020...just register and fund |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:12pm On Jul 18, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:47pm On Jul 18, 2015 |
suxxman: Botafogo oo...... My house rent.... Dem go score |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:29pm On Jul 18, 2015 |
kaylechy: Boca jnr - Quilmes
Tip: BTS @3.15
Inplay!!!!!!! ?.i no cee am on time chai. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:27pm On Jul 18, 2015 |
Walai so many great punters here...na test run we dey now..if season start I wonder if Alabs go get money pay us ..otu Ocha |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:23pm On Jul 18, 2015 |
lordthree: LYON VS MILAN INPLAY BTTS Walai I follow u flex today |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:09pm On Jul 18, 2015 |
lordthree: LYON VS MILAN INPLAY BTTS I dey wit u |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:30pm On Jul 18, 2015 |
kaylechy: Zurich - Young boys
Tip 2 @3.45
Inplay!!!!!!!! Lol...I just enter play over 0.5 young boys dem jst ...score....Nna otumokpo gi di kwa very sharp.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:35pm On Jul 18, 2015 |
lordthree: abeg o luzren na begi dey beg U too much..lhehe..narrow escape walai |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:34pm On Jul 18, 2015 |
2pointsonly: Narrow escape for me, I don't think I'll ever stake on them again. Useless club with useless strikers. ?.which club be dat abeg? |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:19pm On Jul 18, 2015 |
Luzern make una score before Amadioha kill una |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:37pm On Jul 18, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 4:37pm On Jul 18, 2015 |
ResourceMan: VILLAGE ALERT: CLUB FRIENDLY MATCHES, VILLA FRIENDLY! Lol...thunder fire hamburger.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:55pm On Jul 18, 2015 |
ResourceMan: My broda in goals market. Na so me I play am O. Oya make dem no fall awa hand o. Hehehe ur head dey dere...no worry ..alabi even play over 2.5 for em ticket.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:07pm On Jul 18, 2015 |
In play masters   ? |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:54pm On Jul 18, 2015 |
9blast: INPLAYS Arminia Bielefeld - Hamburger SV
away team to win @ 2.80 btts @ 1.55
away team to win & over 2.5 @ 4.50 ?.i don play over 2.5,,,... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:50pm On Jul 18, 2015 |
mazizitonene: haa! haa! e don start....i was seeing well afterall. BLOODY GREEN  drmikeadams.....baba, hw yhu see am Walai..I just smoke Igbo come see dis score line..Walai I just smile ...good Saturday.bro..u try jor |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:21pm On Jul 18, 2015 |
lordthree: Bayern Munich 3.30 bet 500
Cf Valencia 7.25 bet 500
who scores 3rd goal in 1st half Dis guy ehn |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:16pm On Jul 18, 2015 |
Bayern vs Valencia dey sharp but e resemble alabi trap |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:57am On Jul 18, 2015 |
So happy I jumped and passed real Madrid...make I go thailand |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:13am On Jul 18, 2015 |
mazizitonene: except there is something i am not seeing 
Liaoning Hongyun - Guangzhou Evergrande Under/Over 3.5 goals Over 3.5 goals 2.10 Odds:2.10 Am playing wit u..walai |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:53am On Jul 18, 2015 |
Make I try china league..hehe. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:52am On Jul 18, 2015 |
E be lik I enta one chance on top man city game |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:14am On Jul 18, 2015 |
Confam brazil |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:13am On Jul 18, 2015 |
Deyqunlay: Chai!!!! See game wey I don play straight home win since morning.....una don come with una winch....evull ppu every where. All my ticket don cast today, see last one wey wan recoup my lost stake, una con put eye again.....  Very funny ..lol...galaxy |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:50am On Jul 18, 2015 |
Adulphus: GOAL and GREEEN
YOU GO WAKE UP SEE GREEN  ?.walia u just saved a soul..tank u o |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:09am On Jul 18, 2015 |
Adulphus: Just Run Go in play. pay home to score 3rd goal @1.80.
That is the only way you go make Profit from that game.  Tank u boss played |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:48pm On Jul 17, 2015 |
Adulphus: That your money ma Alabi account because home go win to bill but prayer aha because possibility of Arsansl sanrandi to Loss id 98% Lol...no worry I don discuss with alabi on our new sharing formula.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:47pm On Jul 17, 2015 |
BankManager: “BTS/” is IMPOSSIBLE in this match..Quote me later..“NG” is the best bet.. Heheheh...boss e be like na u wan play d match....Walai..I go follow de match no sleeping...make I know weda na u I follow tomorrow.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:40pm On Jul 17, 2015 |
Chai..so my man u dey play play dis early morning...imma gamble with em... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:38pm On Jul 17, 2015 |
Brazil league go pay dis night.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:36pm On Jul 17, 2015 |
Arsnal sarandi to score odd 2.25 |