Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:18am On Jul 20, 2015 |
Kidney pool. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:12am On Jul 20, 2015 |
Energiya..abeg oo.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:59am On Jul 20, 2015 |
michealewela: so you didn't watch Liverpool games last season right? No problem your cash will move mountain for alabi.... Walai..Adelaide go score ,Liverpool go score,,then dey go continue to score till e reach 6goals..hahaha... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:57am On Jul 20, 2015 |
2pointsonly: You never see 1 goal @22mins, You still dey put more money?? Your thunder won't help You here. ?.lol...the thunder no dey gree kill dem sef...me don taya for the thunder..next game dem go play worse.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:51am On Jul 20, 2015 |
Alabi sef no dey go holiday make boys chop. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:48am On Jul 20, 2015 |
michealewela: who will score all this goal? You guys have so much money to waist sha.... ?.haha with faith u move mountains...but na people dey score 31 goals |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:47am On Jul 20, 2015 |
clodd007: over 5.5 @ 7.5 on bonanzawin ?..total goals +6 odds na 12.00....I don put fanta money...incase .. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:27am On Jul 20, 2015 |
Liver pool..Merry bet sef over 4.5 Na 3.55,,superior bet over 4.5 na 4.19....merry bet I don dey taya for una.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:22am On Jul 20, 2015 |
2pointsonly: with You on this @over 3.5. ?..hehehe..me follow una wit over 3.5. I no wan story dat touch d heart dis mawng..lol.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:20am On Jul 20, 2015 |
pekelepekele: I have been around for quite a while , I have seen it all .., I can later choose to be a bookie never a punter again , the rat will never win the cat Kia Kai Kai ...una don start dis mawng...the rat will never win the cat... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:51am On Jul 20, 2015 |
Preator: nobody in d house yet? y are u pple late to office? I'm present sir. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:11am On Jul 20, 2015 |
Pelumih: everything green @ drmikeadams hop say u play am?? Yes boos ..u too much |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:52am On Jul 20, 2015 |
Mazi...the king of night crawling.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:26am On Jul 20, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:12pm On Jul 19, 2015 |
mazizitonene: baba o...I sight yhu...I greet yhu fundamentally...u dhan resume ya night shift abi... ?.dede alabi no dey sleep again dese days..I taya for dat guy. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:55pm On Jul 19, 2015 |
mazizitonene: Columbus crew....oya tanchu...eyaff do....if ah say score 2 naw...una go score 1 Lol... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:54pm On Jul 19, 2015 |
Pelumih: Cruzeiro - Avai
under 2.5
inplay Hia.... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:27pm On Jul 19, 2015 |
Cruzero vs avai over 2.5,,,I be stubborn fly wey no dey hear word..make I go village dis night.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:11pm On Jul 19, 2015 |
[quote author=2pointsonly post=36060055]na sleep get me like this, even though some midnight games they call me... I no go play![/quoteAbeg giv me d midnight games make I no sleep abeg] |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:08pm On Jul 19, 2015 |
2pointsonly: I won't mind if You send a nuclear head thunder to wipe out the entire Brazilian league, those phools just dashed alabi some good money!Lol. ......dose guys don kill within 90minutes..chai,. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:55pm On Jul 19, 2015 |
Snake go bite dat palmeras and santos Players |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:14pm On Jul 19, 2015 |
2pointsonly: [size=19pt] When a ticket greens, You won't hear any comment nor get any single appreciation...but the day U will lose, fire on the mountain.
Nigerians. [/size] Hehehehe..so true.....dem go tell u say u carry dem go village permanently......?.una wan kil person dis nite.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:07pm On Jul 19, 2015 |
Kaylechi sowi ooo..I just dey find u today..I no see Caleb's today..hmmm,,.all does wey dey vex dis nite...I get Igbo to give una so una nerves go calm down...oya go Play palmeras vs santos over 2.5. 0odd na 2.25""" |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 4:40pm On Jul 19, 2015 |
Mversed: u need a little light? If to say u b drmikeadams, i for talk say igbo dey ur hand. Anyways, i go give u d light... later. Make i visit there first Lol.?...give am light abeg |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 4:14pm On Jul 19, 2015 |
E don reach league ..st galilee no go gree score |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:54pm On Jul 19, 2015 |
Belarus |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:23pm On Jul 19, 2015 |
I wizberry89: The next tip will come as instinct directs  ?no wahala ..I'm waiting as spirit leads me.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:15pm On Jul 19, 2015 |
wizberry89: I hope at least One person has been playing my tips, hope i ain't wasting my time. ?.oya drop anode one make me and my babe play...no fall hand..I don make mouth say u be don punting |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:07pm On Jul 19, 2015 |
Preator: make I go tap from ds anointing ?.i follow una |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:39am On Jul 19, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:39am On Jul 19, 2015 |
2pointsonly: very painful oo,one silly goal. Drmikeadams pls borrow me Your thunder! Lemme sendit to Jamaica abeg. Lol..on behalf of 2points thunder fire Jamaica and there coaching.Crew |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:38am On Jul 19, 2015 |
Sunsat: Drmikeadams, do u know any thing about bet365naija because i want to become their agent but i dey fear because i never see their agent outlet anywhere for Lagos. abi na only online dem dey rank best for odds. Bet9ja shakara don dey too much these for agent recruitment.
Abeg if anybody for house see their agent shop outlet, do not hesitate to let me here. They re not In Nigeria , |