Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:33pm On Jun 27, 2015 |
Japanese league doin very well today |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:20pm On Jun 27, 2015 |
mazizitonene: when yhu carry them now...yhu go see the magic...oda teams go score, na only dat one wey u cari dem go dey play 0-0 86mins  Lol...I think say na only me dat alabi jazz dey affect.... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:18am On Jun 27, 2015 |
drmikeadams: China vs USA over 2.5, Argentina vs Columbia over 2.5 and btts..if dat useless messi go gree score. ?4 useless countries |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:51am On Jun 27, 2015 |
Ionkidiz: As i no dey post my picks here things don change for me. . . . My account dey smile now! Lol. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:09am On Jun 27, 2015 |
fxdrizzle: Oeste vs Ceara sure. I no know about the rest. Ok boss..I go play seperate as single.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:06am On Jun 27, 2015 |
143boi: E get pipl wey Alabi send here make dem come do industrial attachment, I will find u and u wee turn all my red of today to green by fire by force Amen to that..lol..abeg find them |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:37pm On Jun 26, 2015 |
lexylexy: Na so sha. Goodluck on tonites own. Pray it greens for u bro Lol.alabi signal strength dey strong for weekends. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:32pm On Jun 26, 2015 |
lexylexy: Nna guy dey use over 2.5 swear for u? Why not try another strategy. After now u go talk say na god send u. Tell me,hw many of ur over 2.5 don cast since today. Nna Some days are like that.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:32pm On Jun 26, 2015 |
lexylexy: Nna guy dey use over 2.5 swear for u? Why not try another strategy. After now u go talk say na god send u. Tell me,hw many of ur over 2.5 don cast since today. Some days are like that.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:13pm On Jun 26, 2015 |
Oeste vs ceara bts fc Dallas vs dynamo over 2.5 ,Argentina vs Columbia bts..I wan accumulate am..any advice?Total odds 6.0 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:57pm On Jun 26, 2015 |
China vs USA over 2.5, Argentina vs Columbia over 2.5 and btts..if dat useless messi go gree score. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:51pm On Jun 26, 2015 |
drmikeadams: Germany vs France over 2.5 and bts Bts enter over 2.5 no gree..chai. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:04pm On Jun 26, 2015 |
fxdrizzle: Plus viljandi and nomme kalju. may their stadiums catch fire. Lol..u vex pass me o hahaha |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:49pm On Jun 26, 2015 |
Amazing thunder wey go fire fykir and other useless club ehn |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:31pm On Jun 26, 2015 |
Deyqunlay: So all these Naija Bukkys removed Kenya from their options, soon they will remove egypt....messing with our sure under 2.5 goals. Naija bookies dey scam us..I go betting expert dey see better odds for foreign bookies. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:29pm On Jun 26, 2015 |
Mversed: I told there'll be a few goals there GOD bless u...it came to pass |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:03pm On Jun 26, 2015 |
Germany vs France over 2.5 and bts |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:01pm On Jun 26, 2015 |
Ireland makin me smile dis nite |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:36pm On Jun 26, 2015 |
Calebsky: Start Time » 21:45 League » IRELAND: Premier League Match » Derry City - Cork City Tip » 2 FT Odd » 1.75
Start Time » 21:45 League » IRELAND: Premier League Match » St. Patricks - Longford Tip » Over 2.5 Odd » 1.80
Start Time » 22:15 League » ICELAND: Pepsideild Match » Fylkir - Vikingur Reykjavik Tip » Over 2.5 Odd » 1.70?..I just chill for In play..the odds don enter 2.0...I like money doubling odd...hopefully e enters..
Start Time » 02:30 League » SOUTH AMERICA: Copa América - Play Offs Match » Argentina - Colombia Tip » 1 FT Odd » 1.80
Source https://www.facebook.com/WonTips?fref=nf |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:02pm On Jun 26, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:57pm On Jun 26, 2015 |
Mversed: HT 0-0 2nd HT 1-1 Since season start na so HJK just dey use HT/FT X/1 or X/2 dey play, i just dey look dem. Today i com decide to follow dem wit anoda pattern. My bro, i no miss road. But your eye too sharp for beta market o. ?.lol..mehn I see the moral wey u use drop the game and u talk say u loose tennis prediction..I just cum get belief u wan recover wit dis match..Tanx u 2much |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:26pm On Jun 26, 2015 |
L[quote author=drmikeadams post=35180530]Referee just called me ilves vs Hjk over 2.5 odds 2.5 thunder do the needful on top referee head] |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:48pm On Jun 26, 2015 |
Mversed: Bet 4 of 10, Day 1 1. 26.06.15 16:30 Finland > Veikkausliiga FC Ilves - HJK Helsinki (HJK Most scoring half) Customer type: 2nd half @ 2.25 N1000 returns N2,250 Goodluck if you follow ?..e don enter bros e |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:17pm On Jun 26, 2015 |
Mversed: Bet 4 of 10, Day 1 1. 26.06.15 16:30 Finland > Veikkausliiga FC Ilves - HJK Helsinki (HJK Most scoring half) Customer type: 2nd half @ 2.25 N1000 returns N2,250 Goodluck if you follow !,,,better hope dey.. |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:03pm On Jun 26, 2015 |
[quote author=vladimiros post=35180976][/quote]Lol...the moment wen u wan play games wey god give u and merrybet dey slumber...next time u fit use pay direct ..works immediately |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 4:44pm On Jun 26, 2015 |
sammer4life: Hmmm. This virtual league or fastbet of bet9ja na something else oooo. Yesterday, I played it for the first time and I made some good cash. Today, I went back with #300,and left with #5600.... BUT and over 1.5 just dey enter my way. Oya show us the way. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 4:41pm On Jun 26, 2015 |
Referee just called me ilves vs Hjk over 2.5 odds 2.5 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 4:30pm On Jun 26, 2015 |
Mversed: Bet 4 of 10, Day 1 1. 26.06.15 16:30 Finland > Veikkausliiga FC Ilves - HJK Helsinki (HJK Most scoring half) Customer type: 2nd half @ 2.25 N1000 returns N2,250 Goodluck if you follow ?....suited and booted ... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:10pm On Jun 26, 2015 |
Calebsky: 500+ Odds
Tip 1
21:00 Germany W-France W X/1 (5.10) 16:30 Ilves - HJK X/2 (5.00) 17:00 Rapperswil - Grasshoppers over 3.5 (1.65) ..over 1.5 ht (1.65) 19:45 Cabinteely - Wexford & over 2.5 (2,00) 18:00 Heist - Club Brugge over 6.5 (15.00) .... Odd: 1361.25
Remixed Tip 2
21:00 Germany W-France W X/1 (5.10) 16:30 Ilves - HJK 2/2 (3.50) 17:00 Rapperswil - Grasshoppers over 3.5 (1.65) ..over 1.5 ht (1.65) 19:45 Cabinteely - Wexford & over 2.5 (2,00) 18:00 Heist - Club Brugge over 6.5 (15.00) Odd: 952.875
Remixed Tip 3
21:00 Germany W-France W X ht (2.10) 16:30 Ilves - HJK 2 & over 2.5 (3.20) 17:00 Rapperswil - Grasshoppers over 3.5 (1.65) ..over 1.5 ht (1.65) 19:45 Cabinteely - Wexford & over 2.5 (2,00) 18:00 Heist - Club Brugge over 4.5 (7.00) 17:00 Lok. Zagreb - Ruzomberok over 1.5 (1.30) 17:00 Schalding - Munchen II over 1.5 (1.30) 15:00 Znojmo - Slovacko over 1.5 (1.30) 16:30 KaPa-Keski over 1.5 @ 1.30 17:00 Steaua Bucresti - Legia Warsaw over 1.5 @ 1.25 19:45 Bohemians - Drogheda over 1.5 @ 1.30 Odd: 665.037 Cha ..see me ,see games....I know say my oga Caleb's no go fall hand. |
Politics › Re: List Of Former Governors Under Efcc Watch by drmikeadams(m): 2:02pm On Jun 26, 2015 |
Chosen1984: Incomplete list! Efcc seems u guys are doing selective Judgement. Join this men in your lists:
Gabriel Suswan- Benue Akpabio- Akwaibom Chief Servant Aliyu-Niger Ochendo Theo Orji- Abia ( 500 officials should baggage this guy) uduagan- Delta ( Remember say dis guy Na ibori cousin) Fashola & Tinubu- Lagos ( I fear these two, the more u look, the less you see) Achike Udenwa- former Imo governor imoke- cross river wamakko- Sokoto Aliero- kebbi Lol...ur head dey dere theo orji na special case...... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:59pm On Jun 26, 2015 |
kadgets:
I fear ni o. Alabi name don too full this thread. Lol....make we just dey kip our self happy ..if we follow Weitin alabi sorry bookmakers don do us..na rat poison we go dey drink every day without sugar. |