₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,449 members, 8,517,574 topics. Date: Thursday, 12 November 2026 at 04:05 PM

Toggle theme

Drmikeadams's Posts

Nairaland Forum › Drmikeadams's Profile › Drmikeadams's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 269 pages)

Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:46pm On Jun 24, 2015
kingofcasting:
how una dae??..we can't shout ...body don tell us

















BWAHAHAHAHAHAHAHAHA! Shey una see wetin i tell you yesterday?alabi can never be wrecked.u can only collect your share. Una get greens day before yesterday,una dey shout:"alabi has been wrecked,alabi be like una juju strong o,alabi is crying...bla bla bla." me and alabi just dey laff una in portuguese and dey watch una in 5d. Havnt u noticed dat whenever majority of the punters in this thread have greens in a particular day,alabi bites harder the next day.think about it #stay humble#
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:07pm On Jun 24, 2015
netmoneywizard:
E be like say today world bookies day. Both my bank and merrybet account don dry. 30k lost in just1hr...England no try o .....Oga krall, u fit help person? USA leagues dey tonight ooo.... #Helllppppp embarassed
?...una funny ooo..hmmm...USA league na my last hope for today........
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:46pm On Jun 24, 2015
Amadioha strike brann and Sarpsborg double times each
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:05pm On Jun 24, 2015
Wagba control..alabi wan use me like roll on..
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:59pm On Jun 24, 2015
sholad11:
Heheheheh u r so happy u have seen ur mate in d ministry cheesy
Una no go kee person hia oo
?.the thingy make me happy forget alabi tribulations..the ministry must move forward and to permanent site.
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:49pm On Jun 24, 2015
kingofcasting:
grin CASTED and CRASHED!! Total of 75k tossed into alabis account with tennis racket.bet crashed like dana airlines into the mountain of terror.exploded and sinked into the ocean of lamentations
Hehehehehe..u just resume duties today....doing a wonderful work.
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:47pm On Jun 24, 2015
tonyx4x44:
grin grin grin laughed so hard i forgot today's sorrows


make i call person whe go help me buy risler

!..na wah oo.. So u dey my league of gentlemen...I go dey shout Igbo Igbo everyday U no gree identify with me.
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:44pm On Jun 24, 2015
Portugal vs sweden over 2.5 odd 2.00,, e go increase for Inplay...mean while midnight games dey pay wen alabi don sleep..truth
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:37pm On Jun 24, 2015
[quote author=kingofcasting post=35113961][/quote]!,,thank god I follow one babe go swim today drink origin...I just see rEd red everywhere..
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:28pm On Jun 24, 2015
Rubbers:
Lol i no evn wan reason am. That day d tin no funny at all. The worst be say as juve dey burst net my barny go they follow dey scream goal!! Then she go ask me if na my team score. I just dey look am. I leave the place b4 match end.
?..laff don make d moi moi wey
I dey chop hook me,..lolll
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:47pm On Jun 24, 2015
Afternoon thunder fire gangwon..
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:29pm On Jun 24, 2015
Calebsky:
50% ...No Guarantees

Parramatta Eagles - Manly Utd X @ 3.60

Honefoss - Sandefjord X @ 3.40
Respect bros
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:51am On Jun 24, 2015
Deyqunlay:
Na only btts full your head. Even if yu play Barca straight win, yu go still add btts.
?..yes nah.........some clubs must score one goal if barca like make dem score 20 goals.........lol
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:47am On Jun 24, 2015
Rubbers:
Lol if that slip casts alabi go munch all ur roller slips frm day 1, use am do picmix then upload on his facebook page wt d caption: LMAO^^. I think rollers shd be strtd wt a moderate capital n made as short as possible to avoid miracles. If u run a weekly roller u may realize that u cld win atleast 2wks out of every month. I think thats profit. Instead of tryn to hit 1mill in 20days n it casts on the 12th day n we stop seeing ur moniker nt knowing u'v purposely tried crossing the railway at oshodi wt loud beat by dre and closed eye cos of the heartbreak grin
Hahahaha..
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:46am On Jun 24, 2015
Gangwon fc vs Ulsan Hyundai over 2.5 odd 2.10...
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:36am On Jun 24, 2015
Rubbers:
^^ Guy no dey high b4 u place games, u go jst happy go place 100 odds with confidence wey only God fit gv, u go evn dey creative die, dey pick some kind options wey go jst dey mk u shake head dey wonder y alabi go put such "free odd" u go dey smile thruawt d day dey fantasize on wetin u go do wt the rubbers wen e land only 4u 2 wake up see one green and lake of red. U go vex, regret, realize ur mistakes, make wise plans on hw 2 bounce back, u go pull atm card fund again, cum light joint, and d cycle repeats itself^^
Bottomline: high after u don place ur games n enjoy d ride. Kush makes u forget u really need that money and u'll jst be "too" relaxed(only d violent cn conquer d kingdom of alabi) n u'll gamble ur money.
My two rizzlas wink
?....hmmmm...I greet u bro....
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:34am On Jun 24, 2015
drmikeadams:
Japan vs Netherlands bts odd 2.25,,over 2.5 Odds 2.60
?.bingo.
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:33am On Jun 24, 2015
ayescopy:
bros, u no dey sleep?
?....sleep is the cousin to death...huhahahaaaa.
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:37am On Jun 24, 2015
Japan vs Netherlands bts odd 2.25,,over 2.5 Odds 2.60
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:24am On Jun 24, 2015
Calebsky:
Paysandu PA - Vitoria BA 1 @ 1.90
?....I'm remixing to btts..
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:42am On Jun 24, 2015
Chai 2-2,,,in play dey sharp o
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:20am On Jun 24, 2015
drmikeadams:
Cricuma vs America mg..over 2.5 and bts..
Chopped in ist half..I don recover from my Egyptian losses ...going for Igbo break...
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:35pm On Jun 23, 2015
Me wan play rolling stone.
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:26pm On Jun 23, 2015
Cricuma vs America mg..over 2.5 and bts..
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:34pm On Jun 23, 2015
Heart broken...but with 2 parcels of Igbo by my side....I get plans for alabi tonight
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:22pm On Jun 23, 2015
drmikeadams:
Smouha vs al raga over 2.5. Odd 2.00...fixed by blatter
Blatter deceived me...profit made yesterday ,I don use do turn over inside alabi pocket.walai I no play Egyptian no more.
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:10pm On Jun 23, 2015
Calebsky:
They busted my acca in footie today...I felt bad I did not take the overs even when I had it in my collection
Hehe...d thunder go don reach them by now
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:58pm On Jun 23, 2015
siegfried99:
2/3

Al ahly una dey craze oo, una wan give una papa hbp grin

Profit made
Nice one
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:51pm On Jun 23, 2015
Bright12660:
hahahahaha i am one of them oo
No worry u go pursue recover and over take
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:06pm On Jun 23, 2015
fzla:
lol, when i dey stake slippers money i dey chop, nw wey i c0n dey stake palm money d tin c0n dey fumble
!,,lol and they will tell me alabi sorry bookmakers no get jazz plus otumokpo join
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:55pm On Jun 23, 2015
Petrojete over 1.5 odd 2.05 inplay
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:32pm On Jun 23, 2015
Smouha vs al raga over 2.5. Odd 2.00...fixed by blatter

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 269 pages)