Nairaland General › Re: Am I Sexy by drmikeadams(m): 10:42pm On Jun 12, 2015 |
jonaifame22: yea sweetie, I gat more frm where dat came ?.guy u get smtp? |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:23pm On Jun 12, 2015 |
Nigeria over 1.5 risky sha...in play odds 2.40 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:20pm On Jun 12, 2015 |
fabiano09: Goaaaaaaaaaaallll! U carry ur children skul fee play gambling...hehehe....... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:33pm On Jun 12, 2015 |
Bts just enta for euro qualification..Belgium no dull oo |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:06pm On Jun 12, 2015 |
obuksjr: Turkey village...pls who know where to get night bus? Lol.........rush go Chisco terminal....dem dey leave in 20mins time,, |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:57pm On Jun 12, 2015 |
The moment wey our eyes dey lives score to monitor turkey at the 90 minutes and the fools break hearts with hammer... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:48pm On Jun 12, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:25pm On Jun 12, 2015 |
Croatia vs Italy bts,Wales vs Belgium bts,Slick rovers vs Dundalk over 2.5,Cork city vs bray wanderes over 2.5,As Roma vs lazio over 2.5,Bohemians vs shamrock bts...odds 33.0,,,,,,,accumulation liable to village square,, |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 2:05pm On Jun 12, 2015 |
Osters vs husqvarens over 2.5,as Roma vs lazio Roma btts,,Angered vs ytterby over 2.5,Gbk kokkola vs kpv kokkola over 2.5'.....accumulating tins......abeg make una take spiritual eye look am make I know ....weda judas go dey.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:40pm On Jun 12, 2015 |
Bohemians vs shamrock over 2.5 odds 2.38.....if u get mind |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:29am On Jun 12, 2015 |
augster: u no dy sleep ...u sha want make Alabi pack up  Lol...I think say u don retire till August..Mehn I no dey sleep for night. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:06am On Jun 12, 2015 |
siegfried99: Be like na night the thing dey strong wella
Alabi don sleep  Una no go kill person wit laff ...u just discovered the secret of hitting oga alabi without buying e book. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 1:00am On Jun 12, 2015 |
siegfried99: Una just dey chop money for here oo
Kaylechy dey use jazz  Heheh...his otumokpo don strong pass Alabs own..dis one niggaz dey on line dis nite..?? |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:50am On Jun 12, 2015 |
drmikeadams: ?..make I rush play Thailand over 1.5... Kaylechi ooooooooooooooooooo |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:46am On Jun 12, 2015 |
mazizitonene: ah blv ds strongly...ah don play am since.....hope it clicks..... . . For d records...na ecuador .....not equator ..... Hahahahahaha...ginger the ginger ..I don play too hopefully Alabs go dey dream by then... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:31am On Jun 12, 2015 |
visita: If thailand women come back to beat ivory coast in this match, I go respect your picks die! Current scores at 1:0 ?..make I rush play Thailand over 1.5... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:25am On Jun 12, 2015 |
Chile vs equator bts...liable to village square... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:16am On Jun 12, 2015 |
visita: no try am o, Alabi dey in full control of dat match ?....hehehehe.....Dominic make una score abeg |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:57pm On Jun 11, 2015*. Modified: 12:17am On Jun 12, 2015 |
Dominica vs Canada ..,I pray Alabs don sleep odds 2.80 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:56pm On Jun 11, 2015 |
krall3: you have a good eye. this was one of the matches i gave out today.
congrats on your win. Tanx my oga |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:14pm On Jun 11, 2015 |
visita: Bro I dey respect your picks but this one get as e be o Lol...I wan try china vs Netherlands over 2.5 odds 2.90 in play ....Very risky ..sha |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:51pm On Jun 11, 2015 |
drmikeadams: Zaragoza vs girona over 4.5 odds dey sharp in play ....very very risky?. ?...lost into alabis pocket |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:23pm On Jun 11, 2015 |
Zaragoza vs girona over 4.5 odds dey sharp in play ....very very risky?. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:18pm On Jun 11, 2015 |
drmikeadams: Zaragoza vs girona over 2.5 na 2.47 odds....very very attracting....I wan risk am sha. ?....alabi don believe |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:11pm On Jun 11, 2015 |
drmikeadams: Saudi Arabia vs Palestine btts 3.12 odds..no follow me play I just one dash alabi small tithe.. Alabi no dey hear word but I catch am today....... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:58pm On Jun 11, 2015 |
Saudi Arabia vs Palestine btts 3.12 odds..no follow me play I just one dash alabi small tithe.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:50pm On Jun 11, 2015 |
drmikeadams: Over 2.5 don enta Sweden abeg just score one.. Hehe Sweden una well don GOD bless una for me..una generation live longer than methuselah .... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:35pm On Jun 11, 2015 |
Zaragoza vs girona over 2.5 na 2.47 odds....very very attracting....I wan risk am sha. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:29pm On Jun 11, 2015 |
Over 2.5 don enta Sweden abeg just score one.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 6:26pm On Jun 11, 2015 |
Going for Sweden over 1.5 and over 2.5 against Denmark dem collect red red ..if Alabs like make em hug..........In play... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:14pm On Jun 11, 2015 |
drmikeadams: South Korea vs UAE ..over 2.5,,,,weda alabi like it or not ?..otu Ocha my ogwu oke don catch alabs |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:21am On Jun 11, 2015 |
gustav12: Oya see me na !!! Lol....how ur village vacation nah?,,,u no drop those ur wicked games again. |