Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:09pm On Jun 17, 2015 |
Brazil vs Columbia over 2.5 odds 2.00,,. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:00pm On Jun 17, 2015 |
lordthree: when kingofcasting play ur game e must cast Hehehe business section don turn jokes section..good for punting...mehn enuf games dey today after after Alabs don I neva see any betta odd,,abeg if una see make una post ejor |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:55pm On Jun 17, 2015 |
Alabi power powerless power,, Jesus power super power.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:54pm On Jun 17, 2015 |
Columbiaaaaaaaaa goalll |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:53pm On Jun 17, 2015 |
drmikeadams: Mehn I don play am @3.20 odds .I pray o .. Mehn the thingy don backfire. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:11pm On Jun 17, 2015 |
ymdo: Lol. Not at all. I want to keep this fasting month holy  ?.ehn. Bros..okay..abeg commit dis our punting business into Allah hands abeg..some of us wan buy range rover 2017 model from alabi pocket....lol |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:07pm On Jun 17, 2015 |
siegfried99: England vs Colombia btts
Mexico vs France btts
Try ur luck  Bad guy u sef dey copy from my phone sef...lol |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 10:06pm On Jun 17, 2015 |
mazizitonene: Na wa o...... . . . Well.....who fancies mexico women to score second half.....BTS @ 3.50  Mehn I don play am @3.20 odds .I pray o .. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:52pm On Jun 17, 2015 |
Half time whistle ..igbo session in progress ..Mexico half goal will be appreciated,..over 3.5 will be appreciated in England n columbia |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:47pm On Jun 17, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:16pm On Jun 17, 2015 |
France scorin 3 goals in 13 minutes while the useless Argentina vs Uruguay no fit produce 3 goals in 90 mins |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:25pm On Jun 17, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:42pm On Jun 17, 2015 |
Las pamas no dey fall hand |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:36pm On Jun 17, 2015 |
mazizitonene: lolz..normal...if we all keep knewing , alabi for don close by now  Hehehe...alabi....u go stake plenty moni on top game wey ur mind tell u say na sure banker e go spoil...u go now cum fear fear put condom moni gbam e go click.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:00pm On Jun 17, 2015 |
Gentlepapi: my gift to all stake any amount you feel like winning Soccer / International Youth / U21 EURO Qualification Group 7 Faroe Islands - Azerbaijan 2 odd 2.15
from a real source in macedonia !,,guy. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 5:24pm On Jun 17, 2015 |
soluution: Merrybet is running away from live betting today oo! !,I swear dem dey fear..e be like boys don kill em for. there..I dey wait for them |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 3:04pm On Jun 17, 2015 |
Czech vs Denmark bts,Inter Turku vs ktp over 2.5,Pk35 vs Turku over 2.5,Kemi kings vs fc jazz over 2.5,Mikkelin vs elf over 2.5,Haka vs Vifk over 2.5,,Odds 18.50,, |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 12:52am On Jun 17, 2015 |
drmikeadams: ?..una don start again dis nite...imma play with you bro.....but on btts.. Payasaunda goaaal.. |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:25pm On Jun 16, 2015 |
Argentina vs uruguAy over2.5 odds 2.05 btts odds 2.03 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:16pm On Jun 16, 2015 |
drmikeadams: Ecuador women over 0.5 odds 6.00 ?..alabi sacrifice. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:15pm On Jun 16, 2015 |
Ecuador women over 0.5 odds 6.00 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 11:03pm On Jun 16, 2015 |
Asleykene: Nautico vs payasandu Correct score. 1-2 Stake ur grandpa old volks Terms agreed by both club ?..una don start again dis nite...imma play with you bro.....but on btts.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:37pm On Jun 16, 2015 |
Abeg who go fit predict 5 bts games tonight after alabi don sleep? |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:11pm On Jun 16, 2015 |
Amadioha preparing thunder wey go fire those country clubs.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 8:51pm On Jun 16, 2015 |
Na wah oo.goals just dry up for livescore |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:53pm On Jun 16, 2015 |
Royalemex: Abeg. does anyone know someone that drops 90% picks. I can pay to get the picks if it is real. No scam pls Siegfried,lord three,kaylechi,Caleb's,Krall,ymdo,facebookgoup,etc....if u cool down pick any of there games u go hamer..y pay for something they share free here. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:40pm On Jun 16, 2015 |
lordthree: that ur Bangladesh game na burnt offering Lol.... Bro no me dey play am....alabi strong hold dey hyper active for morning......abeg beg portugal and Italy to score Biko... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:34pm On Jun 16, 2015 |
lordthree: eyah na air you dey fvck Bad guy...mehn I missed alabi today oo. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:29pm On Jun 16, 2015 |
lordthree: na alabi rape u? ?...hehehe 1 babe wey I dey feel say na very good girl cum give me otu today ..omo I just enta d tin I swear my prick went missing..niggaz don tear the thing so tey elasticity don comot..even alabi was dere... |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:26pm On Jun 16, 2015 |
Poland vs Greece over 2.5 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 7:20pm On Jun 16, 2015 |
Portugal vs Italy over 2.5 odds 2.25,,& bts 1.89 just had the worst sex of my life.. |