Dust88's Posts
Nairaland Forum › Dust88's Profile › Dust88's Posts
Nigeria stupid question ![]() |
Call a runs gal ![]() |
Na me una dey ask ;why must I announce my presence? Do u knw who I am? Do u knw wat am capable of? Ok permit me to introduce my sef ; na me be Dr.Dust, the 1st 20set tht started Linda Ikeji. Na me be the tools coordinator 1 of Linda ikeji blog;any tools Wey dey make romance balance well na me hold am. I was d 1st in 9ja to bring in female VIAGRA & other romantic tools dem. I have left Linda Ikeji's blog since 6days nw...all d sugar mumies for Linda Ikeji don enter 5 days dry fasting, babes n runs gals re starting their strike action from 24th Aug till I return. When I was at Linda Ikeji one nairaland guy (I hav forgotten his name) was beggin me to give him som of my wonderful tools to help som dry females nairalander. Well am not a permanent member here yet,am still checkin u ppl out by d time I decide,i will tell my ppl wher I hav joined nw and belive me over 320 sugar mumies, 280 babes and 190 runs gals go storm nairaland and shake ths site. I strongly beliv that non of d men in nairaland here were properly welcomed by a babe here 'cos am a witness to such. Mak una no worry again ok. |
dust88:Wher is d breast ooo |
Wher is d breat? |
Ths was hw dis women raped n disvirgined me in 2007, then no body believed me, thank God for the Durex condom research discovery. Let dem try it again. |
Na who talk am? |
Mznaett:All the innocent Nigeria men u women hav been wasting will ask u |
Nigeria women Y? because una think say we men no decode una say una dey safe? Now international satellite don discover una. D whole world don see una ooo |
Tht one na ijebu masqurade |
Wetin u call her "missclassy"? No ooo, Oga I no want her oo. Am interest in one female here called ...hmmmmm?... Hmmm? Kai ,I don't 4get ohh. Lady-F. Yes Lady-F. She's d one. Notin make me like her ooo na jus tht her name" lady-F. I like tht "F" Wey dey for d end of her name cos I knw say after she puts me tru the forum's rules n regulations we go discuss abt tht "F". |
Make una no vex, every body get as him or her own dey do am ooo,na person Wey wher shoe knw wher eh dey pain am oo. ths tin dey impt to me oo. Cos whn I join Linda Ikeji na she use her hand giv a me wkend welcome ceremony n regulations. If una no get female facilities make una talk nw oo. |
Hello great men, women, boys and girls of nairaland una too much..i just potted from Linda Ikeji to Naijaland for a greener pasture cos I understand that if u join nairaland u will be give a female PA (Personal Assistant) tru out d wkends to help put u tru on how the forum operates , the rules and regulations . Pls am ready!! who is incharge of allocating ths PA . But just incase selecting a PA for me will be a problem I have already identified one for a faster procedure,pls who is incharge so we can proceed. thank u |
Mode-9 cum see oo |
Ovokikpo |
Ths country is not getting any better ooo, one day na butter fly dem go kill chop am |
Gala price don change ooo |
Is Buhari goin to probe him too? How he got these cars?
|
Ovokpo!!! This one fit carry person so? |
Haba? If na ur mama d hustle n collect cake for ASo-rock u no go mind if she even clean Buhari shoes as she dey greet ooo. |
Oga Madam |


