Romance › How To Identify A Real Virgin In Two Seconds by dust88(op): 9:58pm On Aug 24, 2015 |
Seeing is believing 
|
Romance › Re: 8 Places Where Men Can Get A Wife Material In Nigeria. by dust88: 9:50pm On Aug 24, 2015 |
Wife Material? na how much be one yard?
|
Nairaland General › Re: Lifting A Crate Of Coke With Teeth, How Possible Is This?- Picture by dust88: 9:43pm On Aug 24, 2015 |
Govt abeg give Nigeria youths job, abeg!!! |
Culture › Re: When Did The gods Start Eating Cream Crackers? by dust88: 9:37pm On Aug 24, 2015 |
Make una no too talk ooo, ehhh fit be god of thunder ooo dem sacrifice tht Cream trackers to.. god no vex ooo. I no follow yab u oo. If u wan strike, strike d ppl Wey say d "gods must be crazy". Etc |
Nairaland General › Re: [Photo] Nigerian Youths Need To Read This by dust88: 8:14pm On Aug 24, 2015 |
Thts was a diff political dispensation |
Romance › Re: LADIES: Is It Romantic When Ur Boo Hugs U Frm Behind N Kiss/sniff @ Ur Neck by dust88: 8:03pm On Aug 24, 2015 |
Dem like am too much, if u position a lady tht way u done finish work 70% . But thts nt problem. Dey wahala na whn u sniff finish like He-Goat dem no allow u to sniff ur way to d front. Sorry 4 u
|
Celebrities › Re: Moyo Lawal: I Haven't Had Sex In A While by dust88: 3:43pm On Aug 24, 2015 |
Promo |
Celebrities › Re: The Comedienne Princess Dating This White Guy? by dust88: 1:13pm On Aug 24, 2015 |
Nigeria science at work |
Career › Re: Salary Structures In Nigeria And Their Full Meanings by dust88: 1:04pm On Aug 24, 2015 |
Na 2 much grammar d kill us for ths country, scale all of those UCCAR, GCTOG for our location language u go see say dem be all scam |
Celebrities › Re: Indian Man Goes Crazy For Iyanya by dust88: 1:00pm On Aug 24, 2015 |
Tht man prepare to cover him ticket money, him no com for d forming the press press phone for show. |
Romance › Re: How Do I Correct This In My Husband. by dust88: 3:50am On Aug 24, 2015 |
chocolateme: That husband of yours is what we call "Agavu" Buy him a nipplet so he can also be carrying it around. Pls lick Cameroon pepper next time you are about to.... I think you should seriously start rejecting him especially after he refuses to bath eww!! Only you can curtail it though it will not be easy but keep trying. Hahahahha it's nt an easy road. |
Politics › Re: B by dust88: 3:15am On Aug 24, 2015 |
Nigeria silly question |
Romance › Re: OMG! Man Spends Night With Prostitute, Goes Home To Catch Wife With Another Man by dust88: 10:18pm On Aug 23, 2015 |
This one be lik whn u update "salary tins" on Facebook and your landlord comments "on point" |
Romance › Re: Who Has More Swag by dust88: 10:14pm On Aug 23, 2015 |
Chai! Chai!! Chai!!! Ther is god ooooooo |
Celebrities › Re: Karen Igho & Husband Dedicate Their Son Samuel (photos) by dust88: 4:04pm On Aug 23, 2015 |
I hear say Gala price don increase, I dey come |
Romance › Re: REVEALED: Top 10 Reasons Lagos Men Prefer Village Girls by dust88: 4:03pm On Aug 23, 2015 |
No worry una nver knw dos village gals, whn dey balance for Gidi come get tap root..there own wahala no dey get formular oo. |
Celebrities › Re: MUST READ!!! Guys Secret Every Lady Must Know. by dust88: 3:59pm On Aug 23, 2015 |
Nw Wey u don open our yansh finish, wetin u gain? Ur condition be like when ur papa dey work 4 NEPA and they take light and you shout "God punish NEPA".......and he's there with u |
Crime › Re: Man Rapes Widow To Death In Ebonyi by dust88: 3:51pm On Aug 23, 2015 |
This condition be like Whn soldier punish u finish com release u mak u dey go, u com climb ur bike com Shout "soldier thunder fire u" & ur bike no com gree start again. |
Celebrities › Re: Pre-marital Sex Is A Dirty Thing – Toke Makinwa by dust88: 12:55pm On Aug 23, 2015 |
Dem go hear? |
Romance › Re: How True Is This by dust88: 12:10pm On Aug 23, 2015 |
Nigeria stupid question |
Crime › Re: What ISIS Has Reduced Themselves To..( Graphic Photos) by dust88: 12:04pm On Aug 23, 2015 |
Clear evidence of end time.. |
Celebrities › Re: Soso Soberekon Posts Throwback Photo Of Himself And Kcee by dust88: 12:01pm On Aug 23, 2015 |
Na only u follow come, na only u ' u go carry go |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Virgins Let Meet Here. by dust88: 9:33pm On Aug 22, 2015 |
I swear wit my grand papa toto, not even one virgin dey here ooooooo!!! Mak I comot here b4 dem disvirgin me. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Virgins' Lounge by dust88: 9:24pm On Aug 22, 2015 |
stan4b: Are virgin guys invited too. No thieves re nt allowed here too! pls pls I use god beg u. |
Romance › Re: gh by dust88: 9:15pm On Aug 22, 2015 |
Ths one be like when soldier punish u finish come release u make u dey go, u come climb ur bike come called the soldiers idiots, and d bike no gree start.
Sorry my brother, I truily understand ur condition, u knw wetin u go do? Send me tht smallie phone number make I ask am somtin tht wil help u ok. |
Jokes Etc › Re: How To Define Wahala by dust88: 9:01pm On Aug 22, 2015 |
Water don pass garri. |
Politics › Re: Gov Tambuwal Spotted Cleaning Sokoto Environ With Wheelbarrow And Shovel(pics) by dust88: 8:58pm On Aug 22, 2015 |
Who dey deceive, Whch kind format be ths one? |
Celebrities › Re: Huddah Monroe's Boobs Exposed by dust88: 8:55pm On Aug 22, 2015 |
Linda Ikeji come n see wetin d happen 4 nairaland oooo. |
Romance › Re: My GF Went Home Wth My Fone,wthout My Consent by dust88: 8:52pm On Aug 22, 2015 |
On Monday go check ur BP. |
Romance › Re: My Sister Calls My Boyfriend's Name In Her Sleep by dust88: 8:45pm On Aug 22, 2015 |
Yomieluv: Lol! Does she moan while calling the name,if she does,was it a fast moan,or slow moan?
Let's start from there... Oga u re very familiar wit ths busines, (been ther don tht). God dey see u oo. Madam Wey dey write complain look well ooo. Tht ur bobo fit be nairalander oo. I dey come, Make I go buy Gala |
Family › Re: What Would You Do If Your Spouse Told You He Stole N100m From Government? by dust88: 8:32pm On Aug 22, 2015 |
I go begin dance alanta |