Dwag's Posts
Nairaland Forum › Dwag's Profile › Dwag's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
Ok listen Whenever u FIRST TO COMMENT on a thrend dat made first page...jst thank God. Whenever u see END TiME TINz on a thrend, no think am! Na normal thing for nairaland. Also note this, its only one guy dat calls people ANTELOP on nairaland "xynerise"....no too think dem sabi yab people wella for here . This one na warning.......... If u no sabi anytin about ur religion no enter dat" religion thrend" coz those atheis might get ur head twisted!! .......Ma signature .......Dwag star!! |
demelza: Kpele o!yah I know say na one I go make am besides, ANTHONIOSP don give me some clue and WELLMAX say maka post jst dey post randomly. |
rachelfred: i wonder wats de big deal... Would u be awarded for it.? .. Abeg jawe make i see roadI talk am b4 o! Say na jes for fun o! I no wan wahala o... Buh like seriously ve u ........first to comment b4... |
anthoniosp:Are u serious! Na to jst unfollow u sharperlybe dat o! ..oh! Sowie I mean to follow u sharperly!! Me front page sef no sure.......ehen! So na to post watin ladies luv and sunday tinz na him sure pass! Omo u be badoo!!! |
wellmax: Just postpost ke! Me don post tire. Immagine for sport section dat one na next page ur post go land I tell yah! We gat some fast fingers for dat side! I no wan callname but dem no go ever allow u first comment! |
Atimes na me go be first person o! Buh wen I submit na no: 20 I go see mysef.! I don tire sef! .....No hating jst for fun! ....Dwag star |
He don be see tempo omo see bar! See pk ope o! Captain oya score omo onoda goal nwakili wtf |
Why does dis iraq national item sounds like praise da lord o praise da lord |
Gaddamit. No success wtf |
Swden get luck! Na success isaac injure coz dis shiit |
Ha. Ope o! |
Dem never still score! |
Oga larride and eze _promo plz I want to know can we still win dis fight sowie jhor I mean match! |
Eze Promoe: [color=crimson]Match eleyi o gidi ganI tell yah! Dis one is really strong! |
FBS: Men the jersey dey irritate me. Adidas, NFF una mumu o!abeg shey no be naija guys sha! Me want more girls o! Sowie imean $more goals!!! |
Chei very painfull! Dis gonna reduce d number of goals! Phuck! Can sum1 tellme if we still gonna win? Ma guy success don comot o!!! |
Dat goal keeper don start again. Na so him do for firstleg! Swedn jez coba demsef! Dats surely gonna increase our goal margin today. More goals naija |
name spellin tinz on ma mind. 2day na success turn ! |
Still wonderin why mexico couldn't score more. Anyway it doesn't change anytin d name spellin tinz continues today. .......... .......... Dwag star!!! |
Gadammit! Where is ma calculato??....I don lose ma calculator sha!!! |
annfeliks: K. Am loving this forum lots. Nw u guys r cooperating nt like before in the other pages. Kudos NLs10x jez saw ur miss call |
Jez received mine much luv to whoever did it. Inalechenu! 10x to all d crew |
@negga4al, annfelik we are patiently waitin plz no jack 4get ur dudes!!! Ocean24real@yahoo.co.nz |
@themain boss plz kindly send to me too wasn't aware of dat other sallah thrend stuff! Ocean24real@yahoo.co.nz That's my email I'd . 10x in advance ... ... ... Dwag star |
adaobi123: I'm not at home. Where is she first second third ?same here buh accordin to ola_pluto and cfcfan she is still hittin 2nd with 6.99 why that reese gal is 7.01. I also had that if dat reese gal go crazy she can do 7.20...by olapluto |
adaobi123: Whats happening with blessing ?what happen to her? She tumble ni! Abeg o na phone I dey use o! |
ola_pluto: Blessing jumps....badly again. 6.68m. She needs prayers now ooo. 3 more chance to hit at least 7.01mshey na turn by turn ni ...ola pluto plz tell her to cool down so dat she go hit d gold distance na! Abi maka give her number make u call am...team naija all d way |
deene: the time really does not matter at this stage ... all the big names qualified.10x for d update man! Can't wait to see SAF badass!!! In motion I tell yah! Team naija all d way! |
Wat was SAF time na! U guys should give breakdown of d major competitors na! I no dey watch am na! |
deene: me too. would love to see the new gal... Buh her heat is tough o ... Jeter and ahoure is there.omo dat jeter gal dey run like crazy |
CFCfan: I guess she was tired. Remember she was at the last olympics.yes I fink tiredness shoud be d best word coz am so sure I saw her at d last olympic doing her thin! Buh I tot she's used to stuffs like dis! |
Buh why dat omosho gal dey yan like dat na! Abi na pressure ni! Anyway best wishes team naija |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)