Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 843 844 845 846 847 848 849 850 851 (of 869 pages)
Comot mk i c front jare |
Wat is wrong wit dis Jankara alangba, |
Shattap u dere |
C one of us o |
Wat is d meaning of ur sign mody? |
E b lyk say u don chop eyin alangba |
Palm wine tapper ah ah ah ah ah ah ah ah |
C face me i face u palava |
Where una dey na,sorry i know no say una still go dey struggle enter bafroom |
U dis palmwine tapper na me u dey follow yarn,me i go wunjor u o |
Welcome 2 face me i face u Dan oga landlord tanimz madam landlady iya shukura,mulika n mukaila dyt radio kantaga,tatafo,madam no all papine bros effiong has a sista ekaite tayo pa shidima,shukwuemeka ben baba shioma,shike dickele baba tunde kunbee iya solo,sunday studio d caretaker badomous akowe hectoswag papa kokumo,durotimi,malomo n jokotade romsky baba born boi lysaa aunt juulie femi bros bashiru ibotus audu d gateman sylv baba ubong,usoro |
Hey no mash me o |
WTF is dis? |
Papine, Grrrrr Grrrrr Grrrrr |
?? |
Dyt d pretty mother of 32 walks in |
Sylv i don warn u no dey call me dirt,u no go hear now,i go wound u o, palm wine tapper na my darling u dey address lyk dat,ehn,me i go injure person o,i dey talk am now o dikele,wetin u fit do,i bet u no sabi eshinshin |
Face of a fine boi so much swagger |
Wat a question,after 32 babies |
Ow many id u get sef |
Comot mk i c front i go beat person o |
Una no go kill me 4 NL,which one is nt 4rm ghana |
I don tell u several tyms say mk u no dey open dat ur teeth again, |
Na me u dey follow talk? |
Comot mk i c ppl jor i go match u o |
I can c wat it has done 2 u,ode |
Ben which of d hair o? |
No thanks,im used 2 it as per v lived dere all my lyf n still living dere,ose |
i live in face me i face u |
sorry guy, wrong |
ela oju kan ;Djavascript:void(0); ![]() ![]() ![]() ![]() ;Djavascript:void(0); ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
ha wat did u jst do, i spoke in parables, dem go flash u die,sorry u got my msg wrong |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 843 844 845 846 847 848 849 850 851 (of 869 pages)
??