Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,747 members, 7,824,148 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 12:43 AM

Face Me I Face U - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Face Me I Face U (13446 Views)

5 People You’ll Meet In A Face Me I Face You House In Lagos / People You Will Meet When Moving To "Face Me I Face You" / Compilation Of Funny Notes Sent Among "oyibo" "face Me I Face You" Neighbors (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)

Face Me I Face U by Dyt(f): 11:20pm On May 18, 2010
Welcome 2 face me i face u
Dan oga landlord
tanimz madam landlady iya shukura,mulika n mukaila
dyt radio kantaga,tatafo,madam no all
papine bros effiong has a sista ekaite
tayo pa shidima,shukwuemeka
ben baba shioma,shike
dickele baba tunde
kunbee iya solo,sunday
studio d caretaker
badomous akowe
hectoswag papa kokumo,durotimi,malomo n jokotade
romsky baba born boi
lysaa aunt juulie
femi bros bashiru
ibotus audu d gateman
sylv baba ubong,usoro
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 8:28am On May 19, 2010
Where una dey na,sorry i know no say una still go dey struggle enter bafroom
Re: Face Me I Face U by CuteAngel(f): 10:04am On May 19, 2010
Try harder next time grin
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 10:26am On May 19, 2010
hi cuteangel, been a while. hw u doing?

cutehouse is where u are. .as in cute face-me-i-face-u? LOL
Re: Face Me I Face U by Ben13: 10:27am On May 19, 2010
I live in an estate of flats. tongue cheesy
I have no idea what you're talking 'bout.
Re: Face Me I Face U by Ben13: 10:29am On May 19, 2010
Lysaa, In Christ there are no face-me-I-face-u.
How're you doing?
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 10:39am On May 19, 2010
DYT You smoke weed. . Nor lie ontop ma head o. .I dey live for One duplex near VI grin tongue cheesy.
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 10:55am On May 19, 2010
Ben-10:

Lysaa, In Christ there are no face-me-I-face-u.
How're you doing?

fine angry
Re: Face Me I Face U by Ben13: 10:57am On May 19, 2010
lysaa:

fine angry
Didn't expect that emoticon, swirat. wink

dani1luv:

DYT You smoke weed. . Nor lie ontop ma head o. .I dey live for One duplex near VI grin tongue cheesy.
If you lie, we go begin expose how narrow ya compound passage be now. cheesy
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 11:03am On May 19, 2010
Na me fault nor be that yeye bricklayer wey lysaa introduce. . tongue
How apapa
Re: Face Me I Face U by Ben13: 11:30am On May 19, 2010
Apapa dey rock this morning. grin
Dyt, come tell us more about your face me I face you. It's gonna be interesting.
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 11:35am On May 19, 2010
Ben-10:

Didn't expect that emoticon, swirat. wink
didn't expect urs either. swicat.
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 11:38am On May 19, 2010
I wan come apapa 2mao. .i dey free. .cuz i dey fia dose winshes and winchzards dia. . dem talk say 4 apapa. .make persin dey hold him pocket wella. . esp those apapa babes grin . . . .Ben how u dey cope cheesy
Re: Face Me I Face U by Ben13: 12:00pm On May 19, 2010
Lol. . .Dani, many liars dey ya face-me-I-face-you. grin
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:04pm On May 19, 2010
Ben, wetin you come dey imply. .say dyt na liar. .I no lyk am o grin

Talk jorh nor take style change topic. . how you dey cope with apapa gurls cheesy for dat ya face me I slap you side
Re: Face Me I Face U by sylve11: 12:08pm On May 19, 2010
sorry dirt, i haven't heard of the word face me i face u sad cool
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 12:08pm On May 19, 2010
When it's someone else doing this, they'll call them thread derailers. .*hiss*

If u face me i go face u
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:17pm On May 19, 2010
^^ I have said this b4 and I would continuing saying this. .you are daft:
This thread is all about face-me-I slapyou, .Now are we mods discussing isnt it about faceme waeva
undecided undecided
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 1:52pm On May 19, 2010
dani1luv:

I wan come apapa 2mao. .i dey free. .cuz i dey fia dose winshes and winchzards dia. . dem talk say 4 apapa. .make persin dey hold him pocket wella. . esp those apapa babes grin . . . .Ben how u dey cope cheesy
How does this explain that. .ozwor!
U dey yan O.P to the core. er'thing about u is out of point. even face me I face u nor help u correct that image like Ur supposed mirror image nor gree reflect wetin im see. . lipsrsealed i need big idiots like u for small spanks. . and leave the rest for life.

U should know by now that I can go on and on with u and never being diminished but keep increasing. For every 1 reference to me, my comeback would hit ur screen like the big bang theory. I'm a force that would take u a life-time to reckon with. cool
Re: Face Me I Face U by Ben13: 2:42pm On May 19, 2010
sylve11:

sorry dirt, i haven't heard of the word face me i face u sad cool

Have you forgotten the shot-put you played with your faeces? cheesy
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 3:06pm On May 19, 2010
whats the correlation with that and him knowing what face-me-i-face-u means?
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 7:31pm On May 19, 2010
C face me i face u palava
Re: Face Me I Face U by flexystar(f): 8:10pm On May 19, 2010
are u not the one that started it.
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 8:17pm On May 19, 2010
C one of us o
Re: Face Me I Face U by sylve11: 10:05am On May 20, 2010
Ben-10:

Have you forgotten the shot-put you played with your faeces? cheesy

lol, nor be me u see grin cool



flexystar:

are u not the one that started it.

remind her jaire grin cool
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 10:54am On May 20, 2010
Sylv u jst baf finish?
Re: Face Me I Face U by sylve11: 11:13am On May 20, 2010
Dirt, should i go off topic? sad cool
Re: Face Me I Face U by Ben13: 1:46pm On May 20, 2010
sylve11:

lol, nor be me u see grin cool

My eyes don't deceive me cheesy
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 2:01pm On May 20, 2010
hmm those face me i face u (crossed) eyes? taa!
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 2:30pm On May 20, 2010
sylv i don tell u no dey call me dirt me i go wunjor u ooo
mody una dey hear now, later now if i show una my face me i face u attitude now u go dey cry o
Re: Face Me I Face U by Ben13: 3:07pm On May 20, 2010
lysaa:

hmm those face me i face u (crossed) eyes? taa!
you're mistaking me for sylve. cheesy

Dyt:

sylv i don tell u no dey call me dirt me i go wunjor u ooo
mody una dey hear now, later now if i show una my face me i face u attitude now u go dey cry o

Lol. . .face-sylve- na tongue
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 5:08pm On May 20, 2010
lysaa:

How does this explain that. .ozwor!
U dey yan O.P to the core. er'thing about u is out of point. even face me I face u nor help u correct that image like your supposed mirror image nor gree reflect wetin im see. . lipsrsealed i need big idiots like u for small spanks. . and leave the rest for life.

U should know by now that I can go on and on with u and never being diminished but keep increasing. For every 1 reference to me, my comeback would hit your screen like the big bang theory. I'm a force that would take u a life-time to reckon with. cool
KLAP 4 yasef. . wink

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)

Nairaland Whatsapp Group For Jokes, Confession And True Live Stories. / How Public Toilets Are Used In Different States(pic) / Let’s Play Diz Quick Fun Game......

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.