Easytig's Posts
Nairaland Forum › Easytig's Profile › Easytig's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 53 pages)
Your father's age mate dey shift your pant because of money,if APC doesn't give Ned return ticket to senate ,una body go come down |
Thanks to Tinubu economic abracadabra,a lot of Sallah rams will survive this festive period. The purchasing power of the middle class are gone. |
Juma jux just want to do promotion for his music career,iyabo Ojo manfriend is Paul o ,a rich music promoter,if Juma doesn't get the recognition he so badly wants, wahala fit dey o |
Which artiste in this Africa is not a public property sef,from burna ,wizzy,Olamide, portable,Davido wey kneel beg for tow-tow, timaya,tubaba, diamond platinum This thing that Priscilla dey find for artiste body,she go see am wella,very naive girl. |
Why Priscilla ojo like dating artiste like this, from being passed around by lil Kesh,naira marley ,she don go land for Juma jux hand. Tanzanian babes go just dey laugh, Juma jux wey dem dey take turn dey service, Priscilla go dey personalise public property 😂😂😂 |
Na foreign artiste this girl go dey tie down, the Lord is her strength,anything she see make she take |
And do wetin with Almajiri beggers disguising as girls fmlala: |
All Tinubu know about governance is to tax the people to poverty and use the generated revenue to play politics Na all of us dey inside this hardship together |
The addiction of twerking naked on social media,it is a serious problem for some girls these days |
The spirit of ashewo for women,some do it till old age with nothing to show for it |
Black leaders always put their selfish interest first,I pray he doesn't get the APc ticket come 2027,let's see where he will run to |
This wan that Sallah ram prices don skyrocket, plenty Muslim faithfuls no go slaughter be dat Price of ram and house rent don dey drag money,Na wah o |
Na clout be dis too 😂 Was the tow-tow tight and slimy Abi na dry borehole she carry 😂 🤣 |
Lol, enter social media and see someone's future mother twerking with no clothes on,like I don't understand where their sanity went to. Imagine onyeka onwenu and Christy Essien igbokwe acting like that in their youth,how will they be regarded later. Oyinbo that brought this social media sef don't stoop this low like our Nigerian girls,Na wa o No wonder all our content creators are all earning peanuts because e no dey pass nudity. |
God oo why you send me come this zoo tori olorun |
Obokete ibas don loot everything fast fast chai 😂😂😂😂 |
You bought a copy phone of c75 not the realme c75,there is nothing they don't clone in that china, just try and post one of either imei number here,I will show you evidence from the fake manufacturers I have busted fake phones manufacturers duplicating devices from Samsung,Oppo, Redmi and it wasn't a funny thing Mushmush: |
Nigerians sef too dull,Na to shit watery poop inside nylon,use am stone the police for head inside there. Nigerian Police wey be yeye people. Omo I dey vex say dem even help am out sef |
Like seriously,do you really wanna do this,did I tell you to break the bank before you use a decent device. Pls don't use midrange and tecno in the same sentence again,they are only lower end or entry level devices. There is a reason tecno don't dare market their brand right there in China 😂😂 The day you will use a decent realme , oneplus,Oppo , Xiaomi midrange ,you will toss that crappy thing you call phone into the waste bin.tecno screen that looks and feel like toy in the hands with weird fonts. Tecno that is still using entry level chipset in 2025 , the user interface is so outdated, camera after few weeks gets blurred, phone that hang anyhow,abeg just upgrade yourself and you will be glad you did ThinkSmarter: |
Oooo la la |
how Market |
That what am thinking,if APC fail to give them tickets to the house, i pray labour party shut the door off patapata on dem, shameless people Arostar2023: |
The north where Tinubu see 5 million votes in 2023 don vex scatter,let's see if Tinubu fit see upto 1m come 2027 |
Na wah oo,when he was governor in Anambra did he act this circus show |
Na eye service be this oooo,the north are playing along with tinubu,when the time comes they will show him shege |
