Stats: 3,109,349 members, 7,672,999 topics. Date: Monday, 11 December 2023 at 10:26 AM |
Nairaland Forum / Easzypeaszy's Profile / Easzypeaszy's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 52 pages)
![]() |
Bring her let me wife her My wife no dey watch cartoon and he dey pain me |
![]() |
Olachase:That state is cursed |
![]() |
I just hate dis Ogun state and the tin mk me no like ppl frm Ogun in general. Road Road Road Road issue What a useless set of leaders |
![]() |
4 Bc i nvr still recover frm the shock of the money |
![]() |
Westchester:Rent cheap for Naija ooo hmmm Congo I visited and Kenya..SelfCon na 200Dol I pay for Congo per month and 150Dol in Kenya I spent 4mnths..i regret am upon no be me pay rent. U see to buy coke or bread.. If dey never collect 2500 der eye no go clear. Plantain chips wey be 50box here na 200 Dey pay double of my salary.. I think say na flex.. Plenty naija ppl dey der dey look fr transport combck house |
![]() |
Macnnoli4:No blame her...na small she use escape Dwaff na why she need tall guy.. If na u nko? But her choice of words clearly shows she wl do vry bad as a wife, mother. Dis one inlaws go dey cry fr der son steady 1 Like 1 Share |
![]() |
First are dey payin his sch fees? Are dey feeding him? Let him find out wht he cannot do without dem and if nothin Why should he be bullied? |
![]() |
Hahahahahahahahahahaha I have never ever liked this Vee of a thing Make I no use the word HATE I no just kw why I dislike the girl much I no just kw why..I no just like her person I guess |
![]() |
Sas Okosa...hahahahaha |
![]() |
If na Tupac...NExt Song will be ''Out On Bail" Tupac actually has a song tittled Out On Bail |
![]() |
Hmmm after my wife childbirth I com dey respect her pass myself. Dey are vry strong I can't go through all dat n still be havin sleepless night over cries and feeding babies. I would hv fainted. She had 2boys of recent and ehhhn I say dis one no even gt female child as friend as we hv 3boys all together. I no like house wrk b4 but now.. U wl think am an erand boy. She hardly sleeps 4hrs everyday even as person dey her side. I RESCTPECT WOMEN 8 Likes 1 Share |
![]() |
SoNature:Dey hv right to vote whosoever dey like. I love the fact dat dey came out to talk..During Buhari wch Northern elders spoke? I love the fact dey did and love dem fr dat |
![]() |
First of all we do not practice Dowry here in Nigeria What we practice is Bride Price Secondly we pays down payment to Marry hahahahahaha |
![]() |
I don't see anything special in dis First of all dey are both frm the South Except Jona as president every others speaks Hausa Yoruba too alot of none Yorubas speak it. So whts special abt dis Meaning dis Igbo ppl are not welcoming at all |
![]() |
Dont kw if I shld laugh wen he strtd cryin or just type 1 id goin down or just mind my busines as usual 3 Likes |
![]() |
DanielsParker:Thank God for HMO we are all under health plan. I am done wt loans last mnth. The savings cooperative is wht I planned to strt frm dis mnth 30k monthly. |
![]() |
FuckingMachine:on dis topic or divert ur sense n gv general advise bc if na on dis matter ur comment like dis.. Pls don't reproduce bc d future. |
![]() |
Hmmmmm I always go broke and that has been kiiling me for years. I earn 200k monthly and get my salary by 25th By 10th foodstuff have finished. By 28th 29th just 3 to 4days after salary I will be kololess Here is how I spend majorly Nepa/GoTv/Gas.... 13k Foodstuffs..40k Provisions(3kids) 2 are less than 1.4yrs...40k Previous month owing.. Mostly 15k General bills like Fees/Fixin or servicing (Atleast every mnths u must do 1 or 2) 20k to 30k Parents...5k to 10k Church...2k to 10kas spirit leads I work frm home/office 2weeks each.. Data/Fuel/Transport/Feeding... 30k Loans 40k to 50k Na how my life dey use shatter be dat. My wife on the other side can't do anytin now bc of health after birth. I still hope everytin wl be stable soon. 3 Likes |
![]() |
XerXers:It's everywer but d qstn u shld ask ursef if truly Igbos are acceptable.. Out of the 3 majoy tribes why do Igbo land have less none Igbos wt investment, land or made it big. I hv nvr heard a single celeb/business person who is Yoruba or Hausa who made it out frm der. It baffles me alot as a Nigerian |
![]() |
Bin using the Mifi n Data...no wahala...just perfect |
![]() |
FuckingMachine:Nobody cares too go bleep ursef 1 Like 1 Share |
![]() |
Jamie1000:Damn |
![]() |
600k convert to Gas Den buy gas for 1200 per KG No be juju be dat Tinubu no get sense at all |
![]() |
Pamfresh:let him collect as much loan as he can get.. Repayment is not by force. Wt time he wl be frustrated n block all the account himself. Una run pay 700k but can't arrange 700k fr him to strt business or somtin |
![]() |
Vinnie2000:First of all what is Basket of rice n Beans? I only know Mudu, plate or paint of rice 1 Like |
![]() |
U left the risky part n stopped at Oworo? U no well at all. Next time raise alarm and leave the rest to Lagosians 2 Likes |
![]() |
Good one But building universities with just 10% chance of getting a job Anyways universities still create atleast 500 jobs. From Lecturers to Transporters to the universities, labourers, dose mama puts and Indomie makers, photocopies shops and lots more. The peril is on u dat wasted over 3 within 4yrs and strt lookin for 20k jobs 😂😂 2 Likes 1 Share |
![]() |
Hello guys The Jumia Black Friday sales, what's your take on this? How is it run and who has successfully gotten a products as always advertised e.g Phone worth 200k for 5k I know little about USA Thanksgiving which is the last Thursday of every November. I once got a brand new aptop worth 130k for 50k around 2011, although someone got it for me. |
![]() |
WhizdomXX:funny guy. I pray the good people in Nigeria bless u.. But u see Nigeria God no go let am happen to u.. Is a cursed land |
![]() |
Mission impossible |
![]() |
You dat will end in severe pains soon wt ur oloriburuku children 6 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 52 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 88 |