Eba50's Posts
Nairaland Forum › Eba50's Profile › Eba50's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 58 pages)
Na my parents una dey mirror so. On any case, am grown now and married with 2 lovely kids of both sexes who must kiss my head daily. My parents displayed bias, favoritism, comparison, incited my younger ones to be insubordinate against me.when things were rough, My elder one, the first, am the second, always looked for lies and everything non existent about me to paint b4 my parents, even when I told my parents he lied and wanted to bring bad name b4 them and they should verify, they wouldn't and still believed him for no reason. They know I resent them.they are now getting old and weak, now trying to make up for the nonsense I saw in their hands over the decades, but its too late, am now very balanced financially and my only focus is my kids loving me |
Food don purge am. Ilan Omar dey hot seat since u.s dey investigate her citizenship. Person wey them no get government, military, police, order for her country of origin dey insult who give am freedom, liberty and prosperity. She fears being deported to Somalia |
When I dey always talk am say na obasanjo and yaradua be the only president we get, some people who are paid 30k (15 plates of food) as month salary, of which 5k is remitted to state coordinator, them dey type nonsense. Una still dey Una papa house |
Dangote group don b.p and depression kpai am. |
oneMalik:I say when them born u? At I6 then, I don see life as e be knowing am a son of civil servants wey no achieve till abacha died, them build houses, cars etc. Oga when u come this world |
oneMalik:look person wey no even know himself,very very ignorant, say e know me. Me wey dey ss3 or 16 years, when abacha died. When them born you? Better still ask your papa make e tell u how easy life was between 1999 and 2007. |
Only if Nigerians know say all these politicians after obasanjo no love us. Na for themselves and friends. |
What an absurd country. I learned that criminal who had accident with stolen SUV has Been released cos he had verified certificate that he wasn't too well, meanwhile for the beating video one guy wan use bottle break his head b4 he was begged not to |
Na ladder them come use cone down. Nigeria |
When people say na empty headed people dey support APC, I no believe till I seevyiue posts. Nddc, Tompolo, 13% derivation, Tompolo? Etc. Abeg go take your veratril med. Afriifa: |
He is hoping on governor's to beg people to vote him, same way u dey beg ur friend to help u toast babe |
Last I checked, cheating no be crime. If u Slap ur wife boyfriend, e go arrest u.the only reaspn u have to fight or kill ur wife lover na if u meet am in ur house....na's intruder attacking u like that Ogun state business man wey catch his wife red handed for their bed, and kill the lover. Nothing happen. Na stranger/ intruder. Lass lass the wife was kicked out |
clothingonline:where and which coastal state the road go pass? Cos the east west road from delta, (sapele, oghara, koko), to bayelsa, to river state dey edge of Nigeria, na high sea we dey see, except na through or accross river high bridge them wan do |
Afriifa:most of you who are not from the south or east just talk as witnesses of what happens here. Tompolo has his private cell in oporoza, gbaramatu kingdom in which he tortures people against or who disobey him. There was a friend close to my guy they imprisoned there and tortured him to death. The police kept quite when reports were made while he was still alive. |
My guy dey japa go Italy from lybia in 2007 using the sea. He completed his mortal act when his boat capsized. Till today them no see his body. Only 4 survivors. His sister abroad later bring all the family by air. They are all made with 2 upstairs that are empty here.they are all in Europe, their brother died for noffin |
Fear of makinde taking oyo. tompolo wey dey torture and kill people for his personal prison in gbaramtu/oporoza. No northerner will donate resources to campaign in the south or west, and no westerner will do same in south. Tompolp people are suffering like slaves in his fiefdom. He rules them like tyrant |
Oga Tinapa was working and functional till bad government rendered it useless |
Me dey wonder from beginning from where e wan take enter delta, pass go rivers, cross river, akwa ibom, whether na from koko, sapele,yenagoa, where? Cos I dey see the edge of the last inches Nigeria b4 endless high sea from there |
Nigeria scatter scatter, everything jaga jaga,poor man dey romaroma GBOZA,GBOZA , a shot na the air. Armed robber come to your house, e no take money, e no rape your wife, e go straight to your bedside (gbosa) which armed robber no want money? Which armed robber no want jolly? Na political armed robber be that.na wetin dey kill Nigeria ooooooooo..... |
Ajhhh for east. Them do don butcher am as parts with 1 hour after th arrive where them plan take am to |
toffyz:u are not doing well, yes I said it. Coos u believe in failed people who throw crumbs at y'all |
No wonder kidneys dey fail in huge numbers daily for east |
They are already serving them. All those governors between 1999 and 2007, there kids are now house of rep and have served in state house of assembly and are now high up in house of rep, such as.Ibori daughter okowa daughter, uduaghan daughter,then, Umahi son wey them born 1998 is local government chair. Rufai son is house of rep. In 2035 they will all be governors, while those supporting them here and their kids go dey sun their belle by then |
He should count himself and mum fortunate for now cos if tinubooo win 2027 na water them go dey drink from river aa meal |
So na atiku them wan blame now bah, not obasanjo, not good luck, or yaradua, not even bokobandits bihari |
That security woman no dey among. Na 2 security men with 5 agbero and this sikhist man wey dey use baton dey beat the driver. The other Indians actually were neutral as seen in the video. |
I saw this video on Facebook yesterday. That guy go stay prison till 2055.e pose say e wan buy car, see speed wey e take run commot for the shop. I later learned a woman died when he crushed her while running. |
This fake psychologist dey use permutations to ascribe to religion. More like if tinubooo wins Nigerians go suffer well well, or I see suffering ahead, so let's pray to avoid it, as if even dunces no know |
Parasite regions no go gree.like say na west get oil, them for don break nigeria |
Y'all brought it upon yaselves |
Ukeh1w2:ogami u dey drink plenty water so? Your body get radicals plenty too.use google lens on this test result u go get proper info sir |