Ebolacarrier's Posts
Nairaland Forum › Ebolacarrier's Profile › Ebolacarrier's Posts
1 (of 1 pages)
Guykhena:lol too late |
. |
y2k62: be careful what u wish for. This ur username fit manifest physically o.haba bros no be so na it hasn't gotten to this na abeg na joke o |
kasbeats: Guy,when did ebola start trending wey hn don turn your username........and for God's sake,what's with all dis EBOLASEXY,EBOLACUTIE crap on display names,Ebola has been trending since 270 B.C |
observing |
Neldrizzy: i tell you say i de find girls? The once under my closet am yet 2 finish with them!!i'll give you pure and unadultrated virgins |
I made it to FP oya time to share my goodies... Who's in? |
Neldrizzy: #picks up ma Adidas Pam and run 4my life# sign of the cross*runs after him* ogbeni where you dey run to? I will reward you with 350 virgins when you finish the job |
Neldrizzy: hahahaha the way you hala myy name in the morning i tink say mee and you de rap b4.. Anyway, who doesn't know me on nairaland.. #boastingfo'real? I have a job for you i want to spread the good news of ebolarizes and i need a medium to do that. You in? |
MrPresident1: What is Ebola? Is it the name of a new movie?my Presido the clueless one, it is I EBOLACARRIER 1 of ebola Land. What can i do for you? |
chizzy94: Ebolacarrier get off this thread!ogbeni kilo de? U dey fear ni? |
Neldrizzy: Ebolacarrier this ur name tho!!! i av 4goten ur former username! Remind mee plslol i'm new on #land |
KnuckleHead: Wow. Front pageyessss! Last Bullet: you get kolanut? |
Neldrizzy: #Lolllll hands him myy phone# watin you wan use am do ?*removes the sim* oya dey go |
Neldrizzy: #wisper back. *oboi i no get oo, me sef i de find#ok, gimme your phone first ... |
Neldrizzy: yes boss!!!! i av been around keeping them ladies company.great show first *whisper in his ear* shey you get bitter kola? |
Neldrizzy: Loll this guy jus killed mee... #driving bicycle and whistling!!!Drizzy is that you? boy where you been? |
abeg who get bitter kola, i dey hungry |
mtcheeeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwwwwwww! abeg who get bitter kola, i i dey hungry? |
1 (of 1 pages)




