₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,583 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 04:26 AM

Toggle theme

Ebuka144's Posts

Nairaland ForumEbuka144's ProfileEbuka144's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)

PhonesRe: Tecno N3 Discussion Thread by ebuka144(m): 4:18am On Aug 02, 2013
Tuunjii: Chai mtn don dey suffer frm my hand since Tuesday nite... Dis dia 100H to 131 for 3gb dey work ooo... I now have 3gb each on my 4sims....tired of downloading sef cuz my 16gb memory card don full... Abeg weer can i download correct seasonal filmshuh??
bro hw much wil i load to start wit
PhonesRe: TECNO M3 - Discussion Thread by ebuka144(m): 1:03pm On Aug 01, 2013
deejay_harry1: not when its being sold in my country.. ITS A DISGRACE TO NIGERIA
oboi climb ur landlord zinc n get lost
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:56pm On Aug 01, 2013
Sike: Wow! This would be sweet If it's real.
its real bro
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:55pm On Aug 01, 2013
Obrizzy: Get 163mb 4 #100 on airtel...........dial *440*181#
bro hw mani days is it for
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 6:50pm On Jul 31, 2013
Bro is rootin dis baby possible i rily want to no dos dat say so
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 6:46pm On Jul 31, 2013
mathefaro: Thanks
urr welcome
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 4:38pm On Jul 31, 2013
mathefaro: can someone explain to me why I can't have more than free 50mb of RAM in this l3, it's making everything frustrating.
bro download fast reboot from pstore n u r gud to go
Technology MarketRe: Request Your Droid VPN, Tweakware VPN Nd Open VPN Upgrade Here by ebuka144(m): 3:09pm On Jul 30, 2013
Bro hw can i setup dis driodvpn on my fone
Technology MarketRe: Request Your Droid VPN, Tweakware VPN Nd Open VPN Upgrade Here by ebuka144(m): 3:07pm On Jul 30, 2013
bro he can I setup did driodvpn on my gone pls
PhonesRe: Tecno N3 Discussion Thread by ebuka144(m): 1:09pm On Jul 30, 2013
Help guys i nid a procedure on hw to use dis driodvpn n tun. Ko apps n must i root my fone to use dem pls help n reply asap
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:09pm On Jul 30, 2013
ebuka144: bro go for l3 u wil luv it d5 has no 3g
for nw l3 is not rooted. But its ba3 is wonder
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:08pm On Jul 30, 2013
ebuka144: bro go for l3 u wil luv it d5 has no 3g
for nw l3 is not rooted
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:07pm On Jul 30, 2013
System guru: Please my fellow nairalanders..i want to know if tecno L3 is rootable because i wana buy it tomorro or should i go for tecno D5? [color=#990000][/color]
bro go for l3 u wil luv it d5 has no 3g
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 10:24am On Jul 30, 2013
Una no won ansa me must i root my fone b4 i can use dis driodvpn. N. Vpn
PhonesRe: Tecno N3 Discussion Thread by ebuka144(m): 10:21am On Jul 30, 2013
Una no won ansa me must i root my fone b4 i can use dis driodvpn. N. Vpn
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 7:38am On Jul 30, 2013
Iaz93: not until you've rooted it.
tank bro
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 7:37am On Jul 30, 2013
Bro hw can i use dis driodvpn i nid full detail pls
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:05am On Jul 30, 2013
guy can I use font app on did l3
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:04am On Jul 30, 2013
pls just give me d procedure to use it first wit d run.ko I mean he to use d driodvpn
PhonesRe: Tecno N3 Discussion Thread by ebuka144(m): 12:03am On Jul 30, 2013
pls just give me d procedure to use it first wit d run.ko I mean he to use d driodvpn
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 6:50pm On Jul 29, 2013
N dos dis phone use font app
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 6:48pm On Jul 29, 2013
Is dat all because sumone told me to get tun. Ko. N which sever is dat n which bis data should i go foe
PhonesRe: Tecno N3 Discussion Thread by ebuka144(m): 6:44pm On Jul 29, 2013
No oo were can i download it from
PhonesRe: Tecno N3 Discussion Thread by ebuka144(m): 6:18pm On Jul 29, 2013
Pls guy i ve downloaded driodvpn n
regidtered but i dont no hw to use it
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 6:16pm On Jul 29, 2013
Pls guy i ve downloaded driodvpn n regidtered but i dont no hw to use it
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 4:24pm On Jul 29, 2013
Dis fone dey chop ram. My own dey enter 33mb any soln to dis
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 3:24pm On Jul 29, 2013
Guys does dis driodvpn nid rootin on dis tl3
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 1:23pm On Jul 29, 2013
Guy help my operamini no dey gree open bk any time wey i minimize am help ooo i nid soln to dis
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 7:53pm On Jul 28, 2013
Guys does auto memory manager help in ram issue in dis l3 d phone dey chop ram die
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 3:34pm On Jul 28, 2013
fool if u dont no d answer den shut up pls hw can i increase d ram of dis l3 its always low below 180
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 2:58am On Jul 28, 2013
Pls help me ooo hw can i increase my phone ram its alaways going down below 180
PhonesRe: Tecno L3 Discussion Thread by ebuka144(m): 2:57am On Jul 28, 2013
Bro d background data no off my pstore sstill dey run

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)