Ecorest's Posts
Nairaland Forum › Ecorest's Profile › Ecorest's Posts
1 (of 1 pages)
![]() ugoboss26:Hahahaha. Me kam, I dey kpari with my own. Ladies these days, as long as tyres dey, them go follow. ![]() ugoboss26:Hahahaha. Me kam, I dey kpari with my own. Ladies these days, as long as tyres dey, them go follow.
|
Whatsapp ti ya werey. has 2go ever crashed ![]() make I kudu continue to dey move my star progress. ultimate for how many years ![]() make I see who I go steal gocredits from sef |
Crauxx:dear Lord. LOL Shoalin toh gidi gon |
Crauxx: |
the last photo sha...
naija will always be naija everywhere!
Him, his babe and his guard.. the guard swag na wahhh...LOL |
lol. ah don die... this guy dey craze first class
one |
nice one there, but if na me, I fit just para cook am chop, economy hard pass engineering |
the screen shots too long na . who won read am finish? Nawao, k uku just summarise am na |
photoshoot:LOL. haaaaa, truly he was an almajiri, make them "boost" am dey go, I go just dey here dey "locozade" |
Inspirational, I tell you!!! If you are yet to grab a copy of your yha fav LS Ecorest - On Top (freestyle), Now is the time. Go to link below to download https://lsecorest./2016/02/03/new-music-ls-ecorest-on-top-freestyle/ For the lyrics, you don't have to crack yha head hard! Just go to link below and get the full lyrics exclusively. https://lsecorest./2016/02/03/lyrics-ls-ecorest-on-top-freestyle/
|
Please add me up to the group. 08133782774... I don wait for that money taya! ![]() |
1 (of 1 pages)



