Eddiegate's Posts
Nairaland Forum › Eddiegate's Profile › Eddiegate's Posts
pgiddy: I am presently serving in OSU, to finish feb nxt year, I intend to do my masters in Finance in d UK by Sept. Hoping to win a scholarship...u will win d scholarship IJN....pardon me tho but y finance? |
pgiddy: Graduated from Mathematics department in the University of Ibadan with a First class in 2012. Mathematics is a very wide and versatile course, wth a strong UG degree in Mathematics, u can divert to any field in ur Masters, there is BioMathamtics for dose dat love Medical line, Financial Mathematics, Actuarial Science which deals wth Insurance n Risk Management, Opearations research, Supply chain management, Mathematical economics, Mathematical physics, and d list is endless. Infact there is no field u can't apply Mathematics too. Its just that in dis part of d world courses lik Mathematics r not really appreciated.With a good degree in Mathematics in a country lik US or UK, u r a very hot cake very very hot cake sef, and Mathematicians r one of d highest paid professionals in d UK. Infact I am proud to be a Mathematician. Wish u all goodluck....oga boss na u I dey find since...am currently on 2:1 tho,am doin ma best to enta 1st class...pls wat re u doin now?wrk or schoolin? |
Mbahchiboy: bro i wud like to have a private chat wit u,can u plz drop ur email?...edwinonfire@yahoo.com |
Mbahchiboy: FRESHER......& I'M SACRED OF D COURSE O...bro y na nd didn't u apply 4 it? |
oga physise any news abut d duos2 |
abiolag: Sorry for ur loss bro. May God provide money to get anoda beta 1 quickly. waiting for u to use d grand2 1st..abi ooo.. |
i grit una 4 aux o.lngest tyme.,my grand duos don lost.kai nobi d moni pain me.na d files.pimpin nd wickd updates.na god go ansa dat guy wey move am...na bold5 i dey manage 4 nw...waitin 4 grand duos 2 |
Omo grand duos 2 na killer oooo....I be dey wait 4 dat 6.3,na duos 2 I go buy last last...(Salivating) |
Samgreguc: No wonder! Am not suprise this nitwitty statement is coming from you. You know what eh. . . When you get to school eh. . Abandon your primary assignment and go do the secondary (like being fully in politics, going to departmental congress when it lecture/test time) and expect the required knowledge. . . ........guy pls pay attention to d guy fillin ur jamb form in dat cafe..some of those cafe attendant nor dey see,nor let am mak mistake oooo |
Ma first tym to reply on dis post buh I ve gone thru all d replies here,I must say d future of dis country is bright.if I must interject nd correct some impressions here,wen lecturers go on strike,they only stop teaching wich is deir primary assignment,they are still active wit deir secondary assignments like research,project development etc.so they must be paid,itz nt new tho..wat fg did was just to delay deir salary to compel dem to call off d strike...........I rep uniben |
1st page tinz..special tanks to God,ma dad,ma mom nd to ASUU for givin me d opportunity to spend 20hrs of d dae followin post on NL...now back to d mata,u say? |
abiolag: Yeah d 1st work lyk magic but d 2nd is avin migrating issues. Can't migrate...assist a broda na.gve me d first one wey work abeg.. |
Na waoh,if I hear say anoda rom don land again.I neva even flex dis gennxt rom finish..I go wait observa tho...I grit una 4 huz ooo |
Omo d tin tire me ooo,e get dis gurl wey I see for Gtbank,she waz so pretty I cud hardly fill my deposit slip.I eventually filld d slip afta usin lyk 6 deposit slips,omo na so I go wait dis beauty 4 outside make I toast ooo..as I start to drop ma killer lines omo na so she tell me say she don marry,omo cum see as I cum dey stammer.I luk her finger omo see ring 4 d index finga,saliva start to come out 4rm ma mouth,she even show me her husband wey dey wait am 4 car,I geh luck say her husband nor see me ooo,na kirikiri prison I 4 see ma self(buh dis gurl fine die) |
My advice na to set am up,uniben senate committe are veri strict..same tin be wan happen to ma gurl 4 chemistry dept buh trust badoo lyk me, we set am up and now he join d 44 lecturers wey dem sack for uniben...help her set d fool up if u re rilli her frnd. |
physise: Downloading thor and injustice,hope say e go work?...I grit u ooo,abeg wich plan u dey use? |
Abeg mod hid dis post,I nor want make kerosine turn scare commodity odawise na wood I go cum dey use |
physise: ram usage..wetin u cum do way mak ur ram dey run smoothly now? |
Wetin happen to mr impeccable? |
Chinyeresandra: Wetin UNIBEN dey wait for,uniben ni,dat skul just dey dull me..uniben wey vote for strike continuation.(Oshodin whr are thou?) Buh all dsame I rep Uniben nd I miss main-gate,june12 nd CFi |
Amyjustin: Ave dey called off d strike? I pray dey call it off tonight nd resume lectures 8am tmrw. Gosh so tired of stayn at home, my parents don see me finish.,...ur parentz don see u finish?whu dey baff u wen u still dey pooh 4 body?wetin u geh wey dem nor get.### |
addictiv: Nope. Whenever I try updating it says I have no more upgrades....or u can search for stability update for samsung duos,I heard d initial update had lapses nd was correctd in d stability update,download it nd flash thru odin |
Mide_gee: YAAGA!!! finally got this baby, mehn dis pikin baadt gan o..hw much nd whr u take buy am...welcum to club grand oooooooo..rem to condition ur battery ooo |
P3tr CruzZ: Industrial Mathematics...nd hw are u enjoyin it?did u fill in 4 it? |
Indeed,d best minds are here...I don port to genntx(dancin skekewu) kai,best rom eva,interface na die,apps respond faster dan d speed of lite..una do well..I do backup tho..@physise I don port leave u |
most pple dnt see the beauty nd diversity of mathematics.well I don't blame dem.na naija I blame..havin a fundamental grasp of maths is an added advantage in all field of studies..am currently in ma final year in university of benin studyin IND maths nd I intend to go for industrial engineering for ma second degree..I want all my senoirs,chairmen for dis field to elaborate more on d areas they finally ventured into nd job opportunities nd also to encourage those still scared of d field |
I ve gone thu all d post nd I must say I am disappointed in some characterz here(d way they talk about death)..Mr iyayi or prof prof as we call him in class is a man of repute nd am glad to have been his student.his immediate yunger broda who is d chief technologist in chem eng dept is my mentor.I just left deir family aux nd I must say they are all in shock...itz true d death of one man shud nt cripple d edu sector buh I must interject dat a day or 2 dayz mournin will be highly honourable..RIP IYAYI |
I ve gone thu all d post nd I must say I am disappointed in some characterz here(d way they talk about death)..Mr iyayi or prof prof as we call him in class is a man of repute nd am glad to have been his student.his immediate yunger broda who is d chief technologist in chem eng dept is my mentor.I just left deir family aux nd I must say dere are all in shock...itz true d death of one man shud nt cripple d edu sector buh I must interject dat a day or 2 dayz mournin will be highly honourable..RIP IYAYI |
Mide_gee: hoping to get diz baby in couple of days, guys pls where in ikeja can i get the grand duos that comes wiv mobile power bank and like how much would it cost...tx in anticipation...I heard it was d first batch of samsung duos dat came with power bank nd it was selling for 53k but dis batch goes for 45-47k buh no power bank |
M back to 4.22 oooo.na dis ram usage dey disturb me. any solution?..I don download d gentx rom since evrybodi dey port but I dey wait 4 bug confirmation nd ram usage report b4 flashin |

Make dem call off d strike so dat I go grad na.