Eddiegate's Posts
Nairaland Forum › Eddiegate's Profile › Eddiegate's Posts
I really missed the dayz whr d most visited sites whr wapday for games,waptrick for videos nd music,sharemobile.ro for all bad appz....na dis sites dey chop ma mb dah year....add oda old popular sites |
lanre316:oga na paygo u dey use.and if so hw u take dey tether? |
I was unsubscribed from d 1mb for 5 naira buh d paygo is still active..help me pls.wah should i do? |
Het house.really need help in finding topics and materials foe my project in applied mathematics |
Chai she tink say na yankee she dey ni..see d jean shirt wey she go wear for naija..lol..abi davido neva tell am say d sun for dis syd na 'ONE OF A KInD |
anytin wey make me call u na to cause ur papa........38k for bold5,u be PDP ..hw much for Q10.......#hisses nd rushes to off the gas |
Haha.
|
How true is this? ![]()
|
aweda141:..it wouldn't bro.itzz just a temp measure..e be lik say u be fresher,I beg u nor try am say na ekosodin u wan stay oooo..stay school hostel...congratz on d admission tho.. E nor easy to be student of unistress..#unibenleadingsince1970 |
Ekosodin buh y?
|
Residence of ekosodin are at it again.wetin self?they have taken too much.yesterday as we know was uniben's convocation ceremony which meant dah ekosodin community was flooded wit old students(baddos.) who are hungry for more mayhaps decided to harrass a woman who obviously was d wife to d community leader in ekosodin,this made d community furious nd reacted in kinds.d indigens as at 8pm yestada shot sporadically nd startd assaulting students residing dere.they say dah all student residing in ekosodin must leave.d dean of student was chased out dis mornin when he went dere to make peace....just gathered that exams has been postponed till further notice........my heart pours out to all final year student and those jackotransformers.....jacking lik their lifz depend on it........I rep uniben still + i gat 1 question for all of ya,are u gonna dance if I show you ma gp ![]() |
Go engineer store,tell them say u wan flash ur bold5,,abi u dey fear ebola? Or u nor know say self servicing dey riskie? |
Enjoyin lite in ma area since 2013..,no jokes 48hrs I swear..lite don tire me self...abeg whr deir switch dey make I use my hand off lite..haba...GEJ till 2030. Like if y'all wif moi |
Linzo: Is the discrimination between HnD and Bsc removed?....na dat one be ur headache |
pls op dat pic na false oooo,,na snazy be dah na wey dem shot for uniben sportin complex durin national biometrics..I was dere live nd direct so pls get ur fact nd pic correlation togeda |
radiokilla: i would like to have ur mail,preferably gmail,i would send u some production firm,i need to know the area in lagos u would like to work cause lagos is so large and for traffic reasonseddyonpoint@gmail.com...bros any area for now |
radiokilla: please what kind of production firm...any production firm or even an ICT firm |
radiokilla: please what kind of production firm...any production firm |
Pls guyz I really need assistance in IT placement...I am an undergraduate of uniben studying industrial mathematics and my IT starts next month.please I would appreciate an attachment to a production firm,preferably lagos,enugu or asaba,..counting on you guyz here... |
Abeg we know the cause....NA HOT PLATE..student nor dey gree hear word |
Abeg we know d cause....NA HOT PLATE..student nor dey gree hear word |
Eyah,abeg make una take heart.make asup imitate ASUU na...make them form activities,wetin happen abi dem nor get NEC.make dem start deir NEC MEetings na...1st page tins |
School officially opens today the 4th of jan 2014..you can check http://uniben.edu for the comprehensive information on the amended calender.abeg make I ask,students don dey enta hostel?pls letz share activities going on rite now in campus..is hall 2 field now getting itz place back..girls don dey show 4 hostel?pls let's share how d hostel be like afta 6months...porters don miss us finish |
Itz true dat usin pythagoras theorem to calculate d distance from january 1st to dec 31st is not feasible bcuz then we will have to assume dat each quarter of d year forms a qradrant nd then we can instigate a diagonal capable of formin a right angle triangle but a numerical analyst will laugh at whoever intends to carryout such method.dis is bcuz itz much easier to use d centre difference operator to infer a lagrangian interpolation.d truth is all of dese methods only gives a rough estimate with actual error greater dan 0.001.itz easier to just take ur pen nd paper to do d math neglecting d expo factors dat are indeed extremely important,itz easy to just seat @ d vertex of ur sofa (assumin itz possible) nd start doin a regression analysis of hw 2013 has been,4gettin dat u would nt have had a postive curve if d equation was not continuous.d onli reason we saw d last of 2013 is bcuz d nth differential existed nd so accommodated itz numeral differentials.at dis point,ploting a linear graph with our problems on d y-axis against our regrets on d x-axis will not cause a forward push to d hole in d graph but will rather make d points to fall outside d Lemniscate of Bernoulli curve........Happi new year nLANDERS...luv u all...d mod here are d best.. |
Dis na fp material norbi all those trash wey cum dey make fp abi na bcuz chrsitmas don reach? @op hope say u dey follow dis golden rules?I neva even follow d ten commandment finish una dey bring dis one join..na waoh |
2nd to comment..kai itz been a long time coming.- knew dat 1dae I go make am....e nor easy sha..special tnkz to God,my mom nd dad for makin dis possible..I deserve award sha..pls take note of tdaes date.. |
It is with deep sense of disappointment nd mockery dat I pick up my fone,open my opera mini nd typed http://nairaland.com tdae..I say dis bcuz we kip labasting nd criticising dat our government is corrupt nd cannot be trusted buh even moderators cannot even apply d rule of 1st come 1st serve again rather they are now clouded by d unfounded idealism of 'na my padi be dis,abeg I dey eye dis gurl make I put her post 4 fp,'dis guy dey try pass d oda guy'.all of dese kona method is veri damaging nd unhealthy.if it were to be in d world of mathematics I will say dat d moderators are partial differentials.I say dis nt bcuz I was a victim of dis but bcuz many odaz are.moderators, do u tink itz easy to travel to sch get 1st hand info to post on nairaland? nd then expect to make fp buh only to see it on fp but by anoda,as if dat is nt painful enough they also close ur thread.they say change is inevitable but one would tink dat wen a house hold forum lik nairaland changes it will be 4 d best........maybe I may be banned afta postin dis but whu cares.finally,to all those victimised by d so called moderators whu are nt so different frm d liks of IBORI,lucky igbinedion,to mention a few I will say take heart nd don't let them stop u frm postin infos................to my moderators rem,he dat is unfaithful in small is unfaithful in much...................I aM sorry 4 usin a misleadin SUBJECT..IT was just to bring evry1 attention to dis......am rilly sowie..,Pls let's all say NO to PLAGIARISM. |
I am happi dis made fp...gud work sermwell |
1. Friday 3rd January 2014, Arrival of returning students. 2. Monday 6th January 2014 to Friday 10th January2014Lectures/ Revision. 3. Monday 13th January 2014- Friday 17th January 2014 Exams for Faculty of Education. 4. Monday 20th January 2014 – Friday 24th January2014 GST Exams. 5. Monday 27th Friday – Friday February 14th 2014 Exams For all Faculties. 6. Saturday February 15th – Friday February 28 2014 Two (2) Weeks Break. 7. Monday 17th February – Friday February 28 2014 Arrival/Clearance Orientation/Registration for Fresh Students. 8. Thursday 27th February 2014 Senate Meets to Consider Results.....just got it myself from auditorium,copies are also @ faculty of pharmacy nd physical sciences |
Who says we can't still be frnds aside nairaland?abeg ma pin is 2A60C16C feel free to ping moi..I rep d greatest UNIBEN.... |
It will be an odoriferous saga if dis trend is closed and d world's most eratic mathematician does nt drop his comment...with all sense of disdain nd attitude exhibited by FG thru out d pedestal of dis strike I must say dat I am highly disappointed but I guess it doesn't mata now dat d strike is finally over..I want to profer my gratitude to finestboi nd odaz but my parabolic heart with maximum range project towards my fellow unibenites present here.words cannot express d status quo of my heart whose mid point is behavin lyk a cubic equation with no real roots.I rem wen we had our 1st differential equation nd proceeded towards itz 106th differential equation.belive me it has been one hell of a journey..at dis point I just want to say four words,4 words dat describes d mid point of my heart.nd these 4 words are I Luv YOU aLL |
First page tinz.I must gve special tankz to God,ma mom,dad,brodas,sistaz nd church members for deir relentless prayaz...now I know y cece winnas sang :it wasn't easy;...ma advice to odaz,if only u put ur mind u can achieve just about anytin...nd tnkz to ASUU 4 makin dis possible |
..hw much for Q10.......#hisses nd rushes to off the gas