Edisana01's Posts
Nairaland Forum › Edisana01's Profile › Edisana01's Posts
1 (of 1 pages)
hakwise: what do U̶̲̥̅̊ prefer to wear to bed.....??boxers only |
jamp: bros if that na kanu football age then you be old man.no b everybody dey like u, why u no fit believe black man for once, but if na david beckham talk he age u go believe. Grow up oooo believe in ur black race. |
una dey yan about arsenal, make una leave arsenal alone, no b so una talk sey arsenal go commot from top four last season. Real mardrid no follow loose yesterday too. Make una no do as if na big tin. |
yes oh God na jealous personaliy becos na only him we suppose worship. God na d creator of d world, God na clean politican not d worldly type. |
Na tuface popular pass, him dey popular for both naija and abroad, e popularity na always becos tuface get enough shows together wit he promiscious act. |
1 (of 1 pages)