Ehis00's Posts
Nairaland Forum › Ehis00's Profile › Ehis00's Posts
1 2 (of 2 pages)
i take it bak, dere's no way chelsea is coming bak. |
3 nil nw, abeg bring in victor! Nd dat defence no follow at all. Rdm do sumtin. Chelsea cn still cum bak sha |
[quote author=Ileke-IdI]oMG!! Seun are you serious?! I already sent $3000 to my Liberty account. Will NL refund my money? Seun, how do I get my money back from you?[/quote]crooks full 9ja oh. Lol |
wow seun, i hope say dem neva send virus to my system from nairaland oh |
wel dey'll use d papers for akara and bons. Shikena. |
the repented whores as u put it can tel a gud guy 4rm a bad one and dey dnt form 'holy'. But those 'gud gurls'kip formin nd dey eventually end up with bad guys who don't take no for an ansa. |
Idowuogbo: Buy me 1 na! Sexcie boi.... D cocoa in my chocomilo, d Kasenprenco in my life,d Jonathan dat brings me Goodluck, d haram dat bokos my heart.Na u Ehime!oh mi gosh! I don almost use my house rent go buy d black berry oh! Ibo gurls!! |
Idowuogbo: Let's do d pinging here Jare! U post,I quote.idowu e b lyk say na because u no get blak berry o. Lol |
bros e no mean jare. But u suppose let ha kno sha if u r tinkin about d future |
how funny...and yet true! Lol. |
1 2 (of 2 pages)
