TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:38am On Jan 30, 2023 |
Yemi and Khosi don carry their nonsense go outside  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:35am On Jan 30, 2023 |
hayzed19: The southy know wetin dem dey do... If marvin can download it to Yemi..game go sweeet That's the problem...the Naija boys dey mind their game...and Marvin no dey street smart like dat |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:33am On Jan 30, 2023 |
At least one babe..abi no be nelisa be dat dey comfort and encourage Yemi's ministry  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:31am On Jan 30, 2023 |
This thin leg..Marvin just dey there dey waste Blue time. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:30am On Jan 30, 2023 |
Titaniumental: Kobosi don go download everything to Thabang I think he is interested in Khosi but wants Yemi to shatter Khosi so she can willingly run into his arms...that boy is sneaky...he's is the chief spy for the Southies team. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:26am On Jan 30, 2023 |
These Southoes are on a strong game..lKhosi is the arrow head...and Thabang is the chief spy...they'd bring Yemi down especially now that no Nigerian watching his back in that house...it's now totally up to him  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:17am On Jan 30, 2023 |
Pharoh: Person wey want squeee marvin gbola, that one say no because of him girl friend outside.
She is wild and loyal, na wetin yemi need be that, make he dey pepper the other guys. Loyalty  See as the girl dey flirt with Marvin ...I don talk am say na Blue be the dark horse wey go pepper dem reach final ... |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:06am On Jan 30, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:05am On Jan 30, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:04am On Jan 30, 2023 |
Yemi ...this thing must scatter this night ...because now Khosi knows the game...she always knew though. See quarrel with Khosi ..  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:59pm On Jan 29, 2023 |
Wotowotoman: Now it is clear that Yemi is playing a game for the show. He don go meet Khosi after kissing an almost nekked and sexy Blue Aiva wey him preek no even charge…
I am getting more and more convinced that Yemi is not into women…. I saw a bit of a different scene...his Gbola rose a little..lreason why he started adjusting his top to cover his shorts as he exited  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:57pm On Jan 29, 2023 |
fitzmayowa: Yemi goes back his first wife after coming from getting 3 points from away match...... If we're not careful ...blue will be the biggest beneficiary of this perfect triangle. She's accepted her side chick role with her full chest  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:55pm On Jan 29, 2023 |
wunmi590: The vegetable wey khosi cook don dey disappear small small...
Now blue needs more of yemi, a sandra have left the house.. For wia...Yemi is back to Khosi... Yemi they run twin Engine turbo for that house...e sure me...but he's also walking a tight rope  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:54pm On Jan 29, 2023 |
Yemi don dey wake spy Khosi ooo...e wan dey sure say she's not hiding anywhere  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:52pm On Jan 29, 2023 |
So Yemi and blue no kuku dey hide from madam Khosi again ba  See as dem dey kiss dey make sound and Yemi has his hands all over her...if camera no they that house...Yemi go don off blue "paiint" Kuku bury him head there  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:47pm On Jan 28, 2023 |
Yvonne and Sandra....I sight una  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:44pm On Jan 28, 2023 |
fitzmayowa: Opening for the resident demon to carry head enter..... Chai Yemi don suffer  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:42pm On Jan 28, 2023 |
Giel: Tsati dey surprise me sha. Abi na the alcohol. I didn't know she had it in her Some of these girls...like ipeleng, yaya Tsati and Blue look shy but I doubt they're the same at lights out  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:41pm On Jan 28, 2023 |
Lauryn41: Kanaga giving life to bush baby Those two....if alcohol enter well...something go happen tonight under the duvet  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:37pm On Jan 28, 2023 |
Twoclans: Oh really
Maybe that was when I walked my guest .I missed Twoclans...xclusive just dashed you a 3rd of KD  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:35pm On Jan 28, 2023 |
At last Sandra and Mmeli to the world  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:33pm On Jan 28, 2023 |
Twoclans: Is there a beef between exclusive and kizz Daniel 
Abeg play me kiss Daniel songs. He's played at least two of his songs..where were you?  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:32pm On Jan 28, 2023 |
Theo should just relocate to Naija...see him vibing and lipsynching to every Naija songs ...wow  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:29pm On Jan 28, 2023 |
Oghene me..Marvin don vex carry that "horn.y" sister oooo  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:21pm On Jan 28, 2023 |
...but honestly, yaya is fine.....  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:20pm On Jan 28, 2023 |
Eeghe: I am stuck in a tiny house with no power bank, an iphone whose battery dissipates fast, no torch, no gen, no inverter, no lamp… hei ghod  Eeghe...pele  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:13pm On Jan 28, 2023 |
No be Sandra Yemi pin down like that so  Modified: ?...but ooohhhh Khosi nicely intercepted with a kiss then swirled away as if to say .."boy be warned"  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:12pm On Jan 28, 2023 |
safarigirl: Dem dey give me joy, the Nigerian boys For sure our gurls too  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:06pm On Jan 28, 2023 |
Miracle and kanaga ...nice choreography... By the way these crop of SA HMs are lazy dancers...but a few....Blue, JJ...Theo and Justin ...  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:58pm On Jan 28, 2023 |
Yaya...is a hazard on that dance with those porcupine spikes on her head  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:56pm On Jan 28, 2023 |
Geezeem: She is looking very pretty tonight Yeah..what make up cannot do does not exist... God created man...rested on the 7th day but on the 8th day makeup artists took over  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 9:54pm On Jan 28, 2023 |
Lauryn41: And their husband dancing very far away All three of dem na "criminals"...alcohol will soon expose them on that dance floor  |