Ekene101's Posts
Nairaland Forum › Ekene101's Profile › Ekene101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 53 pages)
Op u abi mod wey do dis tin no just try Now wey man dey man up dey forget deadbody fear,una just go voke am again Una go just dey do anyhow for this green app Very anyhow people.. |
. |
Wow, i made ftc after 3 years.. wow |
Deripper:Guy throway that spit commot 4 ur mouth. No injews wey no dey gey stress As u dey waka freely so u no know wetin God do 4 u,same people u won join nai go worse u pass. U go begin call small pikin wey no reach ur lastborn for house bros because him senior u for game. Person wey u go mend one on one as u just dey go come pack ur things and nothing u go fit do and u go still chop matching ontop. Forget as dem dey paint buca here,my real guy around 2010 run am and he no graduate till today,he join one of the people I type up there. During exam this guy too small to spend 20mins inside hall. Him school fees na dues him use am pay for second year, then u fit go school for 3 years without paying fees but will later pay all after graduation unlike now wey be online things. So as he derail that second year he no fit meet up again. Final exam guy no fit spend 20minutes write exam, na him name he just write submit, meanwhile people don dey pack him things 4 house for taxi him charter straight to Benin. He load even first am reach Benin. Till tomorrow that guy no near auchi again. Na my very best friend and I know wetin buccaneers use him eyes see. Abi na the maphite guy own I won talk, or ayes or jurist or eiye guy wey no dey gree enter class,na window he dey perch put and na him dey first lecture finish. No cult wey no dey gey issues,just forget that thing guy |
Deripper:yes, bella Shmurda people.. one of his brother was gun down by ayes sometime around 2011. That issue caused big stress for auchi that year. |
Perkins1:yes I was a spartan. |
FuckYou:His late father is the owner of the company before his demise(Alhaji inu umoru) they still owned another construction company called hartland and other series of businesses. That family na billionaires,no go fhuck o. The father rolled with men like Goddy Ainabor, Ade Bendel and all those billionaires of the 70s to 90s. The family are buccaneers. |
VickyELEFAN:shey if u help me mention am u go die ode,if u must know or care to know I don upgrade to btc. Are you satisfied now? If you are not,open a thread for me and I will drop you full details. If u or ur family don date yahoo boy or una get for una family.. you go still pay too. Do face like ironman mask.. |
Neddstark:exactly,even with the deaths being recorded,it's just seem fascinating to the wanna bees till they start chasing them in reality,that's when they realize what they are truly involved in. As we speak someone reading this thread somewhere is gathering his hard earned money to go and blend and get his arse whooped by guys younger than twice his younger brother's age mate. It's so pathetic youth of this days chose to learn the hard way. As at 2006 while I was still in ss2, I know nothing about frat talkless of their names or color. 2008 while In nd1, I started hearing about cultism and their wars but can hardly point one person involved. By 2010 in my finals, that was when we began to know who was who due to graduation was around the corner and every cultist was sticking to their members incase e set, still many didn't write final exams due to fear of being killed. I know three benin guys who didn't write final papers and will never step into auchi till tomorrow, no nd result talkless of coming from HND. I saw them at forestry close to ring road one time selling clothes. Three years school fees, project, textbook and other money wasted till tomorrow. I don't pity them at all because back then in class,na dem dey wear long sleeves wey dem starch with laced shoes,oppressing the Jews and bragging that they will graduate with upper or distinction. But today Jews don go serve come back,strong man still no even fit complete ond talkless of coming for HND. I'm not mocking anyone because I don't know what led them into what they went into,but either way they made the wrong choice. Flee from cultism if you don't want to ruin your future. Still can come up with a reasonable excuse these guys will give to their parents for not graduating after 3 solid years in school with their mates. Say no to cultism.. |
Someone has just been gunned down in Auchi Mount your guard, the war isn't over yet o. Meanwhile it was maphites who pulled the hit that killed 3 persons at poly school gate barely two weeks ago,7 members have been caught and they confessed they did it in order to cause a war between ayes and vikings so as to use the opportunity to join the fight against ayes. They have been transported to state cid Benin city and painful thing is the main body of the cult known as Green circuit Association has denied they have any connections with any group known as maphites. So as at now, it's oyo for those guys. Stay away from cultism, crime does not pay. |
IjebuWarrior:Jesus navaz |
negro77:make we hear word, we are not here to celebrate who kills the most but killings has been going on and both sides have lost members especially the one you are hyping. Go to telegram and search for Alexocultisthq, that guy always update scores as if na football bet. Recently 3 of ur members were dropped in one day, these are human lives,stop making it kook like na rabbit dem dey hunt, even the target at the recent auchi poly shooting escaped and 3 innocent people were killed just like that. Say no to cultism |
3 persons killed inside auchi poly campus 2 about 3hours ago. If you dey auchi just mount your guard, another gunshot just answer now now again,other person's sustained bullet wounds but the 3 persons, 2 guys and a girl died on the spot. |
Now na ayes vs Ayes for auchi. Just see as confra matter just dey useless, almost all the cults just get internal stress within themselves. Person go dey run from enemies,still dey run from him own guys again. |
LINSAR:They gain a lot by joining eg Maphite killed fellow maphite yesterday in Benin city Vikings member who wanted to mutiny their executioner in Anambra state ended up shooting themselves because the executioner refused to be mutinied, vigilant ended up shooting d executioner while trying to excape thinking he's one of those ipob terrorist. They let him go after hearing their story but he later died. Now its one faction of maphites against maphites who still have unfinished war with eiye( You go dey run from eiye still dey run from ur own member) for benin. Vikings go dey run from aye,TU TU and still fellow vikings for Anambra state. Running from ur own cult members not to kill u is enough gain,that's if opposition doesn't get d person down first. Flee from confra matter dey won't listen, that maphite guy killed by his fellow maphite by age, isn't up 18years, shey he has gotten his own share of what cultism has to offer their members. |
Oncruise:Eiye don still mumu go kill jurist yesterday for usen Edo state na wah ooo Aye vs maphites Aye vs vikings Eiye vs jurist Eiye vs maphites Only inside edo state like this. |
Benin no dey ever get sense Another stupid and senseless stress don still start bw maphites and eiye and about 3 persons don go down just yesterday wey d war start. See as eiye men dey patrol brad day light with tools dey find maphites to kill. Nigeria needs men to go war niger soldiers,these ones no dey volunteer,but see them for street with tools like say na government work dem dey do. Wen we go get sense say these killings na rubbish,confra no be way forward,no award no reward only backwardness to humanity. Another mumu war still dey benue state like this. One aye down, 3vikings killed already Video was so gruesome to watch. |
This crap ain't 05 |
Ashjane:dash me |
![]() Corolla with big 4 nothing engine.. |
Demyth:few 22, buccaneer is not much and I can't even remember seeing one except on graduation days,plenty jurist but dey just dey on their own with zero crisis, eiye still dey with zero issues. Question is why is it always ayes that causes war with every other frat. Ayes vs eiye some months back Ayes vs vikings ongoing Aiyes vs maphites ongoing Aiyes vs jurist some years back Ayes even dey get problem with vigilantes,police and Jew sef. Why always ayes.. |
Jezuuu It's d comments for me. Once I see this thread I knew my day was made already ![]() |
Exmilitant:Na them just be problem wey dey this life, na dem still go kill matured man wey be retired maphite for benin wey lead to them war with maph, na their person still go do azaman wey no deliver wey cause problem with vikings. Na dem dey say dem dey fight against oppression but na dem be oppression. Wen e red now,shey everybody wey dey claim strong man don dey hide. North, south, east and west.. ayes just get problem with everybody and everything. |
Makamatic:I swear, you fit waka 5 streets for my area,u no go see one guy man,only old people and goats nai full town,bike sef no too dey ply the road again. My street wey been dey busy,na only carpenters wey dey roof house and tilers nai dey d full street with few indigenes wey get shops. Make I go buy fuel yesterday,one guy begin call him guys make dem mount one filling station for express wait am with big bag wey him carry, na travel dat one dey but d fear to stand road alone wait for benin motor no gree am. Full chicken suya na 2500 now, asin enjoyment won finish people wey remain. ![]() |
Jennyclay:like your father |


