NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:00pm On Apr 17, 2015 |
kingphilip: no o Na sofdoc o
Sofdoc u no notice say our zeez is back  kingphilip: no o Na sofdoc o
Sofdoc u no notice say our zeez is back |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:31pm On Apr 17, 2015 |
kingphilip: no b so now
Shey u don c me protest before na u de lead am na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:14pm On Apr 17, 2015 |
kingphilip: u scarce today o wetin happen nw i wan de observe, if i talk now..... una go begin protest on top d talk for one week. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:40pm On Apr 17, 2015 |
sofdoc: I woulda...buh I've never seen leemah4u soooo happy!
Even electronzeez couldn't find the words to describe her state of joy. Oga leeme alone na.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:16pm On Apr 16, 2015 |
sofdoc: Ok...I give up!
I am already scared of the word 'medicine'
U have scattered my head, wen I'm not electronzeez, how will I understand all these?!
Ur head go dey hot o.
Who b ur e boo sef?!
Gud evening Its not funny anymore  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:13pm On Apr 16, 2015 |
pinkiepetite: electronzeez? Ngbo? of course not! he is my lawyer. let him coma talk for himself  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:33pm On Apr 15, 2015 |
Jen ya tete losun,
Ilee ola mo tan. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:26pm On Apr 15, 2015 |
kingphilip: er oya go buy long note 80 leaves fulls cap sheet make u begin write new words wey u de learn This is going to be fun. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:09pm On Apr 15, 2015 |
kingphilip: u no sabi mortar n pestle abi na headache u no sabi ni
Na simple English I speak jor I no sabi am, na today i just learn those two word from you  . Make we de bobo each oda de go na. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:04pm On Apr 15, 2015 |
sofdoc: I no tief ur glasses o...me sef dey find my own n I dey suspect ahmed4002...dat term wey electronzeez use no dey dico o...my dico z outdated...nah like yesterday dem release that tin wey e talk! Keep searching.... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:44pm On Apr 15, 2015 |
kingphilip: sai baba
Just thank ur stars they helped u in easing out the great chelsea or else u should b sleeping with a Pestle pounding headache tonight The likes of erisegun, sofdoc and mayorsweet would ignore what is embolded but will erisegun: lolzzzz!!!! Na true ooooo* quickly shine a touch to see what ever liner i drop here  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:53pm On Apr 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:49pm On Apr 15, 2015 |
erisegun: ore mi*y u spoil face nah I am about to slap you  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:37pm On Apr 15, 2015 |
erisegun: *wears tinubu glass*who carry my dico commot4 here sef? Abi sofdoc don thief am ni?*mayorsweet borow me ya own jare oro electronzeez sun mi*  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:27pm On Apr 15, 2015 |
vanicio catastro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:35pm On Apr 14, 2015 |
Kingemmy01: Where are all the E-couples? Haven't you quys returned from work yet? Or dinner in progress?
cc:
Doublezero7 / sleekyonyx Electronzez/chidexSmokey Kingphilip/ Estellar Emmaczee/ DamiEsan Sofdoc/ lagmostkuit Erisegun/smilingjimmy
I hail o. Chidex and i are currently busy with our project (its BIG) Mind you my sobriquet is electronzeezGreetings boss. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:56pm On Apr 14, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:09pm On Apr 13, 2015 |
Kingemmy01: Where do u thing you are going, bro? *draw him back* I wan go buy agbalamo  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:44pm On Apr 13, 2015 |
Just passing by...... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:05pm On Apr 12, 2015 |
erisegun: bear bear na bear bear*weda e plenty or not* Lol  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:58pm On Apr 12, 2015 |
erisegun: lolzzzz!!! U feel d bear bear abi*nur b only u get am o*heheheheheh My own plenty pass ur own na, u wan take sleep compare death? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:46pm On Apr 12, 2015 |
|
Phones › Re: 10 Best Android Phones 2015 by Electronzeez(m): 7:54pm On Apr 12, 2015 |
No mate 7  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:01pm On Apr 12, 2015 |
babatawa: Surely bro! i go follow am.talk
btw wetin you dey sell abeg?
i fit dey intrested in ur products...
Electronzeez gbe gemu ewure e wa sibi o enu e bi pakute ode yen. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:52pm On Apr 12, 2015 |
pinkiepetite: Iyen na wa alright! ko n se wo nikan ma begi fun e bukola |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:51pm On Apr 12, 2015 |
tolustx: Abeg, help me tell Electronzeez say I provoke am to say anything wey he get against me. Abi why dis guy dey try spoil my market na.
which market u de sell? Kpomo, ewedu or shawa?. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:44pm On Apr 12, 2015 |
sofdoc: Ah!
Ahmed ti momo tinutinu
Bobo yen mo shortcut gba buruku.
Oni gigbiti ni...o ko ri omo lua bii Fe ni. gibiti bo  , aje pe olu leemah4u nigibiti niyen. Ko kuku nigbo, omo haleema yen ni agidi, odaipe oman je agidi. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:41pm On Apr 12, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:38pm On Apr 12, 2015 |
babatawa: shawa kee
shey emi ni mo soro ni abi boda tolu looooooool |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:36pm On Apr 12, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:33pm On Apr 12, 2015 |
sofdoc: Ejo Sir. Walahi moni shey iru e mo.
Ema wule pe awon ahmed4002 ati erisegun ahmed boo ahmed wa je omo igboro ni, ahmed to mi lorun yen  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:31pm On Apr 12, 2015 |
babatawa: "E gbe awon idi nla yin wa''
whatever that means sha
zeez ati Philip daran ala yonu so, elenu gbigbe bi enu shawa  |