Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 374 pages)
AMinat508 U dey fnd my trobu ![]() |
[quote author=driand post=46870919]babe believe me, we know you're a payed agent but keep lying... Just continue [/quo te]leave her, let her continue to sell her dummy to the mumu..Buy that useless phone for nearly 50k and try to sell it. after some few weeks. Nah so dem go dey price am for 20k |
Initial gragra . One baba wey dey live Igando oloja still dey carry Mopol around . What bout those wey dey carry umbrella/briefcase for Chinkos pipu . And those one wey dey do escort for tipper drivers |
Just wai and see. Baba Daura just dey pity the innocent. nortcentrallord:Game on U BURUTAI ![]() |
Ok.We prefer this certificateless Man to the directionless,Shoeless and stealing is not corruption one. mamabomboy:Burutai , Urgent pls . |
Time to use those scavengers/Ipobians miscreants do press-ups . BURUTAI , I Sight U. Those Touts need maximum shishi . Singing * Olomo kilo fun Omo E * . |
u dey mind FAYOSE on Aisha Mata? Let Leave that to US govt to do justice to the issue. crixtex: |
STEALING IS NOW CORRUPTION Young man. U better wake up Oluwabusobomi:the era of the SHOELESS ONE where anything goes don expired tey tey. Do Wuru Wuru, KUJE isn't far |
The 2 irresponsible thieves should step down . Heartfelt Congrats to MISS NL LANICKY . |
Una don killed one white Winch ![]() |
. Na wah ooo. But if Nah our made in Niagra girls,she go collect that cashew nut,do quickie nd collect her Runz fees,No time. Dem Lawmakers got Badluck .Dey nor jammed our exported Afro Candy there. |
Nor WAHALA Aminat508: |
wein hapun Aminat508: |
Ok . List their name's' ![]() |
Why ladies only ? Wetin una DeY sell/Mrket wey Dem guys nor Sabi do ?Simply sy una dey recruit Lap dancers/professional prostitute. USeless pipu ![]() |
short man with short-sightedness |
by their wrapper,We knw them . That Fat one look like Mama OnuOha ![]() |
5k angry buyer ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 374 pages)
AMinat508
, Urgent pls
, I Sight U. Those Touts need maximum shishi
* .