Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 374 pages)
He probably kip boli/corn in his pocket.delete the picture now or ![]() |
Point out the blunder nnachukz:Prof Chinedu.Is it Grammer/Grammar. : Igbos ![]() |
Henry Orka dey prison,heaven doesn't fall.fall . Nig police should arrest any lunatic that protest on behalf of that criminal Kanu.If necessary, they should be plog ![]() |
Women . |
See how d woman look like fatty blom blom .Why dey nor go tear her uniform wen all dey sabi nah to dey collect bribe ![]() |
Good.Burn thAt useless red cap with VUlture feathers. |
Nah so E sweet am.Thnks to AbudU Salami We all saw the Katakata wey Elder OrUN-igbe wan caUsed b4 DEY JegaquIne him. ![]() |
Simply showing gratitude,appreciation overjoyed.Tinubu deserve to be acknowledged/praise.Free the man |
9 |
ibukunobi:Go and report to Elemoro/Ajiwe police station.Just kip quiet in that ur neighbourhood. U'll surely catch the bastard |
Good one boys.Make una nor mind those wailing sinators. |
Nothing dey happen. Let Kanu go cool temper for prison small.Uwazuruike isn't as useless like dis fraudster. If u want biafa,go to UN.Simple |
Futureviz:u dey mind the useless minor |
.Clown.kaeforum:those hungry dog Wey persin fit bribe bone ![]() |
Use yo own blood sister/16 teenage in yo family for sample Fridaycharles:u read upside down.Those whow think/reason normal gonna understand wot I write /mean..How would u like it if somebody do wot u are trying to do with yo own sister (I believe u are still in yo twenty and of cos no normal being /adult will post this rubbish but a teenage /ABNORMAL pipu like u)Wot is ur useless Aim about ?To teach them how to dance abi ? IMBE-CILE |
@ 16 plus,u should be in school /think about how ur life go better not how U'll RUIN ur life engage in teenage RAPE.U need to be FLOG .Useless thing ![]() |
FFK should sharraap there.Nor be true the man talk .Abi nor be so those bastards dey bomb/killed perceived enemy/those who speak against them wen jona dey Aso Rock .Eba dey sweet ![]() |
BALLOSKI:He go better.If dey nor perform, we'll shovel them out in 2019 ![]() |
Is it raw food /crunchy ![]() |
Good but baba should have appoint Igbo man to take charge of North East, a Yoruba man to South South. Hausa to East and South to West. |
Thank God for divine intervention. Oya com do the needful *speak in low tone*pay yo tithe ,I mean tax ![]() |
They'll do the needful afta the ministerial confirmation. Make he dey shine teeth. But wait, I dey pity dis man sha,he look innocent but he be real thief |
100 Wicked Wike can't stop AMEACHI confirmation. He triumph over Jonathan, so shall he walk over those Pdpagans .Wish the man is the president instead of that confused jona |
@ op,if that house isn't yo personal building, pack out and look for secure area not a quiet /graveyard like environment. |
God bless the work of his hand.No excuse in life.Whatever ur hand find to do,do it |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 374 pages)

: Igbos 



