Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 373 pages)
Vickyrotex bia com see the evil wey ya neighbour IYANgbali husband do him pikin ![]() |
Trust NIagra police,dey for don decorated his body with horse whip,hot slap,hang him upside down,use their baton do puff puff for his face.That done,he'll still explain himself to the field marshal in cell wetin carry am enta cell.Bastards greatmarshall: |
![]() |
They won't be jail/lock up,Dem go give them royal treatment and b4 u say Iya Basira,dey don land for their kontri. Aitee1: |
15 yrs jail pls .Wish Indonesiais among those thieves .Look @ them smiling their useless ass away believing nothing will hapun. |
Phew! I'll be free from that street urchin/area Moda IYANGBALI .*Plan to Visit Vickyrotex kiosk to eat Suya /drink wine. ![]() |
Hope u won't land /end up inside Lagoon.UnknownT: |
![]() |
Their function nah to pursue yahoo RATS and leave the PHAT CATS Thieving/scamming us big time.make we sidon dey look wetin PMB go do with d hippo ex gov.THieves Dharniel: |
MicroBox: .I dnt engaged kid in argument ok. |
Lif the nut.Nah so their mouth go dey run like tipper/lorry without BRAIN sorry I mean BRAKE.He conclude dat u are a 3RD class holder.Just ignore peep like dat next time,nothing dey their upstairs than reheated yam Mbkite: |
Half of bread is beta dan none. drnairalov: |
ATIKU and TAMBUWAL shud forget 2019 Presidential election.Nig president isn't their birthright .Make PMB live long ,afta PMB nah my brotha from the East turn OKOROCHA .Those Pest ATIKU and co shud go and sit down ![]() |
Friendship isn't by FORCE .Why she dey snub him ?Thing wey they'll settle later.Let SAKI bi biko ![]() |
.I believe thing gonna work in dis new NIG.In no distance future those miserable thieves Importing generators to the country will be out of biz soon . |
Any useless group can gathered and make noise after collecting EGO,OWO,KUDI.I doubt Oba Akiolu knw those miserable hungry lots .God bless NIG .UNITED we STAND |
Nah God catch dem.The girl head strong Well. Make mi too dey do jejely for hia b4 IYANGBALI and her partner in crime Vickyrotex com carry me go fiam .GOD pass una .*Lock window,check door,switch off light wink ,tongue out ,dive unda blanket .Release fart to wade off their dabolical powa* ![]() |
Most peeps with 3rd class(hons)are victim ised by some useless bald men/women lecturer.Once dey gang up against U/u enta their bad register,Ur own don done bi dat.From missing script/oda Arabian tales.how do we explain a student who doesn't attend class/do CA score A/B and those who struggle manage to score miserable D/E?It is not brillant,nah the power of EGO/KONKO BELOW ![]() |
Check where 3 and R button dey for BB.I dnt have time to modify post.Since u see' r'u shud knw beta. babs01: |
Is it a sin to graduate with 33d class? babs01: .A lecturer once told us in class that nobody will graduate with 1st klass and nah so we see am. |
Abi ooooo.Mbkite:Even mi wey grad with 2.1 nah one ND holder be my oga wey I dey salute with Yes Madam b4 they carry me waka go HQ ![]() |
who told U 3rd class cert is a disaster?nah circumstances bend crayfish.Some 2/1,2/2 graduate can't write application letter ![]() |
Her thing nor get Nafdac num. That one wey don reach 53yrs .VickyRotex: I am a Pastor,Get thee behind mi ![]() |
Thank God,the useless man no win the presidential election back then,is own cluelessness go wonder |
Congrats.Make he invest the lil million in property(a mini self contain house). |
why settle score with death .Aye ma n'ika ooo . |
Thank u jare.u dey mind the OP.He should do his research work well.abokiigbo: |
Bia,com see ![]() |
Useless pipu .Toast them to kirikiri ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 373 pages)
Vickyrotex bia com see the evil wey ya neighbour IYANgbali husband do him pikin 


15 yrs jail pls
Phew! I'll be free from that street urchin/area Moda IYANGBALI

.I dnt engaged kid in argument ok.