European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:37pm On Feb 27, 2020 |
MrColdsweat: Ordinary Home to score, arsenal no fit do am  jus chill and see how we perform d magic |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:36pm On Feb 27, 2020 |
Nikiballerz: Mikelarteta out....I knew this boy who was doing IT under PEP was not ready,he suppose still dey carry laptop charger follow pep and dey open power point and do presentations to city players  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:36pm On Feb 27, 2020 |
UnusualJhay: It's over for Arsenal!  never say so,till d final whistle is blown |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:35pm On Feb 27, 2020 |
Tunex252: Wetin make me go carry arsenal 4 ticket Danger Ur only ticket,danger. And Dem go still cut am, danger.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:33pm On Feb 27, 2020 |
Sha Arsenal to win@extra tym by 3 goals to 1,bet am with ur salary.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:31pm On Feb 27, 2020 |
Dis thread too dry abeg  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Olympiacos Europa League (1 - 2) On 27th February 2020 by Emmanuel226(m): 10:30pm On Feb 27, 2020 |
Wetin dey happen here nii  abi Ozil don score hat-trick?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:28pm On Feb 27, 2020 |
afonjabreed: why are you so serious about this do you get paid? 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:25pm On Feb 27, 2020 |
oluwatosink: If manu go catch city abi Liverpool this time around. so for ur mind na,if una jam city una go win Dem dis tym around nii,hmm I laugh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:20pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:19pm On Feb 27, 2020 |
Ooomm club brugge,make una do fast score na,so dat una go take I goal advantage go third leg,cuz Dem go post-pone dis match,cuz de gea's smelling mouth is really causing a nuisance in dat pitch,naim make club brugge no fit score |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:11pm On Feb 27, 2020 |
Nikiballerz: Xxxvideos.com na d site wey Dem go rape man utd,for round of sixteen first leg be dat??  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:10pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:09pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:08pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:07pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:04pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 10:03pm On Feb 27, 2020 |
naijaschoolguru: Remind me of ATL MADRID, MAD OO  guy wetin be ur problem na,u jus wan add to my High BP dis nyt??  Anyways will or lose still a red :` |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:59pm On Feb 27, 2020 |
healthserve: This girl na real serious troublesome liverpooler  yes and na my sister be dat  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:58pm On Feb 27, 2020 |
EbukaHades10: Bro, give it a rest.
With a man down, that is highly unlikely.
Club Brugge fans right now I tell u say I be club brugge fan before?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:56pm On Feb 27, 2020 |
Nikiballerz: Using this as my tissue  lolz guy u wicked oh. Anyways, #YNWA  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:55pm On Feb 27, 2020 |
maduxs: Come on boys are u alright  Which boys 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:54pm On Feb 27, 2020 |
Hadampson: I get plenty tissue for you and Nikiballers  keep d tissue for ur round of 16 first leg tie cuz u go really need am after d match  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:53pm On Feb 27, 2020 |
Pelumi75: Don't come back oo I go come back come see who man utd go jam for round of 16  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:51pm On Feb 27, 2020 |
kiddkash: na these pained people wey lose to bayern for their home I no be CHELSIX fan oh #YNWA |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:50pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:46pm On Feb 27, 2020 |
Hadampson: I don tell you say make you go tear your ticket you no wan hear word abi  :'
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:45pm On Feb 27, 2020 |
Inferno001: .. Yes we no fit because most united fans have dstv not star times..lol...and abeg we get light for old Trafford we no need gen or candle like chelshit wey no fit see as Bayern run them ragged..� � � hmm |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:44pm On Feb 27, 2020 |
ddooskie: 3:0
Scott McTominay so make we fly 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:43pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:42pm On Feb 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Club Brugge :Europa League (5 - 0) On 27th Feb 2020 by Emmanuel226(m): 9:40pm On Feb 27, 2020 |
|